Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 81 pages)
She resemble Brobrisky oooooo....Hmmmmm... |
Mercy the time to get the 4th belle don reach oooooo..... Na waste time oooo ... I trust you .... |
Everything must happen for inside this private jet ooooo... Wetin me I see na woman blue bag ooooooo.... Na serious grooving this man dey oooooo . Hahahahah. |
Olivia own na to chop, she no even wan wait till after the pic.. Hahahahah.... |
Which currency be dat one?? |
This one no dey even think about marriage at all... Na fashion full her head, how she go take maintain her kpanla body.... Good for you . |
Madam stop to dey carry yourself come outside ooooo,,people no like better thing , relax, and enjoy your marriage , and forget about showing off..... No talk say I no warn you oooooo... |
How many times she go wear am because celebrities no dey wear dress two times ooooo..... |
After the born the pikin she go enter menopause straight abi wetin?... Buying sanitary pad must continue till after menupause or better still use clothe, na by force to buy pad...., yeye dey smell. |
Make una dey deceive una self , contract way una sign and agree to na him una come dey say one thing one thing.... Marriage no be for better for worse, and nothing can put am assunder?...Na una sabi.... |
It shows that beautiful things are deadly, so one must tread with caution .... CAUTION!!!!!! |
If your body dey feel pain, you go take painkiller, if you are poor na to try make money upgrade yourself be the koko ooooo, No be to dey find woman ... This woman dey right oooooo....,, na only poor guys no go support am. |
Any woman her age dressed that way will be automatically labeled as an ASHAWO in African. for Africa na two wrapper she go take cover all those curves way she dey show,take better blouse cover the upper one, then come finally tie madam koffo headtie for head. |
What we say can make or break us ..... Let's mind what we say pls. Teebizzz just open mouth dey talk without thinking...... Those involved should forgive him pls...... |
The koko be say no privacy for celebrities ooooo.... If you don carry yourself come outside say you be star, na him be say you are on a long thing ..... No more privacy!!! |
You better start thinking of a reasonable answer to give her when she ask you the significant of that plenty tattoo way dey your body. |
I thought they were doing it for the love of it , and to impact into people's life ......money , money, money!!!!! Hmmmmm!!!! |
Person way see as you cover body go think say na born again dressing you dress, but na plenty tatto way dey your back you dey try cover..... You see your self now, madam tattoo. |
Clothe dey cover body oooo, clothe dey try.... I been talk say this boy no well.... See him face way clothe no cover.... Well ooooo.... Sorry... |
Person dey age, dem say he need help... Help from not aging, abi wetin...make dem say maintainace money, because this help money don dey too much ooooo... Hmmmmmmm.. |
See wetin heartbreak cause for this girl... Na wa oooooo.... That is what you get when you put your trust and happiness in man, instead of in God. |
so because he go write one small pikin age for himself, he come dey behave like small pikin... Him suppose know say him don old pass this kind thing now..... |
Make una tell am make she release her breath, I beg. |
Na this man way dey sell rat poison be this... Baba God pick up my call, na beg I dey beg oooooo.... Hmmmmmm... |
Nicki,utilize your artificial butt while it last. If you no naked, wetin go happen self. Na you sabi. |
But cold dey kill oooooo.....we way dey Nija never die finish ooooo.... It is well. |
I been talk am say this boy no well... Dough oooooo..... Stop taking ganjar oooooo,,dem say na too much ganjar cause am. |
Ehhhhh,,, dem try oooo .. For this life way dey sweet so,na him person wan die..na dem sabi oooooo...make people way dey alive dey jolly dey go. |
So this woman don dey use money buy men tey tey.... Hmmmmmmm..... Money can't buy love is the lesson to learn. |
People way dey find job pass job... He better as una dey create job for una self ooooo!!! |
No be king waisu Ayinde daughter una say she be... Case closed.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 81 pages)