Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 81 pages)
Emeka, I no go lie you, this thing way happen to you no fit you at all.... You just took this quiet lady for granted, and treated her badly to the point of her opting for a divorce. |
"I will implore Nigerians and the populace to allow private things remain private" Go tell your wife, na she dey basket mouth dey talk plenty. |
Rita, dem don take style tell you say you don over due for marriage.... My dear, marriage no be by force oooo, but child or children are joyful something. |
That church guy enjoyed different styles ooooo, make he go beg toto fast fast continue enjoyment .... Hahahahahah..!!! |
Poko4Jesus, I hope say Jesus dey aware say you dey lie. Be a good role model, and live right pls. |
She wan bite the boy abi wetin, hope say she never high. Hmmmmmm!!!! |
Na nose be the look alike? Una fit smile for africa ooooo. I see a responsible father here, no be some papa way go just born, come leave wahala for the woman. |
musicians , na wa for them,their songs is all about women... If I hear say any man beat woman again ehhhh.... |
Make person come marry this Anty now, she don dey old ooooo....make all these things no waste. |
Is the Doctor your family Doctor or some Doctor you met at the hospital? Ask yourself and see say you fall hand big time.. Again na family planing pills you and your husband go for, meaning say any person fit pour pour and pregnant no go happen..... Hmmmmmmmm..na small things dey scatter marriage,becareful oooooooo, |
People still dey fear this disease? Plenty disease dey way fit kill person fast fast pass this HIV oooooo. |
Ohhhhhh!!!!! Na fresh babe ooooooo. Hmmmmmmm!! |
Smoking of weed don dey legalized for this country, abi no be Igbo i dey see for this boy hand way suppose be role model. Money dey really change people true true. |
For you to want to marry somebody,come finally marry am, you see correct thing for the person body. Toto pls, forgive, and stop painting yourself black, by making people see you as a lier. Nothing way the man do or go do way person never do before, forgive am pls. |
This one just talk one story about the man way suppose marry am, and she no marry the man again, she don turn olosho because of fame. |
So that one don first get one baby mama before he come give another one belle when he still dey for marriage...some people no get plan for their sperm oooooooo... |
Too old Ke , for how old? People fit take mouth make person methuselah. |
I love mercy, she no dey buga at all. She is very down to earth, unlike some yeyebrities way dey do like say dem no dey shit, dey lie up and down, dey live fake lifestyles. |
Make God help children way dem dey raise abroad oooo, na dem this thing go catch pass, because they will see it as nomal. I hope trump will abolish this transgender thing. |
This toto own ehh, na yawa.. People don say the thing no go last, and true true the thing no last... I wonder why someone will let the public see through her so much as to predict her future..... She just dey talk anyhow dey give people way she no even invite to her wedding way she hide do. She is a lier, she even talk am herself. Mr X, I wonder how many times, you go marry before you relax, na your second time be this ooooo, make you suji yourself, leave shine shine babies alone,most of dem no be marriage material.... Hmmmmmmm!!!!! |
He close eyes say make dem snap am, ok ooooo, get well soon, but try shed some weight when you well . |
I wish human can live forever. I envy this couple. |
This one way dey talk,if she tell una wetin she see for marriage and wetin she still dey see, una go fear... Na person way him teeth dey outside people go see him teeth. |
She is indeed a lier... she think say marriage go be like that queen Sheba way she act, way she dey command everybody..the girl fall hand oooooo.... |
People need small help to better their life,some people dey waste money dey enrich others say na swag. |
She no wear the million dollars wedding ring again?.... People just dey pretend say dem dey happy.... Plenty people still dey like her ooooo,way dey die in silence all in the name of wetin people go say. |
No be the man way steal iPhones I dey see so, abi he resemble am. |
Linc, and Yul na African names? I been think say this man na African man to the core. |
If to say you win, you for see am. |
Any man way get sense no go cheat make him wife no,,because women are deadly when they fall out of love... |
No marry person because you get belle for am, the marriage fit no work. Toto just rush marry the guy make he for be say she no be baby mama like others.... Her true feeling no dey at all. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 81 pages)