Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 126 pages)
ProveThemWrong:No long cap , when you're ready send me a mail That's when you're ready to pay for paid client's into Don't just message me to burn my time like others who need free stuffs, in this street nothing's free Even with your dough these days, many still won't show u the way so think well and ensure you're ready before sending me any mail |
Ighalo my real nigha Met him at Jumeirah some yrs back We Edo men too dey Hanz sbeggi E pain me say my man utd no value am Wish you success in all you do bruh Lights up my kpoli in peace |
ProveThemWrong:Alaye leave Facebook, boys no dey too reason Facebook again unto that yeye Zuckerberg oversabi Me and you know say na clients u need wey u go they nurse , I case u no know boys dey sell clients digits and info now oo Instead to dey speak many Grammer to enter client why not just follow shortcut , pay for clients info and contact then once una click , u tie the client dey cashout steady no stress Me no dey do dating na strictly loading , if efcc like make Dem find my acct tire, me and Dem no relate na only poverty I get problem with lol , and the poverty sef know say I don show am pepper by God's grace See ehn , try buy Instagram acct with at least 1000 followers , E nor cost , na like 25 dirhams which is 2500 naira only Then u go they bomb with sense , nor too dey rush I go send you about sure 200 pages to they bomb for insta where scam never much And as for the paid clients , na darkweb boys dey get their info in full con dey sell am , just they way boys dey sell CC load am and cashout Lights up my kpoli in peace |
debbydams:My brother even the old memory card wey break inside wey everybody say na Peruzzi break am inside , Las Las e no cast , OBO no too para , he accept am This one sec he no go too para ![]() |
The closeness between this chioma and Franklin no be here Even for Instagram Dem no dey let person hear word Anyway if she open her memory card space alaye insert ur card jeje o If u don download finish u save and delete later as a real nigha Lights up my kpoli in peace |
I only see two Adultyoung people Since this endsars saga this woman don too they cap She's being recognised as a hero and heroes don't cap much And nnamdi kanu sef , he's misunderstood most times and as well got his own flaws but Mr man dey FEM sometimes Una get mind like this why una never still take buhari from seat, fake love and care everywhere Too much of capping can never full a basket , if I lie ask Eric de red Lights up my kpoli in peace |
Tony142:This boy sef who dey buy u data make u take dey find trouble instead of using it to make money ![]() To mind ur business na problem , na that kind attitude kill my uncle Na for road Dem just hold am shoot am for mouth just because he think say he they covered for media Not knowing say if men get ur time ur location go cast like fowl yansh My last reply except u don want who go carry u for mind Lights up my kpoli in peace |
Mompha agbafriyoyo Omo make naija free mompha o If Dem arrest mompha for a maximum of just three months plenty boys go broke o Sure picker ni mompha omo Oro Lights up my kpoli in peace |
Chai wisdom People wey no dey smoke no fit get wisdom Lai Lai ![]() You see this life ehn No do pass urself o , E get why and I go explain For Lagos na everybody they form big boy and big girl but most of them broke People go they think say you rich but shishi no gum u Person wey naked no they put hand for pocket Meanwhile this mumu girl say she they make about 1M abi 10M daily Na which work u dey do , shey u be picker? Even if na kpekus u take they hustle sef , the kpekus go don shrink sef that's why pvssy repairer they sell rapidly these days The more them dey repair , awon boy they enlarge gbola to destroy am chai WISDOM Ifu ennada abi wetin Dem dey call u Dey calm down , no give urself unnecessary pressure just because u wan trend , me and you know say to subscribe your phone sometimes dey hard Las Las Fulani na scam , wetin I know pass to bomb and shoot accounts and cashout and smoke all day and bang pvssy like person wey devil train Omo make I kpro Lights up my kpoli in peace |
Tony142:Lol this small boy again , no be me say make wahala naked follow you oo As u see me so ehn I'm always on cruise I no be ya daddy mate so lemme smoke my kpoli in peace |
jcmaiah:Me and you know say u no get sense And me and u know say on a normal ground even ur P man no fit talk back at me cuz I go blow trumpet make men tidy am I go freestyle ur matter unto say u na baby for this forum and you never know as e dey go, else na life banning u go chop |
NkanAkpanika:Omo ur weed strong oo Imagine say Normal human being dey compare Lagos to akwa ibom where nobody fit blow |
2rez:Yeah light up bruh |
Tranquillity360:Accurate |
LuciferO:Im good and you lucifer ![]() |
tiswell:The special thing is that my dick is mine and not yours, so mind your business make ogun no kii u Na this kind attitude kill my uncle Lights up my kpoli in peace |
For this life ehn Na who never see yawa dey raise shoulders say nothing dey happen I never believed there'll be a time when the ibos and yorubas will reason the same way until Fulani people came into the picture Our biggest problems: RELIGION, TRIBALISM The only religion I know is HUMANITY lights up my kpoli in peace |
On a serious note I suppose don fvck this babe Na this covid no they make them fit fly come meet us for UAE Anyway she's right in anything she's said, I support her until I nack her Lights up my kpoli in peace |
gypsey:That's why I said 17% read well before I drop my weed got Ash for your lips If me they lag and you no be babe wey get big breast I no go answer you o |
For this life ehn No matter how people wash you, curse you , drain you , rubbish you , ensure say you make money from your youth age Not just any kind of money , E no go bad if 25yrs old man get at least 50M for acct Nothing sweet pass say by the age of 50 you don retire from anything stress or street job , you go just relax they burn 1M daily take they enjoy yourself Who tell you say them nor dey buy life these days ![]() Follow who know road make u no lost If Dem no dey buy life , people like OBASANJO , BUHARI , TINUNU , BANANGIDA AND OTHERS. Wetin Dem still dey do for this life when youths dey die everyday like fowl That's to let you know say life sweet , but with money it's sweeter If not wetin 80yrs old man go they do with cutlass for farm ![]() Na that kind aged man suppose to even they chop life pass Dem go say wetin I sabi , say na only to drink and smoke I know and to fvck upandan , but I don talk my own and u sef feel am R.I.P sir , this country failed you , buhari failed you just like he failed lekki tollgate protesters Lights up my kpoli in peace |
Donspicey:That's why i said tbh She's sexy and i wouldn't mind getting down with her , I got the looks and the cash , not bragging though , I'm only being expressive |
From my weed eye Imagine say Lagos State also wipe out all their billboards Omo people go lost o Person go just they trek go mowe ibafo you go think say na Ajah you they Cuz for Lagos once you ask person say Hello sir,. Wetin comes to their mind next be say you wan ask for money or you wan collect their preek ![]() Them no go answer u , only 17% of lagosians naim go answer you , but once you no look responsible and you con wear one kind crocodile shoe , omo gbagbe nobody go answer u Lights up my kpoli in peace |
Can't waste my R.I.P on a wasted sperm Them go they shout aiye upandan while their mates are busy working hard and working towards their future Nothing Eric de red no go see for Panama Lights up my kpoli in peace |
Reelmii:Alaye comment your R.I.P in peace Leave me with my weed oo If u continue replying me e go shock u say na blocking u go chop Las Las No be me say make u go join cult , you cultist Lights up my kpoli in peace |
Them say make you show proof of your withdrawal Screenshot your account statement from the app let's all see You no they answer u just they beat around the bush Lights up my kpoli in peace |
RICHSATAN:Alaye go to the cafe and print out "HIV PATIENTS NEEDED FOR HOT SEX" it's that simple no dey wahala person here |
Chukwudozzie:Wetin concern Bible with Gbola and kpekus matter ![]() Naija our biggest problem na religion , alaye live life , even angel Gabriel heaven no sure for am Lights up my kpoli in peace |
Queenslander:Female ke na Daniel be that o |
Seems you've got the opportunity and cash to fly around Then it's easy Alaye fly to Liberia, their women got very big asses and boobs , and they love Nigerian men more than food itself You go see H.I.V. U sef go shock TBH I've never been sick, I'm 35 yrs old and i've never been to the hospital Not just that , I've never bought any medicine with my own money since adulthood My mom must've given me some Panadol when I was still a baby lol But from the age of 15 till date I've never taken none and I'm strong as a bull , I dey nack anyhow like person wey devil train God thank sha Lights up my kpoli in peace |
Hey sexy OP I don't mean to be rude I'm only being honest Wanna get down ? |
Afonjas they get starting but Dem nor dey get finishing Small ratata Dem go betray their brothers as usual Lights up my kpoli in peace |
R.I.P young lad Make una dey take am easy small small From his friends post it's obvious he's a Norseman Anyway Valhalla Las Las Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 126 pages)





na Daniel be that o