₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,268 members, 8,444,733 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 10:19 PM

Toggle theme

Dreyton36's Posts

Nairaland ForumDreyton36's ProfileDreyton36's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 126 pages)

PoliticsRe: Ned Nwoko Raises Alarm Over "Plot To Assassinate Him" by Dreyton36: 7:34am On Feb 12, 2021
Omo no go lusguard o

With the young sexy girls wey u pack full body alone for your old age and the guys wey you don make Dem break their heart just to follow u

Omo many men go need ur soul so make u no go lusguard because them know say as long as u live , many young girls no safe

If no be the guys dey try throw you overboard then observe your wives well we'll

Maybe one of then no gbadu ur old gbola for her kpekus again
She want make u kick bucket so that she go inherit where she no sow
No lusguard , no lusguard ooooo, I don cap u


Lights up my kpoli in peace
SportsRe: Bayern Munich Beat Mexican Club, Tigres To Win The FIFA Club World Cup by Dreyton36: 7:29am On Feb 12, 2021
platido:
Bayern abeg release Alaba give Chelsea
It's better for him to play for eyimba , Chelsea is the most useless team in the world

My brother you don't wish Alaba well , you must be a hoodlum

Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: 10 Nollywood Actresses That Make Me Horñy Whenever I Watch Them In Movies. by Dreyton36: 5:38am On Feb 12, 2021
Infolenka my real nigha
You no go use women thread kill me
Anyway lota chukwu is a hottie no doubt, she and Nancy are the only two babes I like here, nice one though

Lights up my kpoli in peace
CelebritiesRe: Israel DMW Afeare Apologizes To DJ Cuppy (Video) by Dreyton36: 10:37pm On Feb 11, 2021
You no fit dey roll with davido make u no dey talk anyhow
That's why I dey vex for mayorkun he no suppose still dey there till now

Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: My Girlfriend Of 4 Months Just Broke Up With Me by Dreyton36: 4:31pm On Feb 11, 2021
2pac amaru Shakur makavelli once sang a song titled

"DO FOR LOVE"

He explained how he did everything for love and how he wants to take her mystery and trade it with happiness cuz he needs her faith in him cuz he's been sucking for love

Unfortunately chorus said and I quote

"Do for love, you try everything but you don't get love "

Which means if love don't find you now , pls find that which brings love by force which is MONEY

Double up ma nigha E no go bad if white sexy babe they cry for ur sake because you too gallant and she no wan loose u , no be only man dey cry for woman matter
Men wey get bar for hand no they do as u dey do so , if she do anyhow na unto the next one before she even walk out of the door sef another babe wey pass her by far don pass her for road go hug u


Lights up my kpoli in peace
CelebritiesRe: Israel Afeare: DJ Cuppy's Lawyer Demands An Apology From Davido's Aide by Dreyton36: 4:20pm On Feb 11, 2021
I be they naked Waka as small pikin that year , I go they throw stones they break people louvers say nothing they happen
Na until one day when i use mistake break one rich man louvers naim I know say life no be two
Dem just lock me for their dog cage with my naked prick
Fear no let me cry or smile I just humble like person wey wahala naked follow

Naim somebody tell me "my son , when you grow up , always avoid trouble , not just anyhow trouble o
Avoid any rich person's trouble because no matter evidence wey u get , u still no fit win big man for court

I reason d matter , na since then I start mind my business
Any money wey police collect from you , that money na waste because them no deserve am at all

If u like quarrel me for my own thing , I no send u ,

People I dey fear pass ::
Rich people
Short people
Stammerers
Left handed people
Womanizers_can kill u cuz of woman
Buhari_ worse than the devil
Lai Mohammed _ hell fire candidate


Lights up my kpoli in peace
SportsRe: Fraudster Wipes £175,000 From Riyad Mahrez’s Bank Card by Dreyton36: 4:12pm On Feb 11, 2021
There are levels the this

E get as you go get money reach ehn, even if ur pikin move 200k from your account take flex you no go even send

Omo may Jah bless every hustlers our there

Lights up my kpoli in peace
PoliticsRe: Farmer Dies In Ibadan After Fulani Herdsmen Set His Cashew Farm Ablaze by Dreyton36: 11:40am On Feb 11, 2021
Omo mehnnnnnnnn

Some men are suffering i swear

Imagine what this man lost that made him loose his life

May God bless and put a smile on every hustler our there , one day the hustle must surely pay

Lights up my kpoli in peace
FamilyRe: Outrageous Traditional Marriage List In Akwa Ibom: Man Runs Away by Dreyton36: 10:20am On Feb 11, 2021
They just want to ruin the man financially , what if he's not equal to the task

So after all these he go still they struggle to feed the woman and all she has to offer na puna ?
And she go still they fvck men upandan for area base on say everyone know how women from that side love gbola pass government job

My advice to the man , as a real nigha you don see yourself say na gbege them wan put u so
This is what I would've done if I were in his shoes

I go give the babe Belle run leave am

Na the family go they call me to come collect pikin for free make the pikin no turn bastard
Them go beg me tire from there I go con give Dem my own billing

If dem want make I accept the girl with the Belle , Dem go raise me funds to start life with the girl and not marriage

Las Las marriage sef na major scam , na women dey benefit from am


Lights up my kpoli in peace
CrimeRe: Aminu Tafida, Son Of Tambuwal’s Aide, Two Others Circulate Nude Video Online by Dreyton36: 10:15am On Feb 11, 2021
Who else don't believe it until they see they nude cheesy

Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: Compilation Of Nigerian Dishes. (Don't Click On This If You Are Hungry.) by Dreyton36: 2:16am On Feb 11, 2021
Op abi wetin Dem dey call u sef
How dare u tempt us without blessing our stomachs
See how I dey shallow spit like who dey suck fresh clean Bobby

Anyway nice list , fried rice and turkey and plantain all day everyday my fav

And pounded yam and groundnut soul with goat meat with some kpoli leave inside , my fav


Lights up my kpoli in peace
CelebritiesRe: MC Oluomo Son, Junior Outline The Difference Between Him And Lekki Big Boys by Dreyton36: 12:16am On Feb 11, 2021
Mfvcking 48 undecided

3m and 20m all na still millionaire

And Las Las even 20milli no be money sef to many folks
And na big money also to many folks

Men dey shoot azas of $1m steadily they cashout dis one dey enjoy oluomo title dey Yan anyhow because he get mouth too

Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: Nairaladers, I Need Your Advice. by Dreyton36:
ProveThemWrong:
chief I'm making sense, just that I'm confused.. new to these embarassed embarassed embarassed
Ok chat me on Whatsapp and explain better
CelebritiesRe: Zubby Michael In Action Pictures With Nkem Owoh And Chiwetalu Agu by Dreyton36: 7:35pm On Feb 10, 2021
mosdii:
Are you a nautical?
Die it man

Who goes?
CelebritiesRe: Zubby Michael In Action Pictures With Nkem Owoh And Chiwetalu Agu by Dreyton36: 5:25pm On Feb 10, 2021
Asgard13:
Zubby Bam..

Zubby na BST..

Jonzinn Obote...
Wida?
PhonesRe: Is This A Good Phone To Buy? Pls Help Me Guys by Dreyton36: 5:24pm On Feb 10, 2021
Anything Huawei is good to go

My best phone choice

Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: Would You Delete Your Gf/bf's Nudes After Break-up? (PICTURE) by Dreyton36: 5:19pm On Feb 10, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
Lol you this guy

Come o

Wetin Nigerian girls do to you sef grin
RomanceRe: Nairaladers, I Need Your Advice. by Dreyton36: 4:07pm On Feb 10, 2021
ProveThemWrong:
via email
Then I've replied and if I didn't maybe you weren't making sense
CelebritiesRe: House: Jude Okoye New Mansion In Pictures + Video by Dreyton36: 4:06pm On Feb 10, 2021
CamusMidas:
Throw more light on this, don't want to assume.
The title of the song is your answer "keep ya head up"
CelebritiesRe: House: Jude Okoye New Mansion In Pictures + Video by Dreyton36: 4:05pm On Feb 10, 2021
KingLion007:
For mentioning my real niqqa even in death..2Pac you deserve more weed from me
kiss 2pac is in my DNA
RomanceRe: Shakiro Cameroonian Cross Dresser Sentenced To Jail For Practicing Homosexuality by Dreyton36: 1:39pm On Feb 10, 2021
pepperdemzombie:
Mumus will soon tag Bobrisky, make una wait make them catch am first.
Women dey wear, top and trousers, agbada, trousers, jeans, shorts, shirt and trousers with suit. They barb crazy low cuts with hair dye, 3/4 trousers, knickers, they do tom boys, yet nobody is calling them names but any male that wears a gown or skirt and blouse is tagged homo.
Are the females who wear male clothes lesbians?
Ogberaga spotted


Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: Nairaladers, I Need Your Advice. by Dreyton36: 1:38pm On Feb 10, 2021
ProveThemWrong:
senior good afternoon, I still never get reply
On what matter?
PhonesRe: I Need Iphone 7 Plus 128gb Or 256gb. by Dreyton36: 12:59pm On Feb 10, 2021
icloud503:
Hmm next day? The one I ordered from this guy Shuttuope hasn’t come yet, it’s almost two weeks now. Isnt it supposed to take that long. Are you sure it’s really coming from Dubai. These are just questions sha. I’m really curious.
Lol 2 weeks for a phone delivery ?
It's except there's nobody going to Nigeria no more that's when you won't get ur phone next day

It's the person handling it to you that you'll give the balance

No advance payment no deal , I'm not asking anyone to trust me but your money don't matter yunno
I'm popular here on NL so I wouldn't stain my name just cuz of ordinary iPhone palava


Lights up my kpoli in peace
RomanceRe: Nairaladers, I Need Your Advice. by Dreyton36: 12:19pm On Feb 10, 2021
You dey fear to relocate to ibadan when people they relocate to Antarctica on top snow undecided
That which you fear most , is your breakthrough , so go for that fear and conquer it

Lights up my kpoli in peace son
RomanceRe: I Am Having S*x With My Ex In My Dreams: What Does This Mean? by Dreyton36: 12:15pm On Feb 10, 2021
When u don post the complete story I go show face , no be only click na lick

Lights up my kpoli in peace
PropertiesRe: Landlord Shoots Tenant Over Rent In Lagos by Dreyton36: 12:09pm On Feb 10, 2021
No comment until I hear the landlord's side of the story

Lights up my kpoli in peace
CrimeRe: How Yahoo Almost Ruined My Life (18+) "True Life Story" by Dreyton36(op): 12:06pm On Feb 10, 2021
GetPuAiDme:
How to contact you?
+. 9. 7. One
5. Two 7 one. 6

55. 3. One



WhatsApp
PoliticsRe: Please Read! The Dream I Had Today by Dreyton36: 10:32am On Feb 10, 2021
Slimslimqq:
huh just pray and stay safe
Try to survive
Jokes EtcRe: Persin Wey Get Ball No Dey Drag For Set: AS Roma Twitter - Photos by Dreyton36: 10:31am On Feb 10, 2021
Childhood too sweet

Na ball owner dey get friends pass dat year
If una they argue and him put mouth na him own we all go follow unto say make he no vex

Else no ball for you

Lights up my kpoli in peace
PoliticsRe: Please Read! The Dream I Had Today by Dreyton36: 10:25am On Feb 10, 2021
Na so martin Luther King they shout that year "I have a dream"
For just one night dream o

Meanwhile Joseph wey don dey dream since when Dem born am never even cap

Lights up my kpoli in peace
PhonesRe: I Need Iphone 7 Plus 128gb Or 256gb. by Dreyton36: 10:20am On Feb 10, 2021
Mide3367:
advance pay of how much? Make we talk for whatsapp na.. I wan get phones for dubai from a shop I visited in 2019
Send a pm for d WhatsApp number

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 126 pages)