Crisycent's Posts
Nairaland Forum › Crisycent's Profile › Crisycent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 96 pages)
striking resemblance......jiga na wah ooo!! i no go doubt if drake add him sperm join ur own or na drake even get pikin sef. |
na wah oooo |
wow....rolls royce ghost.....nice 1 bruv ![]() |
Oshio baba...may God Almighty continue to strengthen you as you strive hard to make Edo state #1 |
TV license people don come my house tire.....weytin na only me nor dey pay? because of dem if I hear door bell, my enemy go begin panic. ![]() |
It is pretty common these days to have car manufacturers copying one another especially cheap brands like KIA, SKODA, VAUXHUAL and others. Now The Nigerian version....not a bad attempt at copying anyway because everybody does it now. |
hornipipe: That's a fat camel toeI nor know say u sef see d camel toe oooo. |
I beg make una no dey post things like this.....my gf dey nairaland and she go soon send me the link make I see now. I Neva ready ooooo. |
chiover: old!! If taking the trade abroad is import, then bringing it home is now exportShut up...these guys are igbos, you can't deny your evil ways of making money.....anyway thy are facing the hang man now. |
I went to bed after the penalty, what a relief to know that the match ended in a draw. |
Terry, you don pack chain full neck again.....we know say nor be real gold ooo. mr bling bling ![]() |
Since die don dey hungry u, no lele. |
MARTHA......men dis babe go sweet sha. hmmm!!!!! |
adaobi123: She iscan someone pull d gown down a little, i dey wonder how nice her n*pples luk. |
Benin is looking even better than the way i left it....can't wait to be back in june |
Rita don see husband? |
WTF ?? |
YES OOOO....I CHOP MEAT TIRE;. NO BE ME KILL JESUS. |
Osazee,Osazee,Osazee!!! How many times i call you? if you play for super eagles, you fall my hand. |
UGLY |
This song is way more senseless than I thought....just one verse and chorus? Couldn't even hear what she said, all I heard was WHY abi HI. Somebody tell this Igbo girl to sing in the language she knows. |
This is what I hate about nigerians. How can you tell us that they kidnapped you for three days and you didn't pay a dime? Please stop deceiving yourself. This is what everyone that has been kidnapped says and I think it doesn't make sense. Why did they release you? Because you preached to them? Or because the kidnappers were arrested by the police? |
Jail go sweet am |
OBJ: shan george you don come again? i tell you say na genevive dey lubricate my piston now. SHAN GEORGE: baba o!!!! I'm here now, forget genevive, my bleaching cream still dey work well now. I go give you yansh tear. Dem neva dig my yansh b4, you know say atiku don turn genevive own to oil well. |
Which SWAG? That flip-flop he wore is sold for 1pound50pence(300naira) at primark......9ja una no go use laff kill me! na everything be swag because he's carrying dreadlocks at his tender age. His fooolish father does not even know the consequences of carrying locks for a long time. Busta Rhymes had to cut his off because it was causing tumor in his head but this goat called peter thinks its fashion abi swag. I'm not hating but the clothes he wore on this picture is not more than 5pounds(1k5naira). |
Congrats Tiger... TAG HEUER can kiss you ass now....who's smiling now? |
This bi*ch can't even write proper slang....when has y'all become ya'all? LOCAL B*TCH |
as e dey hot....na why dem dey call am workchop....na where man dey work e dey chop. |
Jim, we all know you cannot afford a ticket to dubai....who paid for the trip? abi u don go cane one of our politicians daughter for dubai? |
I believe this beach left her clothes in nigeria. ![]() |
I don't think the guns and photo shown here were found with the said cultists. |
fat fool |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 96 pages)

