Dreadlock69's Posts
Nairaland Forum › Dreadlock69's Profile › Dreadlock69's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 62 pages)
Moneywirer:Guy no be only you .when I noticed you to dey take. Things personal |
After the good result Did she go outing with her friends check Cause na him dey invoke now for my area anybody wey young wey dun make am Client aza am better Hustle finally paid off Good academic result Celebration of new house Celebration of new car Slow poison real oooo |
Freelane33:Sarcasm and reverse psychology |
Awnnn so beautifully made for each other But God of vengeance will destroy you people |
Just got mine |
No I haven't cry and I pray make I know cry But wetin go make me cry hiah anywhere you see just put me for asylum cause abeg I take God beg you |
No I haven't cry and I pray make I know cry But wetin go make me cry hiah anywhere you see just put me asylum cause abeg I take God beg you Cause I go invest emotionally , financially and the rest without results expect But I pray make eee no happen Na just macro heartbreak wey I go use three weeks to 6months forget say you exit Just drink ,play my music , smoke my Arizona,play football,write songs and sing ee dun finish |
.. |
I have to agree with this Seriously this is the most fuckery stuff have heard |
We already have our answer Spend 70% on mum 30% on girlfriend =reasonable youth |
Hnmmmm depends Sha oooo But from the first meeting I'll know |
My sincere advice I will like you to adhere to is one with a bittersweet truth, really a hard pill to swallow but to your own interests I'll like you to adhere to it you know no show ní Continue to they give am 30k Later you use am do ritual Then upgrade to another babe give am 100k Later you use am do ritual Then upgrade to another babe give am 150k Later you use am do ritual Just continue to dey upgrade dey go All na sense |
Water melon sugar high ..... Which kind song be that Hart styles |
Lol.......your font ehh Maybe nah the cause sef |
This ain't no simping this is logic |
Honest review NO I numb the pain with music and weed and drinks If she really impact that much Then go swimming again |
She no like eee gra na na tí but she go chop am if you give am cucumber |
LikeAking:She say till in infinity |
DaudaTheSexyGuy:Then boom the return of the lost marine children Too much movie thriller |
Have heard Listening to infinity omah lay ft olamide This guy ehh |
Ifunaya and chidebere |
Uh ain't that the truth I'm preaching having a church (uh) for that bag these ho's taking their shirt off Even teach themselves how to squirt (uh-oh) I had to expose them guess I'm a jerk |
There's a man behind that moniker |
One thing my dad told me was never let a woman know when you're insecure... |
Dick someone daughter Binge drinking Play with drugs Exhale Arizona and weed Party and clubbing Gamble Heartbreak Break some one heart Feel lonely and rejected Best ssce and neco result Made 200k upward Lost interest in church Have few best friend and many back stabber Change environment Plan your life all over |
Rich ball with Rich Poor ball with poor Rich ball with poor=foolishness Poor ball with Rich=wisdom and knowledge Rich girl and rich boy=reality Poor girl and poor boy=poverty Rich boy and poor girl=dream come true Rich girl and poor boy=fairy tale and fiction High on a Sunday Evening |
What a specie of marriage |
Light makeup is good for casual days activities Medium makeup is good for birthday , wedding, anniversary,and social occasion Heavy makeup is for runs , attention, modeling |
Turn to MaGa(mumu) |
View everything Comment on one "bby" if the guy is handsome Then forget No ask am anything bout those picture This Arizona sweet die |
Sambaby7640:I give Dem this year finish you see |
Anyway you will book game Betnaija will help you turn it's upside Be like say betnaija is in partnership with football federation Since Bayern Munich Aston Villa have spoil my ticket This match na or over2.5 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 62 pages)
