Etumgbe's Posts
Nairaland Forum › Etumgbe's Profile › Etumgbe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)
Thank God he didn't collapse on the stage |
say watever u like all trophy must bow for chelsea. Almighty BLUES |
Naija girls una dey see am. No be to dey 'nack akpako'and dey do D and C. |
my mama papa mama na from imo oo. u go see me there 2moro. |
u be otondo |
still rest in peace |
obi is a boy. ada is a girl. mrs eze is a woman. mr eze is a man. thank u for reading |
R.I.P |
story |
what a pity. RIP |
well done my man |
Buy her G-string |
boko again |
This vacancy is not for me oo. |
What of BRENDA? |
confirm guy |
i don come again
|
naija i hail oo
|
Use keke napep to drive her around town on the first date. |
Boys no dey the school? |
There is this girl in my life now. This girl is madly in love with me now to the extent that she thinks I will marry her soonest. I met this girl when I had a little quarrel with my fiancee but thank God that we are back and better now. My problem now is how can I tell this new girl that I am no longer interested in her cos I don't want her to feel heartbroken. Your advice and opinion is seriously needed. |
Wat of INSURANCE JOB? |
dat serves the VIOs better. they seized my car since last week. |
d person wey drop the food don get bad luck be that |
ok ooo. we don hear |
why is my name (Etumgbe) not there? |
Akpors Advising His Friend ALL NA D SAME! 1. You buy egg roll N150. I buy buns N20 boil egg N30, all na N50. All na d same, money cannot waste 2. You buy Five Alive N300. I buy orange +mango+pineapple N80. Mine own na natural, money cannot waste 3. Nepa cut your light, you pay N1000 as reconnection fee sharp sharp. Me, I wait, for the night. I carry ladder, climb take fix the wire back, money cannot waste 4. You buy Milo, peak milk and sugar. I buy cowbell chocolate wen don already contain every every, Money no waste na! 5. You pay 5k go watch p-square show. Me, I buy the pirated CD N100 watch and sing along, money no fit waste at all 6. You pay N1000 for cinema n buy pop corn N500. I buy 20-in-1 DVD, dey my house dey chop N25 pop corn, movie dey show, money cannot waste 7. You buy red bull N400 to become active.Me, I buy paraga N20 n I will be super active, chai! money cannot waste o! 8. You buy Don Simon. I buy zobo add squaddy. All na red wine 9. You fix brazillian hair 100k. I buy xpressions attachment N350, I fine pass you, guys dont even know the difference, hahahahaa 10. You go club for Victoria Island buy hennesey 40k. Me, I enter joint for area buy alomo N200. All na highness 11.You pay N50 for viewing centre take watch Liverpool Vs Manchester City. I stand for Window take watch the match LIVE. All na d same 12.You buy BB Bold5 95k. Me, I buy BB Storm 15k, sheybi na ping all of us dey ping, you ping me, i ping you, money cannot waste 13.You pay 50k to Blow Tonto Dike. I pay ashi N500, all na straff! In short, abeg abeg abeg, ALL NA D SAME |
Maybe the water na for their fish for their agric dept |
Dis man no be IBB boy again? |
Dis one na 'I pass my neighbor' car na!!!!! |
My brother own don finish. Where he go put head now? Fashola e no good oooooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)