Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 262 pages)
Nigeria cast...Easter wey dey make person spiritually couscous nai be like any other day so? |
Each of my two wives...na dem kneel down as I put ring for their hands years back. If I see any male kneel down dey propose....nai be say you don hand over ya household to ya woman to be to head. You cannot change the fact,man is the head...if una like make una magnify the ideas of feminism...we dey wait for una. .. |
Arsenal be like nepotistic Nigerian government...dem nor get shame. ![]() |
Samyj247:"It" has been a Fulani coward hiding from its tribe. It= no longer human but an animal who enjoys Fulani crude living. |
zombieHUNTER:It is never like this in the North, the home of bandits. |
Fun na to dey think if we get President for Nigeria ![]() |
Wether the HR wrong or not, the matter be say, na the girl lose. She dey answer strangers like that before...so that day nai hand meet her. Some females dey think say dem be animals wey dem dey hunt up and down thinking dem too much. |
Doing romantic business with any celebrity is like doing business with a drunkard....he or she can change his/her mind anytime. |
Na must say you must to be a lawyer when you nor qualify? Na by force nai make most people nor dey enjoy life. Do wetin ya power reach and nor send anybody so far you nor break the law. |
I use to blame yahoo yahoo... After covid-19 lockdown, how the poor suffered with nothing to eat, as most palliatives were hoarded by politicians, traditional rulers and others...to be perhaps sold. Government is wicked! Blame the government for everything inflation! |
It's clearly stated, God permits the intake of alcohol. |
Omo_agege ,the Delta state man. If you get ambition to be governor of Delta state in 2023 waka enter PDP now or you dey waste ya time. APC fit capture all states for Nigeria except Delta state. |
That vulture barbeque boy...where am? Him darling dey do well for barbeque eyes. Wey the boy? |
Offline network of criminals! |
budaatum:If the country nor dey in a mess by nepotistic Fulani president and his herdsmen brothers for chaotic situations of the country as farmers cannot farm peacefully...that private teacher, wey hand don meet, for nor run away with 2million naira. The blame is not far from those you mentioned. |
Sirjamo:For Tinubu matter...no need to argue with yourself....na your personal opinion. |
izito:Nai be the name of one young man wey suffer for e former wife hand. |
Anything your mind tell you do....but if you decide to work for your ex. know say the end point na £¥¢k another man wife. |
Everybody nor go follow the same road. Do what makes you happy. Some people are happy being stingy to their girlfriends while some are happy being generous to their girlfriends. I am generous to my wives and girlfriend(third wife to be). Na me work my money and I enjoy being generous....e dey my DNA.... ![]() |
Crimrburster:....but na waste...no girlfriend, hence, no regular kpekuse. |
Can we add to our democracy ? Yes! We are not refined enough to practice democracy like the white man. Rotational President is good because we don't have one Nigeria. If Nigeria was one,why quota system of cheating? If Nigeria was one,why what is your state of origin? If Nigeria was one,why educational less developed states have clear preferences of lower scores over others with higher scores during admissions in Universities and others? We don't trust each other in Nigeria.It is a fact. Let it be turn by turn between South and North. I will not complain when I know it is not my turn. If you claim rotational President is undemocratic, then let the North continue endlessly and see where the country goes... |
If you nor get money for a country called Nigeria,you are finished.. If you go marry when you still dey struggle to survive for Nigeria, you are completely finished. |
xpool:Estimated billing na yahoo.... nai be their local bombing. |
So na bad thing to say do as onyinbo people dey do when it comes to animal husbandry? Onyinbo people nor dey carry cattle waka up and down like zombie? Na only Fulani nai dey this country? E go be one day for una. |
These phcn(nepa or whatever their recent name) people wicked o! Dem dey sell meters,dem nor dey change any nepa property wey spoil. Dem nor send na only wayo wayo dem sabi |
DSC7:We go remove one of e blockus...make e step Pitakwa and I'd e sef. |
Creditalerts:Ogidigbodigbo! |
Bros,you go ghost girls with poor background and wey poor taya..,bc na dem make up 90% of Nigeria space ![]() |
Restructure or divide. |
Make una ask that Bini boy, how many snakes he dey live with for house, so that we go consider wetin he talk? |
Makemefit12op:A northern online warrior. |
97% of the people that burnt that woman alive have I.Q below average. Hardship in Nigeria absolutely affected the ability for most people to process normally with their brains. So, giving out Agbalumo is now included as a modus operandi in kidnapping? If investigations were carried thoroughly, that woman would have been innocent coupled with her abnormal mental state,hence cannot defend herself. Nigeria is in a state of despondency. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 262 pages)
..
