Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 81 pages)
Junior wan raise head, make I hold am calm am down... Hahaaha... |
Dem suppose give that chidiman her own share oooo, because na she give dem the title . |
Na him leg be dat!!!!!!... God pls heal Julius for us ooooo , we need plenty laughter for this world to forget our problem.. |
I sure say na four pikins that man go born. Hahahhahah... |
"Son of a billionaire" no be say him be the billionaire ... Yeye ..congratulations ooooo |
Beautiful , I wish you a very understanding man as a husband,,because na only man way understand una life go fit marry una without divorce . |
Micheal na Arabic name. She fit divorce the husband if he no gree now .... Hmmmmmm.... |
Make dem try buy private jet. |
These women no get mirror for house abi wetin self ... Na so the other one carry slippers come outside the other day say na bobby...na wa oooo |
" I was just doing it" Baba ooooo... I hail ooooo.... |
This Oluomo just dey sample babes dey go ... Na wa ooooo.. |
Na fallen nation me i see ooooo... Hmmmmm... |
Make him describe naira, and cedis make I see.. Hmmmmm.... |
This man don really offend one god way no want make people help am... Make he go TB joshua place ooooo... Baba God no dey collect money for treatment . |
He don tey way Tiwa don join bad gang... Hmmmmmmm.... Omo ita..... |
See wetin talk talk cause for this man. |
When we go see Genevieve and Kate daughters. Na wa oooooo....he get age way woman go reach, husband no go matter again oooo, na pikin or pikins go come be koko.... Those of una way never born, I dey pray for una oooo. |
He go better make we no the meaning of some word before we start to use am dey curse our self say na swag.... I no support "Bawling" oooooo.... |
If you show people say something dey fear you na that thing dem go use give you trouble... The girl for no send as the video come out,, she for show "I don't care attitude" afterall the deed has been done...for how long will she live her life hiding, and being miserable ... |
He wan give people education.... Hmmmmmm...... I wonder wetin he go teach... Do get belle ooooo.... Yee dey smell.... |
Ebube don fine finish ooooo....that tears go be expensive tears, because of their makeup... MaryK&co dem . Hummmmm.. |
This one no get time for looting oooo, na serious work he wan come work as a president. People way their way no pure for USA don enter gbege oooooo.... |
Advertising for Davido to see, I guess... Na all these girls dey disturb this celebrities dem oooo. |
It has tey ooooo... See Janifa... Hahahahaah.. |
He dey use am where sun no dey too... Hummmm.. Juju no good ooooo... |
The woman no say if wall no open lizard no go enter, that is why she warn the girl... But make she dey follow her husband dey waka go everywhere ooooo... Yeye dey smell. |
" Rain drops" the music dey teach me to wear raincoat when I wan fire to avoid being father of all nation.... Hummmmm |
Two baba get role model oooooooo. Hummmmm |
Two women don born for you already and na music you love, that means say many go still born. Welldone, na you get your Kondo. |
Madam , na your body alone get all those cream... You try ooooo he dey show for your body. |
Wetin dem dey call this thing way she dey sell for English self... Sell wetin go go market dem no go hear. |
The body still marketable ooooo.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 81 pages)