Elgaxton's Posts
Nairaland Forum › Elgaxton's Profile › Elgaxton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 35 pages)
It is not fornication at all so far u are married at all, traditionally or otherwise. God recognises all marriage institution even he is not in that marriage he recognises the fact that the two of u are joined together by marriage. |
@poster i think u should settle down b4 rushing into any decisions. First of all try to convince ur parents about ur love for this gal and how it has nothing to do wit what ur ancestors or hers did. irrespective of their ignorance it is good to have their marriage blessing or what do u think? Don't elope o, try to yan with them ok all the best men. ![]() |
I'm tryin to imagine what it would look like if the referee had not awarded the free kick that gave Ghana there first goal ![]() make una easy for the beef by the way ![]() |
when she is sacked she will blame the devil or some auntie in the village doing "juju" for her, lolHahhahahaha Very funnny! |
omoge:Hi Omoge, I thot u would say happy new year too, howz where be dat place wey u dey again sef? u never buy ya phone eh? ok o i no dey hang in again o. |
Una still dey fight? Make una continue o jare. Omoge happy new year o, as e be sey u come back to this thread dey yan sey me I shack Ogogoro no wahala. I been dey try be ya friend but u sey make I go hang ok o. happy new year to u all and I hope The UK pips get Stingier than ever lol. |
Y'all abroad good for ya , This years xmas was extra cool men, Had fun toi the fullest.Omoge So u've done what u p[romised me, na wah o u for just do am just for the xmas sha. Hope u hgad fun though ![]() |
No.3 They should start writing scripts that are reasonable and creative, no more copy and paste of Beauty and the beast 4). They should get better Directors wey get sense 5). They should be ready to do High budget movies with good logistics |
5 different contracted companies should be it! Masters is different from experience itself ![]() |
start up my new Company and reap all I sowed in the past years! I wish y'all the best ![]() |
darfur:O'l boy i dey o! i don apply sef, I suppose spend the xmas for that una stingy uk but dem sey na next year dem go answer my application, I no see winterbunton o. Omoge no be my nemesis again o, na my babe she be na o, she call me one day like into surprise call ![]() Carry pounds come o oh oops i forget sey, ![]() Hope sey una jollificate for yonder sha abi na cold mama una plenty ![]() |
Hmmmm Why not? Trust her 100% as in 100% to do the wrong things and 100% to do the right things ![]() That's women for u! ![]() |
Omoge Darfur, Sienna, Toshman and all Stingy Uk pips , Merry Xmas to u all. |
Darfur, Omoge, The King of Stingy of UK (Sienna), and all my stingy Uk Uk pips, I say merry XMAS To ya' all ![]() |
@omoge! So u don bust Jegge finish with ur fone for me na to spray pepper for my eyes na him be the next thing shey? I know sey u dey miss me plenty, if not u for no be the first to open door when i knock after a long time meanwhile ur phone suppose don charge finish so dial me one time! I miss u guyz though ![]() |
Kpom Kpom Kpom!!! Anybody dey house, Ok o Stingy people how una dey na? Long time no see or hear or vex! Ngwa make unu take care!! Darfur u don go hang, The girl wey e fone dey bath u don towel the fone? I hail all of una O ![]() |
eeeeyaa The man na him be sacrificial Lamb for the house ![]() Only God knows what will happen to his family hope sey de house members go cool down now |
hhahahahaha! funny thread, was nt a bad boy in Saint patrick's college(any patrician in the house) but loved pranks like: 1. going to a guys bed in the night to snatch someones bedsheet and covering myself with it backing the guy and runnig away like a hooded thief. 2. sneaking to som1's bed and humming like a mosquito and pinching the guy the same time 3. dodgin out of skool to a restaurant, we used to call it swe-pay!(big crime in skool then) 4. Tappin a uys biro not knowing he was seeing me with his half-past six eyes(the next thing i heard was :ehn u wan use my biro eh bring am when u finish eh(i was so embarassed). 5. wrappin grounded chalk with paper and placing it in the mouth of some guyz who loved dozing during night preps making it look like they were smoking |
Darfur so u dey pray make i hang eh? I'm alive kicking well, How i go hang becos of babe wey i neva see her pix sef. Abeg I don belleful for waiting So u allow niceuzor pass come dey block me later u go dey call me ur man |
eheeeeeen! Omoge so na Niceuzor dey chat u up for yahoo wey make u dey hang me on, u eh? kai! u no gree call, u dey talk hang on(on what)! abeg follow ur stingy niceuzor/darfur i no hang again, i don tire! make i go look for babe beta wey fine for picture ![]() Omogenaija by the time this pple dey thru with u for stingy uk eh, u go know sey [s]eleven tubers of yam na for eleven days only. [/s] ![]() U beta stay back where u dey o, even if na AJ just stay there ![]() |
@jayon U be fish o! ITI abuke! Only u de for Uk and New York! Onyeala! |
@Jayon U see that ur signature, Do u understand what it means? It means that if jesus does not lie u should not lie too! When i take beg u for money? Mumu Boy like! Vicjustice!!! Please come o The Impostor is here o, lying again!Hehehehe I know sey ur mind don fly as u hear that name Vicjustice! ![]() |
@ Howddy Thank u jare! U no see as Omoge dey stingy with her number ![]() Darfur daffy wetin dey shellle for ur side na? Meegwo! ![]() |
@darfur How far na? My weekend was groovy, since u and Omoge dey 4m for me na, Na him i go groove with some of dem @Jayon wetin u find come this thread? I go call VicJustice for u o! U no know sey i dey follow u eh? hehehe@Omoge Na laff u come here come laff since, I dey vexx for u! simple call u no fit ah! Hiissssssssssssssss! come raise my hope with dopeman music come begin laff Why tantalize my tongue with a drop of honey and not at least one spoonful! long hisssssAbeg jare! where simply me dey sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 35 pages)


man, hang on okay. will get back to ya real quick 
long hisssss