₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,276 members, 8,439,688 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 07:07 PM

Toggle theme

Axeman85's Posts

Nairaland ForumAxeman85's ProfileAxeman85's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 35 pages)

PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 4:08pm On Apr 12, 2010
@all

e be like say i go see some of una very earlier than expected ooo.

kingboy hope say u ready to host meee. i fit enter lagos for may jst for 1week kpere
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 3:35pm On Apr 12, 2010
iceblue:
@ masky: all this work for your house, e be like say u dey build the thing from scratch shocked shocked. how much u pay wey the renovation plenty like this?

@ ijoseda: glad we could be of assistance. what are e-neighbours for?

@ axeman(?) i don forget who dey find furniture person. i don collect the number of the guy wey dey my area. true dem dey try well well and the price no too bad. Mike - 0803 564 0708. i don't have photos but i no fit carry yeye give my people wink wink
e be like say masky wan do something this one wey he dey renovate him house. lol

neighbours are for sveral things oo. for my case, na to message dem and in certain cases make dem arrange food for me as a bachelor. lol

henhen okay no wahala, will save di number, i already saw a boy who sells ready made ones imported ones i guess and based on pixs dey are very good. so will check him out first wen i dey area and if not good enough or too expensive i will consult ur guy. BUT  i go hol u responsbile if di guess no correct oo. lol grin
AutosRe: SOLD! SOLD!! SOLD!!! 2006 Toyota Corolla( Registerd)----1.42m by axeman85(m): 3:21pm On Apr 12, 2010
josephad79:
Pls has this car been sold if not am offering 1.2m if you accept please mail me on tigerjo4real@gmail.com very urgent or U call me on +2348020540545
haba he said sold sold sold in capital letters.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 3:17pm On Apr 12, 2010
@masky

yes ooo. i get some good friends as well and our blood na same. we work hard and we play hard.
thats good to hear say u work well well for weekend. this your guys hi go fit paint a whole 3bedroom perfectly well in one day. ?

@ijo

ok na wao gbagada anyway sha God help you. very good area. but it all depends on which of the gbagada either phase1 or phase 2. u r tinking of.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 2:35pm On Apr 12, 2010
@ice and masky.

why una go fit sshout , wen una knw say wetin una do no good extendin invit to jst una sel wen house full.  grin

anyway afta a heavy drinking sessions from vi to slere to iponri to apapa we end up in shitta listening to a music called agidigbo, while enjoying sumptious meal of amala, gbegiri ewedu and bokoto known as cow feet.  grin   i like buka food pass eatery

or if na afternoon, i enter Olaiya arrange di usual.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 2:12pm On Apr 12, 2010
maskuraid:
dats d point.m hungry too,wanna do lunch?? wink
hy hey hey , come who is taking who out for lunch ? you guys want to be playing love in property section right. better carry it to romance section . grin

but of course management will allow you as long as we are also invited to the all expense paid trip to have lunch as well. but in my own case. i will eat bfast, lunch and dinner together as i need to feed my habit. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 2:10pm On Apr 12, 2010
iceblue:
oh sorry mi'lords cheesy cheesy
you are forgiven for now so go and speak pidgin, igbo, yoruba no more. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 2:08pm On Apr 12, 2010
maskuraid:
imagine d flexin.just three hours thirty mins of work?jeez!i must have offended sombadi cool cool
i wish, those hours are cntinuos work non stop. and believe you me, i get enough insults in those 3hours than you will get in a life time. but in the end i am always a winner. as you wish you are in my shoes , i also wish i am currently in lagos enjoying the feeling of lagos all in its glory.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 1:53pm On Apr 12, 2010
maskuraid:
u berra upgrade/update you ASAP.
dont mind her. she is ignoramus of the inconherrent happenings in the vicinity of WTMH. she needs to be brough up to speed so as not to be left behind when the vehicle is in motion.  grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 1:50pm On Apr 12, 2010
iceblue:
@ gmattutor: welcome! good to hear! i've always thought surulere is central, but i'm not very fond of the area for the reasons u mentioned - water. pls update me on the security situation there. a friend lost his laptop a couple of weeks ago to some headboys. and that's the general impression i have that S/L isn't very safe. i hope i'm now wrong. anyway, which side safe sef, apart from government house?

@axey! lol, u dey find my nose abi?


go check page 10 o! chei. which time u dey go work sef?
be warned you will not be warned again if you are caught violating the only English speaking rule in the house.  grin

i got to work at 4pm as i resume at 5pm and get finish work at 8:30pm and get home for 9pm.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 1:26pm On Apr 12, 2010
iceblue:
thanks all, but nothing so strict. i no wan dull us: pidgin is still dey, same for yoruba/igbo/hausa as long as you translate, thass all.

but the corrections are impressive tongue tongue
noooo wayyyyy i objec strongly to that, since it was said we should speak english so english shall it be, no one should speak pidgin, or any other lanugage including french. grin

anyone caught will pay the fine , signed: Management

@gmattutor

First of all you are welcome to the most interesting thread in Nairaland property section abbreviated to WTMH wel all come here to share our daily experiences in regards to landlords, water, electricity, traffic. e.t.c including maiguard which fortunately you dont have. hope you have a wonderful and interesting experience as you board the buy until it gets ot it final destination.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 1:09pm On Apr 12, 2010
maskuraid:
all hail d dibia in d house grin
whats the business of bus tout with overload ? i am a banker and have no business with oracles mehn alright. . lol

i dont want to speak yoruba or incorrect english so as not to be a victim of our own laws. wink

you can all see i am complying . so all should do same as well.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 12:19pm On Apr 12, 2010
ijoseda:
@axey

you sef no dey try o!!! see as you just finish yoruba for the post. e mi naa le n ki bayi (na me you dey hail like this!!!).
lol no be so na, ok i will switch to queens english. anybody that speaks another language apart from english, will be fined. 2 purplr goats, 1kg or yellow alligator pepper, and 3crates of star lager, 1 crate of small sout and 1 carton of dansa. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 12:04pm On Apr 12, 2010
@masky

yes ooo di guy jst dey rack up yoruba lingua like say na im write am ooo. me wey no too like all thses gba gba gbo gbo song dey enjoy am sha. but na ayefele and tope alabi i dey take unwinde, with atorise. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 11:50am On Apr 12, 2010
iceblue:
axey! axey!! axey!! how many times did i call you?? 3 times na im u call me but haba no call me pa. lol

have u already forgotten our new resolution on language? ok, let's do it this way - if we must type a language apart from english and pidgin, be sure to translate it.

axey oya translate. tank you in advance.
it means i hail ooo, i turn left, i turn right, i rababababababa meaning, i rababababa. lol.   i greet them my mothers wey dey fly for night, wey dey take meatpie chp rice.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 11:36am On Apr 12, 2010
maskuraid:
native one for dat matter grin grin
na wao na im be say we get BABA for our midst. baba ooo, mo se iba yin ooo, mo yi ka otun oo, mo yi ka osi ooo, mor rababababababa. mo juba eyin iyami, to n fi, meatpie je rice. .

@masky

which one be gotcha, dis one wey u dey play police and tief abegi. ma je ki gbo gbo ilee mo nkan ta se ti ile fi jona ooo

@ijoseda

for where nooo, bolee and fish ke mba ooo. awon agbe no dey collect that one, from you oo. 2010 la wa yi naa, ti, chinese, po repete na im u dey offer boli and fish, which villa u from come sef. na boli and epa me i sabi i no sabi fish oo. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 11:17am On Apr 12, 2010
ijoseda:
@all

just write out the username IJOSEDA, put it close to a mirror and then read from the mirror, that'll give you a clue grin grin grin
which one be puzzle wey u dey give u so ? wetin be 1st prize if i take time arrange di name sef, no be me dey ask oo, na masky say make i ask am for you, grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 11:00am On Apr 12, 2010
@masky nice

for my language na egun gun we dey call am and them dey come out for special occassions or festivals,

well mine na axeman85. as much as it may sound fearfulor worrisome to some. wen i wanted user name to be able to remember dat was what i can remember due to a fight i had wth some guy back in the days in unilag, the guy wanted to drag space wth me in sence that unilag used to open one gate back in the days instead of 2, the guy was driving rough wanted to enter before me and as a sharp driver i was able to get inside school before him , na so i park jeje for girls hostel, dey wait for my friend ooo, na im dis guy jst come from nowhere jst tear me slap. come tear my burberry shirt wey i manage arrange for yaba. i jst vex take reverse go my room outside campus go carry axe wey my landlord we dey sell food, take cut firewood. i wan kill dat guy dat day but na people beg for am and as a rugged entity back in the days. after dat day my padis dem dey call me axeman axeman. and also anytime i dey chop den my money no dey pass 85naira. so thats how i cam about the name axeman85. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 10:22am On Apr 12, 2010
ijoseda:
@masky

i second your IV o!!! grin grin grin Coolred, chei, that name get as e be o!
yes ooo. i second dat as well.

oya roll out the drums and call the atilogu dancers and the mkpokitikpi masquarade to welcome coolred.   palmwine is available, enuf small chops. and for those of us we like swallow enough dey to chop.

oya coolred.   the kek is outisde to bring you ooo.  grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 10:20am On Apr 12, 2010
maskuraid:
poki poki na strong thing.who no know make him know.


official invitation to coolred (iceblue's sis)

we request your prescence at our gathering.
kindly respond.

signed.mgt

@axe

u think say na all man grow up for lungu like us?
jai wetin u mean which one be lungu again ooo, but na for gbagada i frow up ooo, but i had the opportunity of going to places like bariga, new garage, and also i schooled for sometime in howells memorial grammer school inside cms boys compound. lol so as a confirmed rugged entity i mst sabi dat kain tin. lol
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 10:17am On Apr 12, 2010
iceblue:
@ axeman: me i no sabi pokipoki o!

@ masky: i'm sure she'll see your invitation.
henhen. well me i sabi do amebo well well, and i be lagos looker wen i dey grow up so na so i dey hear am, atun de bi a sen de oo, oni poki poki ree, ,
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 9:49am On Apr 12, 2010
who no sabi pokopoki, wen i small sef, back in the days , those baba dey use mega phone dey sell di tin from street to street.
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 8:39am On Apr 12, 2010
Good to see all back and hale and hearty and in one piece. good to know you all had a very good and interesting weekend.
well today is monday so make all of una enjoy una day for work as form me, na till 5pm i dey enter that office today so na to relax small and sleep small time work time reach. grin

have a beautiful day all.
Christianity EtcRe: My Boyfriend Is An Atheist. I Love Him But My Family And Friends Hate Him. Help by axeman85(m): 11:24pm On Apr 11, 2010
i wonder why all these insults becos of person wey no believe in GOD haba why, not one person mentioned that the guy can possible change in the future. by his woman influencing him, and as she said he doesnt stop her or disturb her from going to her church activities. habae. no be bible talk say there is joy over 1 repentant sinner than a 1000 righteous people .
AutosRe: ***Strictly European Pre-orders ONLY: Another First Innovation On Nairaland.** by axeman85(m): 11:18pm On Apr 11, 2010
Good to see you back and doing what you know how to do best bro. we will be sealing our long awaited deal very very soon. grin
PropertiesRe: Welcome To My House by axeman85(m): 8:18pm On Apr 11, 2010
iceblue:
happy sunday to u too cool cool
thanks
FamilyRe: I Will Like My Wife To Be Slim How Do I Tell Her by axeman85(m): 6:37pm On Apr 11, 2010
darqly:
Damn,nairaland is crawling wit mossad types,lol. See how they unravelled the poster's misdeeds and treated his case sharply. Lesson learned? A lie can only get you so far!
FBI, CIA, MOSSAD, M15 THEM PLETY FOR HERE WELL WEL, READY TO PUNCE ON ANY OFFENDER. grin
AutosRe: Legal Action! by axeman85(m): 4:57pm On Apr 11, 2010
sieze the car until the come and repair mine
RomanceRe: My Boyfriend Is An Atheist. I Love Him But My Family And Friends Hate Him. Help by axeman85(m): 4:43pm On Apr 11, 2010
@poster

touchy and dicsy situation.
you love this guy and from your words he is the perfect man for you and for your parents and friends he is a demon.   being a xtian myself. i dont step foot in the church while i am away abroad only when i am in naija. and it very interesting when you know the nitty gritty that goes on in these churches. its also very interesting for your pastor to be saying he is demonic because he doesnt believe in GOD and thats not what a man of GOD sgould be saying and i agree with ur man 100% you dont have to be a xtian or born again to show mercy and be charitable to people and give alms and help the needy.    

if you decide to stick with this guy, and your folks are not ready to give up their stand . if they see how happy you are, they will come round on the long run, it mught take time thou.  and also for the sake of christ i hope he is showing his true self and not camourflaging his true colours so as not to make you regret your decision ooo.   let me give you an example altough a different way

i have a friend he is yoruba and the girl is igbo, the guy from a broken home, the parents dont want the girl to marry the guy due to this reasons and some of her friends are in support of the girl to marry the guy but the family is totally against it, to cut the long story short, the girl knowing how lucky she is to have landed such a girl at the age of 24 and after 6relationships. told my guy that the only way she can be with him and he parents will alllow her to marry him is to get pregnant for the guy. the girl said it with her own mouth and when my friend asked her why she said she loves him and all the blah bleak sweet things and that all her friends and even married boss at work has advised her to do same.   she is sure of this becos she knows the kind is the best thing to have happened to her, and ticks all the boxes in what a girl wants in a man. to the extent that her collegues fought her becos they wanted to snatch the guy from her.

what am trying to say is the decision is yours to make and not anyone else. jst make sure the attributes and characters he is showing now is true and not fronting.

as the saying goes, it is he who has eaten from the pot of soup will tell the world how sweet it is.
RomanceRe: Prostitution Now D In Thing,just 2 Fix Human Hair And Buy Blackberry Fone: by axeman85(m): 4:28pm On Apr 11, 2010
Ebonyeyes:
One has to wonder how they get their butts wiped after a number 2 session with talons like that grin grin grin grin
i wonder ooo. i guess during that period wen dem fix dem no dey do anything na after the nail don commot. lol undecided
FamilyRe: I Will Like My Wife To Be Slim How Do I Tell Her by axeman85(m): 4:22pm On Apr 11, 2010
anytime you are joking with each other, tell her she is orobo too badddd gannnn. and am sure she will stat being conscious and hit the gym or stadium. grin
RomanceRe: In Reply To: Why Are Girls So Freaked To Material Things! by axeman85(m): 4:21pm On Apr 11, 2010
@lala boi

in regards to your last comment, even the girls that love you very much still want you to show it and apart from emotional way it has to be material as well. same goes for those that pretend they love you/ its a general thing for most women to want their guys to get them something and even if some can afford it without complaining, some can afford it and still complain. eg.

i have a friend who is planning on bying his girl brazil hair, the guy can afford it to an extent but he is not happy that the girl is demanding for such when she cud put the money into good use. he says his plan is to buy i BUT ANYTIME the girl has a pressing need of emergency, he will tell her he doesnt have money or she shud go and sell the hair since that is her priority.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 35 pages)