Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 81 pages)
The man say him be philanthropist, wetin be philanthropist work, no be to dey share things? Toto take heart oooooo. |
The reason is that change is constant , and man is insatiable. |
Does this mean that toto doesn't have any car of her own before she marry this church? Toto he good as you run oooooo, no die in silence, but you fall hand,i no go lie . |
Toto you waka far go marry na wetin cause your wahala...sometimes wetin we dey find for sokoto dey shokoto. |
Heal fast girl, life is once lived, be happy anyway. |
It is painful to know you aren't the only one, when you feel you are the alpha and omega. Take heart girl, such is life. |
This is no way to embarrass him!!!! Are serious? You just told people he beats you and have kids outside your marriage...THAT IS EMBARRASSING GIRL! |
This boy like Anty dem. |
Man wny you no carry this your goodness hold your marriage tight!!! |
Hmmmmmmm!!! |
Hmmmmmm!!!!! Dem no want make this man well at all, dem no let people give am money on time, when the money finally come make he travel, dem kill am... The person way this man offend get strong mind.... R.I. P. to the dead. |
I feel your pain toto, take heart, life must go on. |
Tell them wehdone bank, and carry your wife go honey mood, dem don give am long break. |
I no see toto husband name for the list of wetin dem write here about baba ooooo, so na one of the lie way church tell toto be this say him be baba son way make toto run follow am....Hmmmmmmmm. |
Make dem pack well ooooo, Kemen na under age? So na dem send their pikin to go dey finger person way dey sleep.... Hmmmmmm!!!! |
That hand wan open her yansh for viewers ? |
He no handsome self, if na handsome guy like Ramson nouh, the girl for play along with am... See him lips. Yeye dey smell. |
The above advice get as he be oooooo. |
So he leave him work go there go disgrace himself. Hope say he don get the fame way he wan get now. |
Anything way you no believe, no go work for you, as some people dey abuse the pastor,some people dey say "if no be this pastor way God use help me" such is life! |
God told you the giver is not pure.... Hmmmmmmm..... You try for no collect am, because you pure well well. Make una dey chek those way dey bring offering and tithe too,because dem fit no pure too.... God have mercy on us. |
Beautiful family. The children of baba olowo, and the baba olowo himself.... |
I hope say she sabi cooki wache. |
haya Churchill to shan. |
She even fine when she dey sell bread pass now way dem don dey make am up. |
She come resemble seyi shey. I love that seyi shey Air brush song ehhhhh, the girl try ,i been think say na one oyinbo sing that song when i first hear am, nice voice, excellent message too.... If that one way thief person Dog listen to that song, she for be herself, and no claim wetin she no get. |
Na wetin too much social media involvement cause for her be that. I sure say na social media involvement dey scatter their marriage too. Our mama dem way their marriage last no no wetin be social media or even pinging.... Na showing off dey kill them. |
Una see why Genevieve leave that man. Hmmmmmmm..... Na wa oooooo, some girls just dey spread legs anyhow. |
That red cap chief just dey like Lillian nephew way snap picture with him anty. |
He said he is no longer a Christian, that means he is into charms now, he needs help fast before he destroys lives. Some kind things way go do man, if man no get faith ehhhh, na this kind talk go dey comot for man mouth.... Job really try endure all that happened to him during his days. ..... Hmmmmmm!!!! |
Why dem no enter that room 310 do everything.. |
Them bath the boy with human blood... Make God direct our steps oooooo, I pray make people see their person way dem dey find oooooo, because people dey use their fellow human being blood bath another person..... This woman no spare her papa, people make una careful with this woman ooooooo.... Her name be exposure . Hmmmmmm!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 81 pages)