Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 126 pages)
I been like dis woman unto the protest But now she don too dey cap And too much capping nor good , why u go dey talk about your private life just because you want make people hear u E work for you no mean say E go work for uche Na so Martin Luther King been dey shout I have a dream, whereas Joseph the dreamer wey don dey dream sice when dem born am never even cap ![]() Lights up my kpoli in peace |
I been like dis woman unto the protest But now she don too dey cap And too much capping nor good , why u go dey talk about your private life just because you want make people hear u E work for you no mean say E go work for uche Lights up my kpoli in peace |
How are you betty |
I'll do a giveaway of 10k each to 50 people if this post doesn't make front-page Walahi Lights up my kpoli in peace |
adadike:And I'm in illorin ![]() |
From my time Na on top of stone , we go arrange two stones on top each other then sit on top , our yansh go pain us join the normal flogging from teacher Or u sit down for ground Primary school life be sweet Sha, gone are those days Lights up my kpoli in peace |
blessedchild234:Email me |
blessedchild234:Isn't it linked with btc or cashapp or PayPal or zelle ? |
blessedchild234:Name of the u.s bank ? And do u have the online access? |
cedricksly:Lights up my kpoli in peace ![]() Sorry ma nigha that wasn't me yanning Tell the client to send the money to any of her friend or relative in Germany or u.s or U.k to help her buy cards , then send the cards to u |
She can download a cashapp or PayPal , zelle Spain uses those transfer method as well If you need picker let me know , I'll give you at a very sweet rate and send it directly into your naija bank acct |
Lights up my kpoli in peace |
Lights up my kpoli in peace |
Lights up my kpoli in peace |
Alaye the pictures no much na , fill everywhere with more pictures and more views go they and more comments Big boobs gang na me be that Lights up my kpoli in peace |
From my weed eye ehn ![]() This man na wise man He know say coro na scam Once crate of cooold Heineken with heavy hot catfish peppersoup with Loud (weed) for that Adamu kunu zaiki Lights up my kpoli in peace |
![]() UKPA. (ask Edo auchi man for the meaning) UKPATIRI OOO UKPA OKHO OKPEMO KHONA ![]() Find the meaning Lights up my kpoli in peace |
Correct score. Tottenham 3-2chelsea Tottenham for the win like magic Lights up my kpoli in peace |
I first talk am say this buhari no sabi read and write na that why if them give am any bad book he go just sign like that without knowing the contents Person wey no even know whether them kill people for tollgate, how he wan take read the news ![]() No president for the whole world wey them they curse for online pass buhari , go buhari Instagram and Twitter page you go pity am And wetin shock me be say he no even disable the comments which means he no sabi read am Chai Las Las Dem go say school na scam Lights up my kpoli in peace |
The money wey them take they feed and maintain this dog ehn If Dem give that yearly money to Fulani herdsmen Dem go they too exited sotay them go start they shoot themselves One after the other Lights up my kpoli in peace |
Why does it seem like Lai Mohammed is now partnering with EFCC? R.I.P to the deceased Lights up my kpoli in peace |
From my weed eye ehn ![]() Na Sunday igboho suppose even forgive ooni because igboho don do wetin ooni they take as child's play Lights up my kpoli in peace |
She go odon go one babalawo place , the baba go say my daughter no worry when you reach airport them no go put eye for your body , you go just they go warawara E shock her now say juju they Trav mostly when you need am If you can do the CRIME you can do the time Lights up my kpoli in peace |
Nigerian police carry their hand give you 10 million naira ![]() Anyway the guy on cap is secured no trace Wahala for the one wey no wear shirt If they're guilty of any crime then they'll be caught by God's grace cuz crime doesn't pay but making money pays though Lights up my kpoli in peace |
Zzor:Nairaland mods though, good to have you back |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 126 pages)




