Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 194 pages)
He called them Coalition conspirators There own na to remove person wey dey power without any positive impact afterwards. You see Atiku El Rufai Amaechi Dickson described them well COALITION CONSPIRATORS, as long as their pocket and interest is not considered, they scatter everything. This time around They all met their match. |
Hasty decisions and too much cho cho cho Go keeeee this opposition abi na collision Dem call demselves. Na so Dem go dey collide with themselves till election , come and go. |
delkuf:😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣 All dis y2k children I no dey follow children argue. Use Google and find out the truth from 1997 |
All these children think is by trophies. How much will you club cost, if it were to be put up for sale....... |
It has always been like that since l started watching football Madrid United Others follows. I wanted to see, if it has changed, the reason why l opened the thread. |
inoki247:Cho cho cho cho president... That question really pain am You no When people give you names behind you and one ELENUGBORO come talk am to your face. |
The one and only Biafra president worldwide. Biafrans.... Shey una dey see una president.... ![]() ![]() ??And all of una still dey Nigeria... Awon oponu gbogbo |
🤣😂😂😅😅😅😂😂 🤣😅😅😅😂😂😅😅 With all dis porting of his core allys If na you be Obi, you sef no go port.... ??OBI himself na the chief porter himself Na to join him commander in porting Mr Atiku remain like this........... If Emilokan no wipe Atiku and OBI coalition in the 2027 election make l see weertin cause am. |
His business is suffering... He took on the wrong duty People are lashing at his businesses because of his association with the WHITE HOUSE WEREY |
Weertin Rotimi Amaechi , Babachar lawal and Ralph Nwosu dey find for the list here....... Heavyweight indeed. Compare the heavyweights on the side of the president to all these political vagabonds listed here...... Those on the president sides dwarf all this political hallelujah boys listed here na. |
Goats still believe Emilokan will lose In 2027. Even the chewgum taterd coalition go shock say Emilokan votes in the North will be more than what he got in 2023. Make una dey play |
Shey Dem tell una say Dem wan go school abi Dem wan dey push powder...... ![]() ??They know themselves very very well Una go destroy unasef finish Run come other people states dey claim weertin never reach the owners. |
Atiku sef dey talk..... ![]() ??Orisirisi Pot dey call kettle black....!!!!! Make Atiku go sit down, he is the worst candidate among all contestants. Atiku na capital failure in politics and administration. |
Sheuns:You just talk my mind... I con remember Aba made..... Aba made billboard Go save those innocent souls oooooooooooo |
Nobody financial status of girls dey determine billings oooooooooooo If girl like you Wether she rich or poor She go spend on you instead of billing you No be matter of financial stability. If girl no like you, she go use Billings pursue even your unborn generation. You go dey pay bills in advance for wertin she go still need in future. |
You need to move on for your own good. If you die today today They will survive. Look for a good neighbor to take care of them by sending them upkeep weekly or monthly as you dim fit and check on them physically and by call too . They have lived their lives, you need to live yours. Don't waste the most beautiful part of your youthful life because of emotions. You are a good, well brought up person But Live on brother. |
Imagine just at 17 years old God dey create sha......... Take your talent seriously, you no gree Na wertin others they do They always hungry you. Why frustration no go hug you tightly. |
Person no dey MUMU two times The one he has spent on the party that looks good for Atiku to use and contest How much Una pay am back..... ![]() ?? |
See who is leading opposition in Nigeria At least if the elders are lieing The case of AUDU Maikori the chocolate factory music Boss was very popular back then. A man that threatened foreign observers with leaving the country in body bags publicly |
Make PDP relax Wait for another convention, then prove to Wike that PDP is not his personal inheritance if they can...... I trust Wike, man his miles ahead of his peers in PDP even those currently in power as governors. How Wike wan take survive without PDP... ?These PDP folks are just bunch of fools Nobody gets sense currently in that PDP |
Ddeliverer007:Stop that thing wey you dey smoke you no gree Even for this early momoh, you don rush pour am for body. |
Politics without bitterness Emilokan no send anybody Papa If you dey vex, that one concern you and your generation. That's what a true leader do....!!! |
Dem dis one even cover body small go check their elder sisters........ Thank God for pants and bra We for dey see Sodom and Gomorrah live and direct. |
Trump don finally see say him friend Putin werey pass weertin him dey think. But seriously Trump talk truth oooooooo If not for Trump, Europe go don join America show Putin shege. Give Ukraine long range missiles to launch into Russia, the fight for no dey one sided since Trump enter. |
Orisirisi Wertin foreign countries dey reject They stay with us for Nigeria God Abeg oooooooooooo Help us oooooooooooo |
Nothing new will come out of it. Their neck dey Wike hand. Na how to pay their ground rent go full the discussion, nothing else. |
Inobeyourmate:Google is your friend He won a trophy at Al Nasser No dey let bad belle dey make you talk wertin you supposed know normal normal. |
Agbegbaorogboye:Was he supposed to die there He left mam U Left Madrid Left Juventus So who the hell is Al Nasser There was a contract and he had to move on It is not his personal club He was employed. That's how life is People moved on to achieve greater things for themselves, if you are satisfied with where you are Good for you Let others fulfill their ambitions, whichever way they dim it fit. It is their life Irrespective of who is saying what. |
Agbegbaorogboye:Why go with people who can't help you achieve your purpose in life.... ![]() ![]() Are you in love with failure and stagnancy... ? |
He wanted to play in the World club championship in the USA And Al Nasser did not make it. He will find a club that are participating as soon as possible..... Why l like CR7.... ![]() ![]() ?HE LOVES CHALLENGES MY MAN |
Eeeeeehn nah What else are you expecting Those are their headquarters and branches. Evil will thrive where it is allowed. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 194 pages)
