DisGuy's Posts
Nairaland Forum › DisGuy's Profile › DisGuy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 402 403 404 405 406 407 408 409 410 (of 414 pages)
well you can use South Africa they should have better data If you freestyle your data, you'll probably get stuck somewhere plus you wont have much confidence (remember you have to provide a reference to where your stats come from) or use lil asian countries that gained independence around the same time as nigeria that are booming now |
lol you just join join everything like dem join nigeria kai you sef if you get gold medal for room gymnastic i get platinum medal for roomnastic you fit learn from shaolin shairman like me ![]() no worry we go insure the boulder if you no fit carry am for your lil finger ![]() |
scatter the thing one by one you go get am no be you wan learn?road to man pikin heart na through him bellythe way to a man's heart is through his. . . . bedroom maternity ward |
we= na me be that; i be [i]sh[/i]airman ![]() if you like put 20 peppers na so i go dey chop am you no sabi them talk say; road to man pikin heart na through him belly from him belly na so so gymnastic inside room after na multiplication for maternity ward so if u sabi cook wellla, you go sabi do gymnastics and na that one be the koko especially when bakassi big like woah!! ![]() pick race comot |
if you hear me, you go get am because me sef i dey stammer talk am but if you hear my paddy na original warri boy! me sef i dey look like JJC |
kai see as you dey scatter grammar for here, i go obtain you o ![]() hmm so you sabi cook well well, me sef i sabi chop no be small e be like say we go invite you come nairaland get together you go bring plenty plenty cooler with jollof make we see as you sabi cook reach if you sabi, we go put ring for your finger e be like say one don dey their already but e no mean ![]() |
see the thing easy like abc to read you just dey get am like say na village dem born you I don tell you your brain na computa |
![]() period? i be guy man o i no dey get period ![]() we no even get period for pidgin na free flow so which side for Queensland you dey, how the funny summer, na so so rain e dey rain you don dey chop mash n peas, chips n fish abi you dey chop correct food we dey hol body wella! |
I miss that yogurt in white plastic they sell in Lagos and kpuff kpuff |
so-bata= cobbler or shoe repairer how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suyahow can you eat jollof with suya (me thinking it was fast food suya) I suppose dey jand o but as per se i no fit talk american accent dem no gre gimme fisa na so so pidgin i dey yarn dem blighty ![]() |
I totally agree with this but not necessarily in the bnking sector alone since banks do not open to the public after 5.00pm This should be implemented in manufacturing and service industry it will be good for health and safety,quality and create more jobs for people this should be in the career section |
chop remain for me ?? chai i don suffer you tink say me i be so-bata? how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suya If na you cook the jollof with suya i go chop clean mouth if na fast food abegi carry go! ![]() |
are you telling me that things are crazy for you right now because you have an exam and your head is filled with that and other nonsense?you be correct gal no be small your head sef na computa well done oya you gift na to buy me akara and palm make i chop bellyful ![]() kia kia masa masa |
yowa! correct talk u dey talk now mukinatu baby, you know im coming to pay the dowries when i can get all my pennies together ![]() I'll be expecting them, dont make me sulk tonight o ![]() |
ahh why me why me why now? thou shall not deny man the beauty of the creator!! |
no be my fault na God make booty n beauty. to be admired right? ![]() when i get to 90 i wil be chasing mukinatu about ![]() i'll post a pic of a booty and you'll all faintpls do ![]() |
I went to cut my hair today boy oh boy its been a long time Ive been to the market area, chei i was looking like i just entered town, different shapes and sizes ![]() I'm black booty obsessed i hope it doesn't carry on when I'm married welcome back* Uche ![]() |
scata scata don buss oooo !! everywhere jaga jaga i no fit revise i get exam for next week my head dey do mathematics n jagba jantis ameromoge thats your assignment ^^^ ![]() |
booty no dey kill person. im going to marry a big booty gal, maybe a ghanain sef ![]() I cant stop watching this video, esp on TV its bigger the quality aint all that on youtube ![]() |
Enugu it is. ![]() both Aba and Enugu are safer than Lagosfor crime maybe for expats i dont think so! And if Nigeria wants to save Lagos from the impending implosion from human population, they should begin to somehow ''force'' investors, both foreign and local, to spread to other parts of the country, especially the East (there are sea ports in Calabar, Onne and PH) and also the North. Everything Lagos, Lagos, yet it is the dirtiest and most run-down city in the worldGood point not necessarily force other states can entice them, it all falls to transport links and perceived security |
sounds like a sex tourist's view of Nigeria to me ![]() |
osegwu:not necessarily true! maybe in the Nigerian context sha, and even then i have seen some that just do their thing ![]() |
why are international delegates paying more ![]() |
ckenneths:yes o!! please move this to the tribal section or politics |
Senderos is going too, heard some club in germany or italy wanted to sgn him Flamini too we have too many midfielders We need attacking midfielders |
remember when they used to sell those POLO shirts, with the man and horse in different positions?lmao!! ![]() |
when you teach me some meditation techniques ![]() did you see the booty ![]() |
https://www.youtube.com/watch?v=I6zcaaraO3g The music is good BUT DAMN CHECK THAT BOOTY AT THE BACKGROUND!!! |
Good good, if they succeed they'll improve their overall performance and be more open to shareholders I dont think international shareholders do the normal praise singer those in nigeria do- well not on a grand scale sha I'll invest more in the banks now, hope they dont buy us minor investors out ![]() |
erm not too sure where they texted from |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 402 403 404 405 406 407 408 409 410 (of 414 pages)




