Politics › Re: Biafra: Why I’m Flouting Bail Conditions – Nnamdi Kanu by ExpensiveG: 8:04am On Jul 03, 2017 |
simplycarro: Yoruba have changed  Kanu you are a bastard!!!! I repeat you your father and mother are factory fitted bastards for bringing the Yorubas that gave your forefathers another chance in life after they were almost annihilated during your Biafran senseless war. Bastards  Shatap.....
Anu Mpama
|
Politics › Re: Biafra: Why I’m Flouting Bail Conditions – Nnamdi Kanu by ExpensiveG: 8:01am On Jul 03, 2017 |
sean1000x: I have told my wife, on that day cook Nsala and Oha soup, buy 2 cartons of Hero/Biafraan beer. We will show Obiano lesson maka chukwu Nna, I go come your house.... no forget to add my mouth inside dey food....  
Ji si ike |
Crime › Re: 3 Of Them Were Not Badoo Men...jungle Justice Killed 3 Innocent Souls In Ikorodu by ExpensiveG: 7:46am On Jul 03, 2017 |
Dis life na nawo..  
***********PRAYER********* Baba God, Abeg May I never be at the wrong place at the wrong time.
Make person no so I resemble person wey do bad, make I no die a painful death for wetin I dey innocent...
Make I no bring shame upon my family with bad name wey no concern me.
|
Romance › Re: I'm Confused!!!!!!! I Need Your Sincere Advice, Nairalanders by ExpensiveG: 7:43am On Jul 03, 2017 |
MATURITY fall on you..... 
wetin be relationship
Guy better face your studies make you graduate with good results, leave woman matter. No be today love start to fade away from person eyes.
|
Celebrities › Re: Ayala The Africa Greatest Traveler Of All Time by ExpensiveG: 7:02am On Jul 03, 2017 |
Ncsamuel: Op na lie! What do you mean? Cos Buhari is the greatest traveller of all time! Seconded  |
Romance › Re: When Your Girlfriend Keeps Telling You That She Will Get You Her Cousin To Marry by ExpensiveG: 11:15pm On Jul 02, 2017 |
Shooooo  
leave her joor, she never ready...
which kind rubbish play be dis,she for talk say ,she go give you her friend, dat wan is understandable... |
Education › Re: What Attracted You To Him Or Her? by ExpensiveG: 10:53pm On Jul 02, 2017 |
PERSONALITY........  |
Politics › Re: VIDEO: I’ll Be In Abuja Before Court Day Waiting For DSS To Come – Nnamdi Kanu by ExpensiveG: 10:40pm On Jul 02, 2017 |
UP
BIAFRA.........

|
Celebrities › Re: Ubi Franklin Lashes Out At Follower Who Want Him To Reconcile With Lilian Esoro by ExpensiveG: 5:04pm On Jul 02, 2017 |
If some people dey like me wey like to mind our business, e for better ooo
 |
Romance › Re: My Girlfriend Hates The Statement " I Love You" by ExpensiveG: 4:48pm On Jul 02, 2017 |
Ewoooo   
She no love u ooo...
If na some gals der boyfriend no tell them "I LOVE YOU" in a day, after dey guy end dey call and him no talk dat word. Omoh na serious gbese ooo .. Nawo gals are so complicated .. Guy no stress urself worry too much for that kind stuff, e get some guys wey dey pray make we reduce dey rate at which we dey tell our bae I Love you  *****TRY dis method*** Oya send her 50k for her account, na she go send ten thousand I LOVE YOU to u.  
|
Celebrities › Re: Savage! Moelogo Blasts All Nigerian Rappers by ExpensiveG: 11:57am On Jun 30, 2017 |
Hotshawarma: who be this hungry version of evans.... E tire me..... notice me dey worry dey guy..... Ode
|
Romance › Re: 10 Weird Things I Noticed About Nairaland And Nairalanders by ExpensiveG: 11:32am On Jun 30, 2017 |
|
Politics › Re: Why the "No Election In Anambra" By Nnamdi Kanu will Work - Femi Cole by ExpensiveG: 11:13am On Jun 30, 2017 |
Gbam.....
seconded.... |
Family › Re: 10 Years A Nairalander by ExpensiveG: 11:11am On Jun 30, 2017*. Modified: 11:31am On Jun 30, 2017 |
Op e no easy.... 10years no be beans, even though na beans e dey tey to done..
*As world dey rotate, na so things dey change. 10people play for sand, if you come back after 10years you won't meet all of them der.
***Oga SeUN give dis guy COLD BOBO JUICE to drink for dis award... # standing ovation  
|
Nairaland General › Re: The Nigerian Pharmacist Who Invented Alabukun Powder Almost 100 Years Ago by ExpensiveG: 11:09am On Jun 30, 2017 |
Nice one....... |
Romance › Re: I Consider Myself Too Hot For Nigerian Girls (photos) by ExpensiveG: 11:07am On Jun 30, 2017 |
thepussyhunter: BREAKING NEWS: its your number one presenter and favourite kenyan THEPUSSYHUNTER here to give you the news making headlines to-evening / to-night.... 
as usual we are broadcasting live from the FVCK / ZAP news studio and unfortunately i'll be taking you through the news alone as i have no analyst with me today............... 
moving on to the headlines
"POPULAR SEXY NAIRALAND MILLIONAIRE,, MODEL, FOOTBALLER, SINGER, DANCER, FUCKER, AND TALENTED PUSSY-EATER AIRFORCE1 AKA IAMAIRFORCE1 HAS COME OUT WITH NEW SIZZLING HOT PICS"
the popular romancelander who gives little or no fvck about what people thinks about him (seeing he continues to post things {that are termed personal or suppose to be personal infos) and who feels he has nothing to hide from we his esteemed nl brothers has dropped new pics tonight this time tagging them #its-too-late-to-fail
he also added thank you e-money for this mentorship and this has sparked speculations that he might have been signed into the popular record music label E-MONEY
if this is the case we the fvck / zap tv crew say a huge congratulations to you o great lord ..........
As usuall though his haterz or put preferably those who feel he is a complete pyscho have all come out to bash him.......,,,,
we,would now go back to the thread to see if we can get more info from the boss himself especially on the e-money claim stay with us!  Midiatouche1 come see finishing ooo  |
Celebrities › Re: Bimbo Akintola Cries Out Over Poor State Of Roads In Ibadan [VIDEO+PICS] by ExpensiveG: 10:30am On Jun 30, 2017 |
Afonjaaaaaaaaaaaaaaaaaa .....
wetin una get to talk about dis matter. Since wen dem born me Ibadan roads na no go area for Federal Government.

|
Politics › Re: Biafra: Ijaw Youths Warn Nnamdi Kanu Over Attacks On Jonathan by ExpensiveG: 10:23am On Jun 30, 2017 |
 I don tire for dis kind zoo wey my mama born me put inside..... ooooooo
BIAFRA my DREAM LAND  |
Celebrities › Re: Musician Zoro Warns Hushpuppi Not To Set Foot In South Eastern Nigeria by ExpensiveG: 10:14am On Jun 30, 2017 |
All those people wey dey support dis Husssssssssssh puppppi are mad...
*If I carry 5k enter Ogbete Market buy wristwatch, come go Shoprite see dat exact wristwatch for 35k no means say person go comot tell me say na fake I dey wear. As far as dey company name dey inside and na dat amount I fit afford to buy em now. My Mama talk say na wetin your hand fit reach buy em, no go steal person money buy dey one wey ur hand no go free u to wear. 
*Naija make una talk true, if talk say PHYNO na your brother and him use 39,000,000 go buy common wristwatch for dis recession, how you go feel E beta say make I take care of my family with dat kind money dan to waste em. Remember say PHYNO no brag about dey wristwatch. if talk say na dey likes of Davido wey like to brag about anything wey dem wear, Puppi for talk.
|
Celebrities › Re: Rapper Zoro Warns Hushpuppi: Don’t Ever Step Foot In The South-east Of Nigeria by ExpensiveG: 9:54am On Jun 30, 2017*. Modified: 10:18am On Jun 30, 2017 |
, |
Celebrities › Re: The Boy (utibe) Who Sang Davido's Song "IF" In A Viral Video, Loses His Mother by ExpensiveG: 9:44am On Jun 30, 2017 |
R.I.P...... |
Celebrities › Re: Yemi Alade Tells Fan: "I'm Not Fat, I Just Have A Well Rounded Booty" by ExpensiveG: 9:28am On Jun 30, 2017 |
Why you come dey explain, abi you wan start to dey watch your weight make ULCER worry you.
I prefer gals wey dey like you for size.
******No matter how you dey people go still reacts.
|
Celebrities › Re: Investor Bj Was Definitely Referring To His Long Time Enemy Rayhushpuppy by ExpensiveG: 1:04am On Jun 30, 2017 |
kiddoiLL: abeg ooo...make una no involve dat man o Na dis kind matter dey sweet em to talk.... no worry Daddy Freeze dey wait wen jungle don quiet, make him start em own noise before dem go settle dey quarrel
 ....
|
Celebrities › Re: Hilarious Photo That Summarizes Hushpuppi And Phyno's Controversy by ExpensiveG: 12:58am On Jun 30, 2017 |
Phyno my sure guy.....
........ no matter what we dey your back.....
042   
|
Celebrities › Re: Investor Bj Was Definitely Referring To His Long Time Enemy Rayhushpuppy by ExpensiveG: 12:51am On Jun 30, 2017 |
Waoooooooooow
Waooooooooow .
Husssssssssssssh go and borrow it...... 
waiting for Daddy Freeze to talk em own...
|
Health › Re: Doctor in the House: Free Medical Advice Available by ExpensiveG: 8:07am On Jun 27, 2017 |
please I need to talk to an Orthopedic Doctor in the house house....
Thanks |
Romance › Re: Name One Superstition You Believed As A Kid by ExpensiveG: 8:51pm On Jun 21, 2017 |
*If belle dey worry you(stomach pain), rub your saliva e go stop
*If person call your name and you no see dey person, shout no be me you dey call. if not something bad go happen 
*If you bite your tongue, person dey talk about you. 
*If rain dey fall and sun dey shine, Elephant dey born pikin
*If person leak pears finish come throw seed for wall and em call your name, your head go break.. 
 |
Health › Re: Pls I Need Advice On How To Stop My Smoking Life by ExpensiveG: 11:53am On Jun 18, 2017*. Modified: 12:16pm On Jun 18, 2017 |
Let's try this ~
1. DON'T EVER TELL YOURSELF, I WON'T DO THIS AGAIN COS YOU WON'T STOP IT...
2. TALK TO YOURSELF WHEN YOU WAKE UP IN THE MORNING, THAT I WON'T SMOKE TODAY.....
No1.It's a gradual process, don't lie to yourself..... 
No2.Won't be easy because when you say this, so many TEMPTATION will come your way. If you go out to see a friend, he will surely give you cigarette that day, you'll have so many offer just because of what you said. Try not to fall, don't accept it... Continue with this method and it will help you..... BEST of Luck dear.... . |
Romance › Re: All About A Man.... Respect Him! by ExpensiveG: 9:08pm On Jun 16, 2017 |
Your head dey der....... '
Dem go dey.compare der husband with Oyibo husband dat don't have inlaw n electricity wahala...... mtcheeeew
|
Romance › Re: Pre-Wedding Shoot: When A Doctor Is Engaged To A Doctor by ExpensiveG: 8:58pm On Jun 16, 2017 |
Nice concept......... 
I don't wanna get married to a Doctor, der protocols too much...... hmmmmm
|
Romance › Re: Which Romantic Movie Made You Look At Love Differently by ExpensiveG: 11:46pm On Jun 15, 2017 |
*The HEIRS * *My love from another star
*WAR ROOM..........
*Princess Man
*Descendant of the Sun
|
Education › Re: University Of Nigeria Nsukka (UNN) Aspirants by ExpensiveG: 2:59pm On Jun 02, 2017 |
Daniel2802: 205 applied last year but I have no idea on how many were admitted. Although Cs throughout doesn't strengthen his jamb score that much, I believe he has a chance here cause it's less competitive. If he's from the catchment or ELPs area, he should be admitted but via Supplementary list. Thanks I'll talk to him abt it.... He is from Enugu state.....
so no need for change of course? |