Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 81 pages)
She no say she no partake in any movie way get recognition, that is why she no show face, and again with the kind fashion way i see this year ehhh, wetin she for wear way go wow people. Dem try for fashion this year..... I no see Genevieve there too, abi she don dey above the show? |
Them carry comedy enter church , see their faces. |
I sure say Rita no wan break anybody home if not she for don see one married man marry , and because of integrity, she no wan be baby mama..... I wish you correct husband beautiful Rita. |
I pray make una fit hold una self, make nothing scatter una oooooo. Nice concept. |
Better husband, no be that Agberooo way you been go marry. Take time oooo, no let desperation push you go do nonsense again ooooooo..., |
I think say this one dey mourn her papa, she go the award.... Hmmmmmm.... Life must go on.... |
The husband was very supportive. Congratulations Jenifa. |
They don't look like sisters at all, no resemblance. |
Who rub charcoal for her fingers spoil this picture nah!!! |
Na now Jenifa marry who fit am.. Young couple.... Beautiful Jenifa. |
Mr frezer, Afis, abi na freeze,no support bad thing oooo. How person go dey lie to the world with wetin she no get, na swag be that one.... Yeye dey smell. |
Make una let this babe flex her silicon breast now, after all that is why she put silicon for her breast. |
Plenty yawa fathers everywhere, but kudos to great dads. Am happy you made your mother proud my guy. |
This man get luck oooooo. God can do all things. |
Make una forgive am she too don realize say she get problem, she don say she wan go see TB Joshua.... She will be delivered there, I trust TB Joshua. |
This girl way dem born yesterday don grow like this. Wetin the mama know way she dey teach am self. |
I gbadun this guy die. He still dey think of the age to claim.... I laugh fall for ground. |
So this girl be Muslim.... R.I.P. Daddy Eniola. |
una sure say that number 11 no be twins dem be. |
If this man get HIV true true, na him be say Ghana girls don carry am finish because dem no dey take eyes see Nija men, dem gbadun Nija men pass their men. |
He get vitamin way this shisha dey give for body,because he don turn swag thing, I go like no oooooo... Hmmmmmm!!! |
I no see Peter face ooooo, Peter, na you true true .... I feel your advert, no lele. |
So na this beautiful woman born this beautiful girl, na true say snake must born wetin long. Beautiful. |
I hear say him bleeping house don turn mosque.... Na true? |
You suppose ooooo, na your second marriage be this one way devil wan scatter so...Toto no get hard mind as she dey claim, make a move of getting her bro. I wish your family well. |
Na food?you give am ooo, you no give am, wetin go be go be. |
Upon this beauty her husband still leave am... Beauty alone no fit do am true true.... I wish you well beautiful girl. |
Everything go surplus for that Spain as people no plenty for there, Spain, here i come. |
He good like that, make the woman get time flex, as Emeka dey leave am go flex other people.Children no their mama, no wahala . |
Any oyinbo way dress like the man way act Jesus na Jesus .. Na wa oooooo, even the man way act Jesus don tell people to stop to dey worship him photo say him only act movie say him no be Jesus, but people no go hear. |
Make she use am cure the aging place too. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 81 pages)