Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 194 pages)
Mourinho advised his friend Poseiro to pack the box..... Poseiro no tell am say, Nigeria no Sabi that kind style, say if we try am, na we gangan go help the opponent score. He go dey listen to nonsense. If we play our normal attacking game,who be Cote d'ivoire especially in this tournament... The ivorien best game in this tournament was against Nigeria On the other hand Nigeria worst outing in this tournament was against the ivorien... We just make the ivorien look world class Ordinary Cote d'ivoire. E no kukuma pain me sha I no even expect the Nigerian side to go this far. |
Mr Onanuga, abeggggg stop dis nonsense Nigeria is not poor please It is just mismanaged.... NIGERIANS are poor Because of leaders greed But Nigeria is not poor Nigeria has never been poor. We just have kleptomaniacs has leaders abi na ruler l go call them now. Nigeria poor Nigeria poor Every year una dey increase budget allocation to unasef...... Where una dey take see the money... ![]() ![]() Una go still go borrow Still wack everything Citizens no go feel the effects. Wickedness in high places |
Trump is the Peter Obi of USA 😂🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 Plenty talk of liessssssss Lori iro ni everything. |
And Dem say This man well so... Thank God for America If dis man go be North Korea president lasan Yam pepper, scatter scatter. The little North Korean kid president is wiser, better and smarter than this loud mouthed old fool |
🤣😂🤣😂😂😂😂😂 🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣 Person dey show, how you go take die, if you messed up You still dey ask questions.... I no kukuma pity you Na the people wey born you l pity Dead body no Sabi, how much coffin dey cost |
BBIA:Raise am.! Raise am..!! Raise am...!!! At least you acknowledged your deeds. May God shall find space to forgive you. |
White men are wicked but You see this dark skinned people.... Devil sef dey fear their wickedness.... If white do 10 wickedness Black go raise am to 100%. |
Person sit down Jeje You give am blow for eye You no care even if he go blind In response, he go carry Cutlass for you. You say na ordinary blow. Dem no tell you say, blow dey keee person You no reason am say, your blow fit keee am Na the Cutlass matter concern you... Death to all terrorists And there descendants...!!!!!!!!!!!! Nothing concern me All is fair in war War you want War you shall get |
Essence20:😂🤣😂🤣🤣🤣🤣😂🤣 Who dey follow werey protest 2031 as you have rightly Said. So safe your tears, road still far |
Malroux:😂😂🤣😂🤣🤣🤣 TINUBU really show you shege Like you dey use am dream Wake up ooooooo Na till 2027 |
USA fast becoming the headquarters of plane crashes. The media go hide that one. |
Voodoo pastor Na so Dem Deceive Obi say, he go be president Werey sef dey deceive himself. |
If this was how book boiz were handled initially, we won't have them in factions now terrorizing the whole country now. Deal mercilessly with terrorist Operation total annihilation No mercy. Isreal is only protecting her future. Any country that want to attack them now Will think twice. Hold no prisoners. |
Anguldi:Na so una talk for BUHARI time People wey talk am don kpai finish Tooooooooooor Na the same pattern you dey follow so Shey history no go repeat herself for your head so.... ![]() ![]() ![]() |
None World cup...... The world cup is the hardest One werey team from nowhere go just come disgrace you. You can imagine France in 2002 With their top strikers in top league in Europe being eliminated in the group stage. |
😅😂🤣🤣😂🤣😂😂 😅😅🤣😂🤣😂🤣😅 Why this thing they funny me.... That shows, you lack the competency to govern in the first place... RIP to those who voted for you believing you can protect them. Baba leave that seat, if you are afraid of ordinary bandits with all your security aids, then what should the ordinary man in that state expect. |
Clitocurrency people Any small thing Na Toto be the reward for the person Like say, Toto na the greatest reward for life Idiatsssss |
Na wertin dey break many homes be that Most women want the husband to love them and their family but abandone his own family for theirs.... . First wahalaaaaaa loading... If you be woman and you dey reason like this You go get problem in the future ooooooo If not immediate..... Na matter of time Let the man love his wife family members and vice versa, but avoid unnecessary inference from both at the same time. |
So you guys spend NIGERIAN currency where you are right..... ![]() ![]() ?Una go dey alright last last. Send the equivalent in Naira, the person go see am collect. Abi you send am, Dem no give the person ...... ![]() ![]() ![]() ?All these madness for foreign currencies must stop.... Like everybody go well for dis country last last. |
Make God forgive me But why you go die for ball matter. Well, l don see two blossoms friends stab each other on top ball matter sha..... Last time my passion died for football Nigeria lossing to Cameroon in the final 2000 AFCON...... Since that time if you like beat Nigeria 10-0 E no concern me. |
If no be madness Why pay them in foreign currency before.... Black man with black brain.... You convert your own naira right in your own country to equivalent of foreign currencies before you send it. Una just like to dey use nonsense oppressed unasef for this country. Person go dey spend dollars and pounds anyhow in a country with her own currency...... ![]() ![]() ?Even government officials are not excempted |
FatherCHRISTMAS:Why did thing come dey funny me 😅😂🤣🤣😂😅 😅😂🤣😅😂🤣 |
Odin13:Na dis level you still dey........ Your way long oooooooooooo Be like Tinubu don give person Belle for una generation wey, he no gree collect am. Abi na you be the product of the pregnancy. Because this painment too much. |
All the past leaders are guilty of this Advanced yahoo fraud. This is the real ADVANCED FRAUD Na the same fraudulent people, una go dey abuse una generation wey dem don sell in advance for. All government officials are the really yahoo Yahoo boiz and galz. Efcc no go look that side |
Mtchewwwwwwwwww Useless people Na publicity stunt dey catch their attention. So make we clap for them abi wertin be dis na. Make Dem gather getaaaaaattttt |
If Nigeria no dismembered South Africa Make l see wertin cause am. The Nigerian side should continue to play with passion and aggression like they have been doing. South Africa no go see draw |
Game wey you supposed watch and take have fun, you don dey develop BP already.... Okay say Nigeria win and eventually lift the trophy... My brother, personally wertin you gain.... ![]() ![]() Life no supposed hard , na wey dey trouble ourselves. |
Welcome to the real world of Nigerian music industry, hope you survive on your own sha... Being good is not good enough to survive in the Nigerian music industry. As MOHBAD Rekaado bank Africa China and so so many |
South Africa have exhibit tendencies of xenophobic attack in time past and gave actually attacked other nationalities, Nigeria inclusive. So the warning by the Nigerian high commission is highly appropriate. If we reciprocate their attack on us, Dem go fit survive am...... ![]() ![]() ![]() ??Imagine Africans attacking each other ,after years of slavery No be juju be that |
End time guest National budget |
Because of ordinary enjoyable tournaments So if they defeat us What should we do to them... Civilised local idiots |
E be like na TINUBU dey govern all Eastern states, cos non made it on that list. Our Israelite brothers with the richest trillionaires in Nigeria, can't afford to pay ordinary #30k minimum wage ..... Awon audio billionaire. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 194 pages)


