Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 194 pages)
Eluuuppppp go explain tire...... LP be like popular Olosho Wey dey tell everybody say She na Virgin....... As it is with every political party Money don twerk twerk twerk Una go explain tire..... We Don tell una say Nothing different with this LP people Na another wack wack and wack party. Na Obi just make their stock market rise |
Werey dey explain the poultry house he built for the great Anambra indigenes 😂😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Very very lame and shameless excuse. He for kukuma shout up He still dey explain nonsense |
😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Anambra, the capital of Nigeria billionaires indeed...... 😂🤣🤣🤣🤣🤣 They got what they deserved The SINnator no rate then at all. The SINnator already know say, they are archaic people , 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣 See wertin Anambra senator dey take develop Anambra 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This Nigerian Israelite eyaffff suffer ooooo |
So investors came in to hoard..... ??So you came to Nigeria to invest and hoard How does that sound to this man sef Werey dem Can you try that nonsense in western country Only corrupt investors will be scared |
Dis one no get strike liver Once Dem call am enter Aso rock like dis The werey go dey shalaye to other members. No be this same man wey Dem beat for lmo state, the following month he follow government go Japan..... ![]() ![]() ![]() ?Werey See face like wertin devil create |
Under Wike....!!!!!!!! E don red for this one evil business |
Who IBB offend again.... Make una forgive him, he go soon peffffff You keeeee Dem keeeee you Everybody go still kpai. |
😂🤣😂🤣🤣🤣😂😂 🤣😂😂😂😂😂😂🤣 Wertin l go tell you be say CONGRATULATIONS.....!!!!!!!!!! Na man you be.... For church one Sunday One woman for Sunday school Tell us that time say..... Person wey no get money, no supposed get erection. Your erection don give you direction now. So make l advise make you abort the baby abi Wen the thing been dey sweetening you, l dey there. Once accept my belligerent CONGRATULATIONS |
Serial loser finally give up Shey Atiku dey see example so. Wertin pass you pass you. |
As una say, Nigeria no go rest, una sef no go see sleep.......... Wike giving Dem hot hot |
Svoboda:He was not a threat to Putin..... ![]() ??Google how many times the Putin led government arrested and imprisoned him... ??He was even poisoned and you said he was no threat.... ![]() ![]() ![]() ![]() He was no threat and the government imprisoned him As e be say, he no be threat Putin for release am na, abi why imprisoned a man that was not threat to your government. Like saying Nigeria government should release Nnamdi Kanu, say he no be threat. Make una dey support matter with brain atimes, no be only with sentiment and passion. Dey apply brain too. |
Finally Putin do this one Wertin Putin forget be say No man lives forever Everyone as a date with death, either peacefully or forcefully..... Make Putin no die again. No wonder he likes autocratic or military government, you challenge him, you die. Is that the kind of person, that the world want has a world power house.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Leave story, all die na die So with this your write now Any antidote for death.... ??Baba leave reasons oooooooo Death owes no one explanation. Once he comes you are done. |
😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣😂🤣🤣🤣🤣😂😂 Eeeellluupeeeee Gbajue Gbajue Gbajue After suspend the one that exposed their fraud, the leader of the GBAJUE MOVEMENT Finally found his voice.... Make una dey play The fastest way to make money in Nigeria now is politics, PDP ooooo APC oooooo LP oooooooo All of Dem same, same |
Dem supposed hang this man on top high tension wire.... The must useless minister in this regime. Very very useless like PHCN |
🤣😂🤣😂😂😂😂😂😂 🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣 Abidjan people Una never see anything What is gone is gone Juju don win AFCON |
Nigerian commercial banks are very very useless... Na Dem gangan dey sabotage the economy. Approved, legalized and constitutionalised armed robber without any visible weapon. They very very useless Baba Alajo better pass them |
Make una enjoy No come tell us tales by moonlight if she see sharwama port go there |
Don't oooooooooooo You are still learning on the job Na so my in-law sef, first start with complain of fuel Now after just 4months, guy dey ball na... Be patient with yourself You go soon understand the business Naso all business dey be for beginners Never give up ok You go soon smile |
People wey don turn relationship to business ventures with branches, na e una dey call main babe...... Eyaaaaaaahhhhhh Relationship na business now oooo Na person wey get money pass dey carry the market comot. |
A wanted man declaring another person wanted.... 🤣😂😂🤣😂😂😂 God sef go be like Shey na wertin l create be dis...... ![]() ![]() ?Putin too like play, Ukraine is still standing let someone remind him. |
MichaelSokoto:Toe rope join Goat Tie Goat join rope Goat na goat |
Bwala don do transfer to another team So on this Atiku is right..... Bwala don port Polithiefcians.....!!!!!!!! Anywhere the bread is buttered, they translocate there... |
SaLongs1:E don reach like that...... ![]() ![]() ![]() ? |
Eeeeeeeehnnnn Emefiele Omo ale Aaaaaaaaahhhhhhhh Emefiele go tey for cell......!!!!!! Omo ale jatijati |
Laurene:👏👏👏👏👏👏👏 Well done 👍👍👍👍👍👍 |
Laurene:Emilio Incase you are not aware is a natural right back, he is a defender for his club. You can Google that. He was just a make shift striker in this tournament. A defender scoring an hat trick against a world class team, isn't that funny enough. I insist there is nothing classy about the ivorien s. If it were Didier Drogbas set of ivory coast, then you can talk about world class. But this very one na na na. I insist they were the better side against Nigeria but , they are still average players, nothing classy about them. But if truly you are a lady, l enjoyed your knowledge of football. I do like ladies that have such knowledge #RESPECT# |
Laurene:So what is the explanation for the defeat they suffer in the hands of the Guinea with that wide margin 4good goals with their WORLD CLASS PLAYERS AGAINST CLASSLESS GUINEA. Kessie plays in the Saudi league now, l guess He couldn't hold a starter shirt at AC Milan and Barcelona. Pepe couldn't even keep an arsenal shirt Haller and lukman are not mate when it comes to goal scoring going by current form. Haller was the reason Dortmund loss the bundesliga last season against mainz. Aurer is past his prime. He couldn't hold a starter shirt at PSG and Tottenham The NIGERIAN side was just not tactically there on the final. There is/was nothing special in the ivorien Absolutely, nothing special. |
Laurene:You tell me please..... We might have different views on the word "World Class " Because l don't see anything classy about the ivorien team when compare to the Nigerian team. I mean this present squad of ivorien team |
🤣😂😂🤣😂😂😂😂 Make una leave Yul Abeg Na apprehentise wey just start work Wan to dey behave like Oga. E no no say, fake pastor work, no easy like that. E go start on the wrong footing |
Laurene:World kini..... ![]() ![]() ![]() Abeggggg Haller, pepe and kessie are the world class right..... ![]() ![]() Is that supposed to be a joke or something Guinea wallop them 4 Player for player they are not better than Nigeria in any area on the pitch Player for player. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 194 pages)
??