Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 194 pages)
One Kano two Emirs One state Emir One federal Emir Kano is too BLESSED |
You are worse than your cousin You just don't your cousin to call you bad There must be something He is holding onto against you for your to have been accommodating such. Na family problem Make una calk una elders abeggggg Next newssssss |
Him eyes dey shook for money Big life don sweet am.... Mtchewwwwwwwwww Fake life dem |
Seriously serious Reverend is right on this Though many might disagree But l support him fully on this. |
Seriously Some Media and individual needs to be faced with the wrath of the law for spreading falsehood.... Even those sharing it via their media handles too should be charged. Na because, people dey get away with plenty nonsense for this country Na why nonsense dey increase everyday. |
Mtchewwwwwwwwww Useless generation....... Na nudity dey ginger Dem Why una government no go dey useless. Like government like masses Awon oniranu gbogbo |
Weertin common man dey face year in , year out.... E reach, Rich man turn, e turn to headline news Mtchewwwwwwwwww Wealth and wahalaaaaaa |
Funbara dey console himself E never see anything... Dem go teach am government magic finally. Na wertin person take pass person Wike go show am..... I still dey wait for that LGA election first. Make Funbara just find another party enter after him first tenure, because PDP for national dey Wike pocket . Make e prepare for the Oshiomole and Obaseki treatment. |
Na supreme Court gan gan Funbara go take fall yakata..... Wike go show dis boy governor say, Gragra dey politics but, you must get brain too. All the gragra wey Obi and his headless, directionless, and Gbajue hallelujahs boiz and gals do. Wertin end am... ![]() ![]() ?Shey Funbara wan do LGA election abi Make he try, let's see who is really in charge of Rivers politics....... Wike no be Funbara mate at all levels. |
OredoPikin:Telling the truth and insulting are different THINGS...... You don't need or have to insult people before telling them the Truth. If that is how you were brought up Clap for your parents.... |
No be the labourers wey dey Nigeria win Oooooooooooooo. Some mugu don dey Happy. The ones wey win, no abuse, insult and intimidate anybody. They won peacefully. The Nigerian ones go always labour in vain |
Team Wike equalized and scored the golden goal against team Funbara . Wike won the trophy 🏆🏆🏆🏆🏆🏆 I don talk am, Wike go choke Funbara eeeeeeeeehnnnnnn. Wicked Wike |
Shey Dem dis one dey whine us ni.... Plus all the money and estacodes for over site functions..... ![]() ?Na so we vote one here go Abuja After four years Na another woman he marry come back We pursue the werey, he come dey vex. Very very wasteful lame people Some of Dem good sha. Let's have one solid assembly, just one. May be representative from each ward or LGAs across the states. Enough of all these senatorial zones nonsense. They are just serving their fellow politicians and feeding their political hallelujah boys. Enough of millions of masses feeding just less than 500 persons. |
This jokers Always making demands As long as their madness is limited to their people.... They can't even pass there boundaries. Make Dem continue How many Dem be before Mtchewwwwwwwwww Dot in a circle...... |
Mr Cho cho cho cho On the Mic As Dem no gree give am space to chop Birds of a feather. Just remove their hand from chopping Dem go start to dry behave like PORTABLE. |
Alexlalax1:Make l clear your doubt. Kanu will die in jail and nothing will happen No be Nigeria again. Best thing is for Kanu himself to ask for a plea bargain with the government. All this begging on his behalf will amount to nothing. YOU DEY BEG FOR PERSON WEY NO SEE ANYTHING WRONG FOR WERTIN HIM DO. YOU JUST DEY GIVE AM MORE POWER TO BOAST..... |
Deal gone wrong Baba kukuma kpai Dan face the shame |
E kukuma no surprise me Non of our Jewish Nigerian states make the list Who wan invest for people wey no fit comot every Monday when others they plan life. Even people like chief priest Don move him market comot for their. Make una dey play Una never see anything. |
Like Wike Like portable The portable of Nigerian politics. When a man suddenly find fame and power Na like that , dem dey talk |
As usual Dem don comot him hand from the chopping pot.... The moment Dem remove their hand from the Treasury like this.... Na to dey do Cho cho cho cho Like portable remain 🤣😂😅😅😅🤣😂😅 🤣🤣😂😅😅😂😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂😅 |
That's the way to go Let the popularity test begin.... |
People wey support say Make Dem people dey hide like rat every Monday don talk....... Una no go hide like rat every Monday for una village Come dey form David and Goliath outside SE Mouseeeeeee Deeeeemmmmm |
The sponsors are talking..... So that you can set it on fire and run back to Dubai abi..... Every other presidents and their vice are living in Nigeria.... Infact in their respective villages. E reach Mr serial loser turn E run go Dubai They issue statements. Atiku come and live with us in Nigeria If you are really interested in governance |
And her mother.... Return wertin you borrowed turn problem Entitled children everywhere. You get money , na e you no get ordinary pen. Dem dis one too, go follow blame government. Mtchewwwwwwwwww |
TechBaron:Na why Dem dey misbehave na.... If Dem do one good, Dem go do ten bad You come say Curse no work. So you dey expect them to just die abi.... ?Curse na another name for slow Poison. Person wey dey cursed, go dey think say him dey enjoy Untill finally, e happened. |
Person go hajj wear mecca clothings Nigerians : nice outfit, add cotton wool to the nostrils to complete the dressing 😂😂😅🤣🤣😅🤣😅😅😅 😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣🤣😂 My people no get Joy at all at all Don't let Nigerians come for you You no go survive am |
Dem don comot dis one Papa hand from the Treasury...... He don choke am too Him self dey feel the heat He don dey speak on his father's behalf... |
After Batman, North can return They are already strategizing for their next candidate....... As far as Nigerian politics is concerned give it to the north, they are very very strategic... Then the SW, SS As for the SE dey can keep fighting for their online country. It is their right, it is allowed. |
Choosing between the Monster and the devil I don't pity Americans at all. One of this two by force by fire candidates will surely becomes president soon. But sincerely I go prefer Biden. Trump na werey, wey power dey shack Very very useless power drunk individual |
This people dey Always feel like They are special Nigerians and needed to be treated specially. Na we cause am, na we vote them there. But Dem forget say. Na turn by turn, Dem no go dey there forever Where Saraki Ekweremadu Mantis Etc today. |
State governor's are the real vultures.... Na Dem gan gan dey generate and create poverty.... Call Dem poverty manufacturers. State allocation increased, in some states no results... Federal government release food for the masses, Dem still share am among themselves. More eyes should be shown like HALOGEN BULB ON THIS STATE GOVERNORS. One white lion embezzled #80 billion Just one governor One person Imagine what others pocketed. |
Sheistoopretty:Person wey her Papa na woman don drop quote............. No be we say, make your Papa run leave you Abeg....... With this kind talk from you sef, he reach to run drop you. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 194 pages)
