Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 81 pages)
Toto beholds church face in this boy everyday, and it will always remind toto of the ill treatment she got from church. Church why you fvck up now!!!!! |
I wonder wetin this girl dey chop way she dey grow like this. Beautiful girl. |
How the baby head come big like this now, why una upload this pic. Baby mama, you are done for if you no get better uncle oooooo... Hmmmmmm!!!! |
I dey call my girlfriend name for my sleep, dey tell am say i love am, i was really embarrassed when i was woken,those around now call me woman wrapper. |
This Ibadan baby mama case don close if she no get momodu as uncle. |
This celebrities needs a serious understanding man to marry them, can you imagine this kind accusation ...na end of marriage or engagement if the man involved is not understanding or trusting. |
Anybody way see the baby picture go no say na Davido baby. |
She wan take this one make Kemi forgive am for names way she call am, Kemi no send you ooooooo, she don say she want make law take its course for the matter, wetin be your own? |
What is shocking about this news, he has got 30 billion in his account. carry go jare, no mind them. |
Madam, this your fat don dey too much ooooo, see your hand.... Hmmmmmm!!!!! |
Hmmmmmm... If i hear anybody talk about 2baba anyhow ehhhhh..... 2babas plenty oooo!!!' |
More will show up after this.... He has three baby mama now.... Wehdone boy!!!!!! |
People way be him Oga way busy pass am dey steady relationship, he dey talk plenty... Na you sabi. |
This one na news,something way woman don do pass, do am well, dey even laugh. |
Which kind yeye strong she dey, person way no wan use her toto born sake of say make toto still dey for olosho work. |
Church member send you something, you no do your own findings well well, you carry news come social network..... Hmmmmmm..... I won't it lightly if i were the pastor too. |
Na those yeye parent way train their male child or children for abusive relationship dey produce this wife beaters, as toto carry her son run from beater on time, the child no go grow up dey see say papa dey always beat mama, come do the same to him wife . |
I just dey wonder wetin fit make me beat my woman,instead way i go beat am,i will end the relationship. |
Why dem carry people way don divorce dey compare people way still dey gidigbamu . |
Shey na Toto dey rub Church lipgloss ? I wan know before i comment . |
I dey miss D'banj die, my guy, where you dey now !!! |
The yeye girl finally realize say she no fit marry okoro... Toying with people's emotion is bad. |
She is a replica of her mother...beautiful. |
We take plenty things for granted in Africa....Kpele jare majek. |
Why she dey call bloggers, she no see the girl way mention her name. You get shop and we never no, na wa ooooooo. |
She don open eyes now , she say her eyes never open wan she marry... Yeye dey smell. |
So nobody go no am if dem no add saheed name to her birthday news.... Hmmmmm!!! |
Pastors no be human beings again..any small thing this man go dey say pastors this, pastors that, they are human being like you are ok.... Free them I beg you, and face your life. |
This woman advertise her audio way dey come out, una dey talk, na advert she take style do. |
Which university she dey because her friend iyabo daughter don enter one ooooo..:: make she enter one go contest for miss cucumber abi na miss wetin dem dey call am self . |
My sister, with the way marriage dey scatter now ehhhhh, i no advice make you give am your nude pictures ooooo, love can turn to hatred, and before your no wetin dey happen,your naked pictures don go viral.... Hmmmmmm!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 81 pages)