Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 81 pages)
That place looks like Ghana's Adomi bridge... Beautiful. |
Anty, you still dey wear this ring, the man never still come marry you. You fine sha. |
This marriage ehhhh,na when person enter am fully person go come dey see the real thing way the other person dey hide. To forgive somethings no easy oooooo.... I feel you toto. |
Na the baby way toto dey hide the face be this....na wa for this man ooooo, he don spoil the wife plan show people the baby face. Toto, I beg, forgive him. |
May God continue to bless you brother... "he has a heathy source of income" wetin he dey wait for.... Good advice from a handsome man. I pray some women understands this .No time oooooooo!!!!! |
Did someone say he is gay?Hmmmmmm.... Tory dey toto mouth ooooo,,but her mouth no fit talk am. |
Dem don really mature for marriage ooooo, the one way marry talk say marriage no mean anything to her... Yeye dey smell. |
Which one be ( ph.D) for person name again.. Death no sabi all these titles oooo, make we humble ourselves follow God ways finish.R.I.P. to the dead. |
I thank God for your life, just dey jeje with your family dey enjoy, no put hand for politics again ooooooo...You are lucky God bless you with a good wife. |
But that husband no fit control himself... When this girl say she no fit marry Ibo man, I no say her marriage no go last. Hmmmmmmm!!!! |
She no lekpa like others, flesh dey to touch... Hahahaha. |
"It is better we go to a marriage registry, because traditional marriage is not really recognized" Na for your mouth this one come out from? Our culture is not recognized. Hmmmmmmmm..... Make una dey copy oyinbo people dey go, dey get divorce anyhow. Yeye dey smell. |
This girl just resemble Jzeeee finish. |
This girl just resemble JZ finish. |
Na old woman he wan marry, i think say him go marry those girls way dey naked for their music videos. The woman dress well too. Hmmmmmmm!! |
She no want make her papa chop her dowry, she wait make him kpeme first... |
Poor man fit buy brazillian wig..... Make poor man go hussle oooooo... |
Davido dey shout for the 4th pic say "I beg snap only me oooooo, no let baby mama show ooooo, make she no go dey feel say i don finally wan consider am. |
Anty,look your back, you go see say na only you dey do advert. Na wa oooooo...: I hope say no be inferiority complex make you wear this kind thing. |
Tiwa, you see your life, brandy dress well cover breast,you advertise your own.... Good for you . |
That is the spirit my dear, wetin thinking of the past wan do.... Shiiiioorrrrr!!!! |
Another Toke story.. Wen the Toke say her ex husband no dey cum inside her, I think say no be true ooooo,, so this not cuming inside na true.... People way don marry dey fear to cum inside those way never marry dey pour pour inside...: na wa ooooooo!!!! |
Dem wait make she finish her med hussle before dem kill am,them try well well,,but make dem no die ooooo,make dem live forever!!!! Na wa oooooo!!! R.I.P. to the dead. |
Na only God no where the man way she divorce dey, the man just relax,nobody hear anything about am. |
He come be like say na marriage wan cage this girl, na true say no be everybody suppose Marry ooooo,,because some marriage ' fit destroy person goodluck . |
You pray your sons resemble am with bravery, so you dey plan to increase the family... Na you sabi, why you no give your husband advice before him come outside,,you dey talk now.... |
You watched with tears as people come out for wetin you no fit finish, you dey house dey cry crocodile tears. Yeye dey smell. Na now I no why many woman get belle for this man and many still dey pursue am,,he no get liver to tell them say him no want rubbish,,dem fine, and he start to dey sample dem,,dey born anyhow . |
People way we don forget say dem dey go Carry 2baba show dem self now... Why Ani no advice this 2baba self ? He just start wetin him no fit finish, fall people hand. |
Person way get HND way no fit speak English well, everytime ,na "!yes so, yes so"!he go dey talk when dem say make he talk .. No be only am oooo, many graduate self no fit speak English well at all. I no no why 2baba start wetin him no fit finish,,carry people play, even give them dress code only to chicken out .... He really fall hand... |
Dem suppose give am, she and her ex dem really give people something to always talk about. |
Him mama no no when he wan give plenty women belle because he no announce am, but he announce this one the mama come no. Wehdone ma. |
How old una say this man be self,because me ,I no believe say he don reach 60 plus oooooo.... Hmmmmmmm.... 2face fall my hand oooooo, I no go lie you area father, because i don buy green shirt for the protest . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 81 pages)