Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 126 pages)
As long as say you be man , ensure say you make money and never depend on ANYBODY If na man hold him hand like that , Security for flog am koboko Men are seen as terrorists while the main terrorists people of Eve are seen as saints , that's the strength of a woman By Michael Bolton Lights up my kpoli in peace |
From my weed eye shey make I Yan some wisdom ? |
Imagine say Sunday igboho enter sambisa forest and him jazz travel leave am Na there he go know say jazz they travel leave body , before the jazz go return he go don go 6 feet deep Alaye FEM no they believe in juju , many they wey get am pass you No let govt kill you for nothing I know he's enjoying the fame, and he now wants to also eat from the national cake as well For the sake of your family leave naija govt problem for them Na the buhari himself and his members be the Boko Haram , else how can an ordinary group of terrorists be terrorising a whole country for a decade and nothing's done about it ? Even when bayelsa do anyhow sef , obasanjo wipe Dem out completely for the community wey them dey So them wan tell me say nothing like navy to flush out sambisa forest , use overhead bombs clean the area use the land take rear cows? Buhari and Lai Mohammed no fit die better Lights up my kpoli in peace |
You no fit use this car for Lagos If the power go off for third mainland bridge that day people go sleep for the traffic from there go work the next day But make buhari use am make we see, make him car power finish for Benin City make men use am count scores Lights up my kpoli in peace |
Anything Afonja na disappointment Show me a reasonable and honest Afonja and I'll show u an innocent herdsman Give Afonja power and see what becomes of it Lights up my kpoli in peace |
younglleo:You no dey spit on burna again ? Give davido make him buy am Or give him fans below wey all of una be same crew of davido lovers ![]() |
From my weed eye make I judge this matter jeje For this life ehn na small word u go take koba (wahala) yourself Even ajebutter for naija sef know wetin " ENTER AM " mean That guy na davido fan , Dem don send am to go cause wahala wey go spoil burna name Burnaboy na odogwu , how u go suffer make money finish con dey get time tell person make he no vex When the boys know say he no get mouth, why he con dey even para in the first place You no fit para finish con dey expect say make Dem tell u sorry join , everybody get craze for head What if them come to agreement say burna go fix him car and the boy go also fix burna car , gbese don come be that , that's why if you no get money avoid big man wahala by all means , just be humble cuz na only phone call go carry u go jail And burnaboy sef no go like make people know say he they than convoy , he no come outside sef unto say the things fit be setup unto enemies for the industry That boy truly Dem suppose enter am , mumu say he no know the meaning lol , he wan form innocent make people pity am Las Las men go still play am , na men dey run am Dem suppose play am sef , na why I dey vex for odogwu onyeoma If na davido hit him car the same thing go happen cuz davido crew dey more arrogant sef Anyway wetin concern me na him problem be that , he they lekki still they cast , he go collect soon and na here we go see the post Useless boy , I know some will bash me oo , but remember say I get money pass u I'm always on cruise , if u bash me I go tell mods to block u asap ![]() In Burns's voice and I quote Music make me feel like the jandon (no know meaning o,) Na now I understand why Dem say aiye po gaan Kos moni o rao mi o so tan , WORO SI WORO From a starboy fan , 2 face fan , tiwa's fan But if I be that boy ehn I go use knowledge I go tell them calmly , bros my car u don bash am , abeg no be my car bros , me na burna biggest fan bros I swear those soft and mature words go make burna bless him aza asap Poor man go they follow big man argue like say poor man dey win big man for court Make Tinubu bash ur car make u con dey para na Na dat minute ur parents go see u last Lights up my kpoli in peace |
Enudapan:I go nod u ooo , add wizzy there omah lay sef still dey come up , don't judge yet Hyping they kill career else where solid star today , person wey talent full him body like problem |
younglleo:And I be wan buy am before oo But u no like burna , so I spit on you too |
gaius01:Simple English una no sabi He say burnaboy friend tell am to fvck off , he no talk say burna yan anything sef , davido fan dey disguise |
Fine baby and fine mother and a lousy dad With the way the pikin mouth be , E sure for me say the pikin go also dey talk too much like the father ![]() Davido my guy unto black level but not unto music level cuz talent far from am 2face, wizzy, tiwa. Na Dem get music for mouth the rest na still upcoming artists Lights up my kpoli in peace oo |
BOOOMNAIJA:No hates tho , but E sure for me say that her wrist band go buy una family house feed una for life I love u bro Lights up my kpoli in peace |
Some women go just sexy anyhow Some women go just dey make man gbola stand anyhow Some women go just make man wan cheat by force Whereas some women go just wan make man worwor anyhow Omotola I no dey lick plate but ur plate I no mind to lick am with office suit for body , even nod tie join Lights up my kpoli in peace |
Misternas89:Lol they're not beggars but needy ones , I think that's better And yes I had fun , lodged at the Awrab hotel which isn't far from first Bank and total fueling station I'll check out the mail |
Zzor:Lol just don't take my words to heart I love to have fun , and yeah it's "Lights up my kpoli in peace" Why do I like you this much sef @Zzor |
Reex12:No I'm 7 |
Masonkaycares:Lol don't tell me you typed of these about someone you don't even know Hey I'm doing way better than Nollywood actresses and that's a fact not mere boasting , and thanks for your savage advise |
Peter FEM dia No be to buy motor na to get space park am At least boast with 6 hit tracks make we see Rudeboy naim dey carry you all these years, now ur yansh don open Pvssy nigha who's forgotten he's a twin all because of a woman Lights up my kpoli in peace |
Zzor:My darling how are you |
Reex12:Lie ke. ![]() I don nack u before Innocent virgin like me , no spoil me oLights up my kpoli in peace |
johnmartus:For ? Hope it's not for not being in naija lol Cuz most of my life have being out , I haven't spent a total of 7yrs in naija all my life |
Still a virgin |
It will take only a wise man to understand what actually means Watch how some guys will rubbish her now Lights up my kpoli in peace |
johnmartus:God no go let me kpoli for Nigeria ijn amen |
Make all of una get out ![]() Lights up my kpoli in peace |
So schalke 04 get that kind money naim Dem no fit buy quality players to save them from relegation this season ![]() Na everybody they beat them Even if Aston villa catch Dem for friendly sef , E sure say Dem go beat them handicap If I dey talk of schalke 04 not buying players what of our noise maker club for England wey them the call Chelsea Buy havertz , pulisic, Werner, ziyech, and others yet to win na struggle Change more than 20 coaches between 1980_2021 very useless club and their noise making In England the only club that got value are Manchester United Liverpool Manchester city Mancity sef na manage unto say Dem dey try spend money and the money they show say Dem still dey try Any other club na baby team , argue with ur destiny o Lights up my kpoli in peace |
Congratulations on your new sweet job of yours But hey make them warn Lai Mohammed ![]() Make that man no steal billions con say na for dream atiku bless him aza ooo Cuz nothing wey that man mouth no fit talk Person wey go talk something by 10:30, by 10:35 he go deny say no be him talk am Lights up my kpoli in peace |
Jdjdxjdjdmt. Jjakxjcfmt. Gjsjdjfjefmt Na this one be our problem for this country abi ? |
Hazard kick am he blow Abeg hazard come kick those nairaland urgent 2k girls for me make Dem blow too Lights up my kpoli in peace |
Zzor:Zzor my darling |
Ken can you give me just one good reason why Pakistan thunder will not strike you ![]() Once Dem don collect small allowee their mouth go just dey rush like tap Nor let men add ur name for Black list o, na Lai Mohamed dey number one for the list and buhari is second then Tinubu third Once their tenure pass Dem go collect for the innocent endsars protesters wey Dem kill Lights up my kpoli in peace |
I be dey expect to see one kind worwor girl unfortunately n fine girl ![]() Chai nothing I hate pass stealing, that name "thief" no be wetin Dem suppose call person Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 126 pages)
?
, gbese don come be that , that's why if you no get money avoid big man wahala by all means , just be humble cuz na only phone call go carry u go jail 
Innocent virgin like me , no spoil me o
