Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 126 pages)
To show you say people with problems plenty anyhow Many are walking dead Wahala don naked follow many people So to all the people wey dey rush post their acct number for here say Dem never chop Shay una don see say that money wey una dey burn for data many people no even get am May God grant all of our secret wishes Insha Allah Ameen Lights up my kpoli in peace |
Can ship to you from Dubai , how many do you need ? Price 80k in naira no negotiation It'll arrive next day after advanced payment is made , if u like call me scammer that's your own problem not mine Lights up my kpoli in peace |
lkillbrokehoes:Can't you just say congrats and go your way? Stop always acting like a pussy nigha always craving attentionMust you always find a way to insult and downgrade people with ur comments ![]() That automatically makes you the nuisance here and not the person you're referring to mtcheeeew Oya cancel my comment just as your village people have cancelled ur ability to make it in life ![]() Lights up my kpoli in peace |
Nice one 2pac once said in the song _keep ya head up "While the rich kids driving Benz, I'm still holding on to surviving friends". Deep May God bless every Hustler out there Lights up my kpoli in peace |
Righteousness2:What is he waiting for and why hasn't he changed it? Nonsense kill u der Lights up my kpoli in peace |
As buhari wan use Fulani gbola kill her kpekus nko Naim she japa o Besides Nigeria good for your own body ? Tell me say to travel no hungry u too Lights up my kpoli in peace |
Konji bruh Na konji cos am Lights up my kpoli in peace |
Draslo:You have wisdom Lights up my kpoli in peace |
emmnprince:Ask yourself this question "Why I dey drink Panadol for another person headache" You don't know nothing , you don't give assumptions on people you don't even know , that's daft Nobody drinks water more than stoners , know why ? Cuz your throat will always be dry and you need no one to tell you to get it wet I have a personal doctor okay? I smoke every goddamn time because weed is life and if it kills me that shouldn't be ur prob , face ur problem before wahala go naked follow u oooo olofofo Lights up my kpoli in peace |
Cholls:I'm too forward for my own choice? I've been flying since 2009 Been to that same Germany more than twice Been to that same Canada more than twice So wtf are you saying We got different likes so think well next time before spilling trash |
michaelpop50:Ok kid |
No be by money is not the problem matter be this Alaye shey ur gbola big? Lights up my kpoli in peace |
United for life |
emmnprince:Wear leggings then Lights up my kpoli in peace |
Imagine wife of president japa from her own country and you still sit down there they drink palmwine Alaye chat me for your visa processings o, no dull yourself make u sef go Dubai for shikini money lights up my kpoli in peace |
nedekid:Omo u Sabi English o chai Lights up my kpoli in peace |
LordKO:Person but motor you write queen premier Omo if na private jet na complete novel you do write o Lights up my kpoli in peace |
To nod u just they hungry me ![]() Person just meet you in just two months you don already spread legs because na doctor and he promise you marriage lol Yemi alade wey Johny promise marriage since 2015 he don marry her till now ? Odoyo u wan Dodge the procedures because he be rich guy Anyway breaking news be say , he don chop u pass He don even forget say he chop u sef , na anytime u call him phone naim he dey remember say he don chop you that's why he say make u pipe low for now When him gbola miss u again he go reach out to you U run come nairaland dey find advise for legs wey you open by yourself Abeg dey close leg , preeq too sweet u joor Lights up my kpoli in peace |
E sure for me say say shayo eye craze clown take jam this girl , maybe he's always high Naim go make him dey slap Ade Everytime How Belle go be like Amala and gbegiri all together con dey get joy join ![]() Lights up my kpoli in peace |
Ortom don use Dem plus against next election ![]() Anyway R.I.P if u do well Lights up my kpoli in peace |
See that Odoyo on black shirt for the second pic, see how he look unkept E sure for me say he no know wetin dey happen he just join ![]() Lights up my kpoli in peace |
My guy small stout ![]() Congrats but hope ur gbola thick o Lights up my kpoli in peace |
Alaye wear her pants I hate nonsenseAbi u wan fold hand dey look ? You be lookman ? If she no still stop after u don wear her pants , u upgrade to bra Mumu man ,wetin many people dey pray for naim u dey complain of Lights up my kpoli in peace |
So after making all the money he no go fit enjoy him money He go need the invite foreign girl come naija anytime he wan nack puna Hope no be say na naija girls puna u wan nack Sha Once he nack some naija girls puna he career don fall be that because most of their kpekus no they carry grace but disgrace If na lie make he Waka go Isale eko for Lagos he go see men wey don nack puna wey disgrace them, na draft Dem con dey gamble upandan Congrats Sha Lights up my kpoli in peace |
Person wey boys suppose hold flog him gbola as he no gree use am again ![]() But wait o , Yoruba get bobriski Igbo get this upcoming bobriski too Hausa get almajiri and Boko Haram Fulani get herdsmen Calabar get Akparanta male ashawo Edo get anini that year Na which kind fairly used country be this sef I just tire anyhow , so as puna sweet reach dem no send Anyway I no fit too blame Dem , the country hard, to be man sef na problem From the day Dem born u come this life from poor home , na since that time ur problem start Dem go dey wait make u quick grow so dat u go start dey hawk tomatoes and pepper Na why u go see Fulani men wey be say na Dem get imaginary gbola pass for the world , yet u go see dem they carry sugar cane for head dey hawk from ojota to ikorodu and the whole sugar cane sef no reach 2000naira Now tell me why dat kind aboki no go kill people for a living when Dem go get better payment For U.S sef na big gbola men take dey hustle Dem go say I'm working in a big company , na lie joor na their gbola U go see ur fellow man gbola shame no go let u invite am come ur house make ur babe no leave u follow am Now imagine say aboki man con enter U.S na instant riches Anambra people una don hear o, make una help him condition LIGHTS UP MY KPOLI IN PEACE |
Omah lay and tems shey no be una wan oppress bobi wine for wetin him do Anyway na men they run am Sha unto say fvckup no dey sour _surugede surugede Lights up my kpoli in peace |
You can be ordering a dress worn by sexy tiwa Savage when you look like ebonyi olosho Sometimes no be always the designer fault Lights up my kpoli in peace |
Na their own be that meanwhile we know who the real GOAT is RONALDO only the best I know , second is Ronaldonho Lights up my kpoli in peace |
ghettochild4u:Lol leave that clout, it's their type that will send emails with different names and still seek help while destroying others here |
Any U.s local bank for tax refund should come in Simple bank needed too Chase also needed Online access is a must and if you got trust issues don't come close pls Lights up my kpoli in peace |
How come he's still alive Chai if I rule this country ehn crime doers sef go fear to commit crime This kind person ehn Dem suppose just use Cutlass cut off him legs slowly make he feel the pain Then do the same thing to him hands too Put the video live for the whole world to see Also cut off his dick slowly Rip out two of his eyes slowly too Then leave him to his fate , and repeat the same to everyone of them Next time Dem go think twice before Dem kill or kidnap Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 126 pages)
always craving attention
