ClassCaptain's Posts
Nairaland Forum › ClassCaptain's Profile › ClassCaptain's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 100 pages)
Bobbybube:okay sir |
Nice |
Premier league player or Somalian league player ? |
Since morning, na only dry kuli kuli and garri i don shark..... Na eba and the small vegetable wey mistakenly grow among the weeds for my compound i go pour palm oil on , chop am, go sleep... With this kind food, y person no go dey dream say masquerade dey chase am with rake... This one con dey hear dey talk keeper.. Keeper nkor, Defensive midfielder ni
|
Which keeper :/ ?Darken rahl boss,keeper of the underworld or goal keeper ,enyeama ? ![]() |
A beautiful and hardworking lady from the industrious and hardworking igbo tribe.. God bless Igbos... Go get that gold girl ![]() |
Funny shii |
Number 5 and 6 got me ![]() |
Ebo po ![]()
|
Na me suppose follow you write am before... |
Great lesson... There are so many lessons we can learn from our daily activities in life.. |
Great lesson... There are so many lessons we can learn from our daily activities in life.. |
![]() vanity upon vanity :> all is vanity ![]()
|
Na person wey chop dey comment abeg
|
VolTOxic:Sexchatting ni area of specializatiom e abi.... Before una marry sef, una don see each other nudes tire... |
Reminds of my own experience... I been just return from my church 3 days power packed Givers never lack programme... I had 1k and 50 naira with me... Even tho pastor said give ur best to God, na 50 naira i drop ...na change era we day ![]() as i was walking with my own two legs on the road , i sha see the black tall guy following me,,,, i put earpiece on, dey listen to sis jeremiah elohor gospel vol one titled.. Save me from the black mamba as i hasten my steps......... . My the time i look back to see where he day... He was nowhere to be found.... Opapaparada.. I thanked God that he finally sent that scary looking guy another direction.. Only for me to see my trouser say dem don cut am ,,na my black tom hilfinger boxer day show and my purse where the remaining 1k day don dissappear..,.. .....and my house was still 14km away.... ![]() na so rain start to day fall... To be continued.......... |
Yes rokiatu |
obiageIi:do u want to laugh.... ![]() like laugh really hard ![]() check my profile and view my topics... Dont eat pepper pls oo |
For this change weather ? ![]() on top all the billboard, e fit be person wey no print ordinary handbill dey galvanise her depot.... Na this kind guy go be side nigga wey dem day save their number with.. Sambo billboard ![]()
|
urahara:.. Thanks boss |
Lesbian couple ? For this perilious, sardonic and octaoganoric pos octa hi ho hi ho times., na your fellow woman toroto dey give u joy ? Lasisi.,see endtime couple contunu
|
naijaboiy: ![]() |
Caveat Emptor.. ![]() |
STFUareyouG0d:lol, the guys go gats do awa de cultural dance competition before the girl go pick them... ![]() |
Apart from smelling good (not all this aboki perf oooo )...,. The rest na maybe.. I have cracking jokes to cynthia since God knows when, she would laff tears will comot her eyes and mucus from her nose... Yet she picks her mugabe looking and stonehearted boyfriend who doesnt understand sarcasm and gives no shit about kids, being handy, dancing or cooking... Over me.. Why ? But wetin ma guy get ....? This thing called money..... My friend.,, once you have money... I mean good fat eniola badmus size kinda money, forget hypothesis and all this theories abeg.... U con dey here dey talk, dancing... Dancing kor, swinging ni handy man kor, Legful Transgender ni.. |
Suicide should not even be an option.. Tho one feels really bad when one is jilted by someone that you love trust and cherish and he or she cheats or betrays u when you dont expect it despite the fact that u loved and suffered with the person. When there is life, there is hope... Never kill or harm yourself because of a lady or a guy...there are ten times better guys and ladies out there |
Hmm! Wonderful |
DennisEche:working on it bro.... |
urahara:thank you sir |
eROCK247:thanks boss |
KehnnyCares:. Boss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 100 pages)
?


[/color]