Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 194 pages)
34... Keh This is WIZZY is no more. Kid oooooooooooo Na Man he be now... Like 34..... Na height dey deceive WIZZY Wizzy no no say, him na grown man. Happy Birthday to the star boy He is a natural gifted Man Very very good with his musical career |
When the foundation is destroyed You expect a Gbajue to win and rule right... ![]() Politics and it many bags of deceits, all just to get power and be useless |
Petty little boy baby politician Even Atiku send his regards. Na the little baby wey wan be president be dis Mtchewwwwwwwwww Very very childish and petty GBAJUE |
So this bottled neck talking drum son of hell Rufai is a member of Kaduna state of assembly......... Hmmmmmmmmmmmmm El Rufai sef dey point fingers at others ANUS While his own stinks badly. Better strategy Papa send pikin go school for abroad Just to, come back and defend his looting habits Clap for El Rufai Better strategy El Rufai you do dis one |
El Rufai and his many troubles.... Wertin he dey do others Dem don dey do am too His karma came too fast. No champion forever. I remembered the first time l saw him at the airport life and direct. Very very short small something but powerful. |
PDP sweet Adamawa, Delta and everything is well and fine praise God. When APC sef start sweeping their own Hope the political hallelujah boys will not go crazy....... But when will LP start sweeping their own Abi dey want to labour in vain as usual. |
Scorelines that could have even be worse. The only players on the pitch that save the English boys were just the goalkeeper and the defenders. Every other English boys on the pitch just came to the final to watch the Spanish wonders. The Spanish team were perfect in the final, everyone of them including substitutes. Anytime you see HARRY KANE in your team as your teammates Run oooooooooooo |
Make we see wether he go still get mind lie to court...... Mr linus |
Spain will roast this English boys like roadside boli |
He was a registered Republican party member in Pennsylvania for those ignoramus that are pointing fingers at whose not.... Even Trump as created enemity for himself within his own party |
If Spain no roast this English boiz, Make l see wertin wan cause am. |
Thegamingorca:Victory INDEED..... Mtchewwwwwwwwww |
Trump didn't think that What he encouraged will still come to hunt him.... When his boiz were on the hunt for the assembly members, he encouraged them. Even on live television.... What he encouraged has come back to hunt him. That's life for you... You go chop inside weertin you cook for others directly or indirectly. |
Baba don comot there cash cow All of Dem don dey para.... Emilokan do this one. Governors are doing day light robbery of the LGAs... All of them. Emilokan show Dem pepper |
Something wey go soon keeee you Be like life don tire you already. Na wertin person wey life don tire dey do, you dey do so. |
I talk am Na dis kind news They sweet Mr Gbajue to shook mouth... ONIRANU |
Why he no go silent When he no say E follow rape and finish the LGAs Person wey do 8 solid years without any LGA election.... Wertin dey for him mouth, wey he wan talk. Na so so bad news, he dey shook mouth put With him black devilish clothes and shoes. |
Why are dey running.... They should be proud of their business empire Mtchewwwwwwwwww |
Funbara right now... After hearing this
|
😅😅🤣😅🤣🤣😅 🤣🤣😅😅😅🤣🤣 Anambra still dey continue Obi legacy Did you hear of Obi talk about the supreme Court judgment on autonomy of LGAs...... ![]() ![]() ![]() ![]() Baba dodged that one because, he dey guilty of that. Make una dey allow Minister of LAMENTATION and visitation dey deceive una. |
Yes na... That one no need to verify Himself no that one.... Some people president wey spent eight years No single local government election. Make he dey whine una. |
Normal practice for yam eaters Give am better slap E go respond quick Old tricks |
Una mind no go touch ground As una no wan give masses peace and rest Una sef no go no peace and rest. Una go fight unasef scatter |
The beneficiaries of the raping of the local government funds don talk.... People wey start and benefits from the magomago over a long period of time don dey talk one by one. If no be for Nigeria Ibori sef dey talk Mtchewwwwwwwwww Orisirisi Ibori of all persons. |
Best decision so far..... No LGA election no funds Which one be sole administratir abi LGA Managers What rubbish. Governors go sit tight now. LGAs are now truly autonomous. Emilokan do this one |
😅😅🤣🤣🤣🤣🤣 😅😅🤣🤣🤣🤣😅 LGA chairman 100 - Governors 0 This thing go too pain the Governors Eeeeeeeeehnnnnnn 🤣🤣😅😅😅😅😅😅 🤣🤣😅😅😅😅😅😅 |
🤣😅😅😅😅😅😅 🤣😅😅😅😅😅🤣 When polithiefcians fight The masses gain Their cooperation is a loss on the part of the masses. El Rufai never see anything By the time SANNI and his team give him a dose of what he has been giving to others in the past years. He go go hide like VP SAMBO and OSINBAJO THIS SANNI UBA CAME PREPARED FOR RUFAI |
Funbara on mind.... Person go collect choking for the next four years...... Him mind no go touch ground. E go dey run kiti kata like peter giringori |
He is right of course Nobody is bigger than the country But as Dem don comot your Papa hand from the Treasury now....... Na to dey do Cho cho cho like Sophia momodu remain now.... Na so all of una dey do Birds of a feather |
Una go soon post where he dey shit... Anything just to remain in the news.... This headless mobs and nonsense eeeehn |
One Kano two Emirs One state Emir One federal Emir Kano is too BLESSED |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 194 pages)

you don't know that this is just what trump needs to seal his victory come November