Anthoniosp's Posts
Nairaland Forum › Anthoniosp's Profile › Anthoniosp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 26 pages)
emmy-richie:na how person go settle down write all this things ?...... Na copy and paste work na |
Danhumprey: Dancing and shaking their nyansh and other assets in the church. This is clear temptation. Konji is no respecter of person!hu tell u?? wen yoruba woman wipe fry pan for ur head..no body go tell dat konji |
how dat one take call off strike?? |
very sexy!! so were unclad d pics dey?? |
yessoo.. we dey go aus.. den church den aus.. trust me na i be God pikin |
so?? how datt one take call off strike?? |
is dat all?? if dat is all.. my bag dey road..moderator abeg give me 200 naira for t.p... i no tlk say 200hrs ban ooh |
sCun: Useless prophecy! The strike was never going to last forever. Why make the prophecy at at time when the FG and ASUU had restarted negotiations?hu con b dis one again?? if hin say make una brace up for sttike una go complain.. oya now he tlk say na Gods will.. wetin b ur own?? na when dis man die una go happy?? na dis kain of una b dos wer choose barabas over jesus...abegi commot from road make i post better somtin #suleuman....oya open gate #.. |
1st..2nd. and 3rd offering to evn 10th offering..den dey go say offering for d poor |
Brendaniel: The reason why I'm asking this is because I have downloaded like 10 free bibles from their market place, only for the bibles to restrict me after like 10days for premium purchase, I'm tired of downloading, insatalling and deleting, pls does anyone know any free one where I can download....search for alkitabku ..its an offline bible thats free... no restriction |
i for lyk am but all dis male male male.. make we no.con go.turn gay ooh sha...08128973503 |
...
|
no tlk say i no warn u ooh..i pity ur soul if babe lyk onila begin finish ur life |
Drn19: Our present churches doesn't teach moral anymore but preachers prosperity and iniquity. No value for anything but PRICEare u goin to change dat or u will keep barking on nairaland.. shutup if you dont know what to with the miserable years you have left..or better still go to lekki beach nd start counting the sand grains.. #piss on ur thread#.. |
we won sweden nd they came to our dressing room. to crack dia oyinbo jokes with us.. told us to win the trophy.. alampasu said dat.... when we started the match mexicans wer happy dat dey were holding posession thier keeper no wan let us hear word....thier coach said it..we knew thw winner fron the begining....wat else wer dey expecting wen our boys concentrated on the ball nd not on slum fitted cloths or gallas nd babalawo hairstyle... nice disciplije from manu garba... i was fortuanate to join this indian whatsapp group...they wer speaking thier hindi nd didnt knw i was using imtranslator.. after cracking thier jokes nd using nigerians as subject.. trust na i land dem dia own share..omor d finishing bad sowtay dey begin leave room... |
lovin her tomato hair style.... looks like my kid sis |
hammedkola: You need to be flogged...anyway, its not your fault...Its ASUUoga he his handsome you have to give him credit.. but op hmmm d worst thing that can happen to a man is to be insulted by 50nairalanders..jeje beg moderator make e close d thread .. |
aManFromMars:come oooh one of ur followers wer wan fynd trouble no sabi do am..com hlp d guy na..he is looking pitiable hia ooh www.nairaland.com/1504695/why-believe-jesus/1#19393474 |
macof:is dat ur best?? qouting an over hype?? wia is amanfrommars whn u need him?? |
d reason wer dey create thread una dn deviate frm am..na to dey insult full una mouth..dis one dey say fool..anoda one dey shout ur papa..see d babe dey hala one bros.. nd one oloriburuku go con insult me now.. |
sorry to disappoint u misters.. but actually the worlds most expensive car is ferrari 250 gto 1963 ...sells for $52 million ...its not ever placed on the list because no one can buy it.. so whats the need pricing what cannot be bought?? each year the price goes higher and is soon about to enter the priceless zone
|
Ray McBlue: Did you just say customize?? Are you sure you are okay?wait till d op posts it.... in d list of customized vehicles.. the maybach excelero comes infrnt of the silver ghost.. yare u shouting like as if is a waec subject?? |
the larborghini venono is the costliest abi most expensive... the royce...silver ghost...(olamide ft phyno) ...was actually a costumized vehicle..we dey tlk of follow com battery |
macof: my grand father said the same words, yet am nt as delusional as u are to think he is still aliveafter 3 hrs of thinking?? u had to come out with this?? how lame!! go nd meet amanfrommars to teach you.. |
macof: my grand father said the same words, yet am nt as delusional as u are to think he is still aliveno wonder they say ..what an adult sees sitting down.. noomchuks like u cnt see on a storey building |
alotofgrace: .yeso na d style b dat |
one mumu go con write 1st to comment... sha back 2 d matter...una never stop to dey take all dis colour colour?? wetin go do una if una buy N50 orange ..or rather oda frm village?? den use am take do ur own juice put am for fridge?? .. .. for dos affected sorry nd for dos wer never buy yet..go buy fruits.. if u like drink natural orang juice from now tin nxt year.. e no dey do ur body anytin ( i no knw if na true ooh) ... bt e beta pass dis dia water..sugar nd colour... |
na wa ooh match never start sef..thread don reach page 8 goin to 9...op i wan tink say u go write #nigeria vs mexico# make i hold fry pan... nice topic.. mexico vs naija |
macof: then asnwer how he is still alive after 2000 yearshe told me .."i will be with you"... not "i was with you"...always till d end of time.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 26 pages)

