Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 194 pages)
😅😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Finally God don dey answer PDP prayers When friends fight each other, the enemies benefits from the fight........ Wertin Dem cook wey make house(PDP ) burn, we go hear very soon. But sincerely, shey Makinde get Wike stamina...... ![]() ![]() ?Shey Makinde get Wike liver Even Atiku run leave PDP for Wike Even AYO fayose wey craze, see person wey mad pass am in Wike, he bow. |
Wertin the Nigerian government dey fear to do Saudi don show Dem example Dem fit help us lock am there for at least 15years. Na dem buhari plus El Rufai give this man relevance. |
Aregbesola The South western version of El Rufai They always exaggerate their importance until they are reduced to size. 2026 is here, we shall see. |
The madman finally recognized that His friend is more mad than him. Two mad fellows Birds of a feather |
Dead body go surplus E no wan die alone |
PDP neck dey Wike hand for now Anytime he likes He go squeeze am. For now , Wike is bigger than PDP. Argue with your great grandfather |
Giringori don dey shift go where disobedient children no no small small. Man of zero principles. Dem don dey deceive am as usual They already know, how gullible he is. Issokay, they have combined before They lule Another luleism loading for them again |
Hmmmmmmmmm Nigerian police If you go to their headquarters You have decent, good looking, well dressed and well behaved police men and women. But you see at the divisional level Not all the divisions sha Na their licensed and legalised criminal in government uniform plenty pass. God no go let you get police case for Lagos You no come get lawyer You own don be , be that |
Make l die leave my children at this tender age..... The suffering go loud Though Dem go still survive sha But, chai the suffering go too loud..... When my papa sef die I no wertin my eyes see sef. God l take God beg you oooooooooooo At least make Dem be of age before you off me Sir. |
Maxymilliano:But when labour party declared OBI as sole candidate then before levels scattered You all were celebrating....... Hypocrite... . Anybody that is not okay with the declaration Is free to join Atiku and his coalition.... |
Na dem Children of destruction and perdition Animal wey get horn dey talk Snail sef show Oya naaaaaa Who Sabi this one.... ![]() ??He dey find relevance Chieftain indeed. |
Alexis11:Disobedient children are confused 😂😂😅😅🤣🤣🤣🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 |
Chaotic Trump He just must make headlines for whatever reason. Man think, he is acting movie Before he knows His regime is over And his achievements will be FIGHTING OTHER WORLD LEADERS. CREATING ENEMIETY FOR THE US WITH THEIR LONG TIME PARTNERS...... |
With all dis wahalaaaaaa of up and down movement wey Atiku dey do. Una come think say, he no go contest once the coalition is formed...... ![]() ![]() Una dey joke. Atiku just wan use OBI collect votes He no go hand anything called power to OBI. Check Atiku antecedents and greed for power |
🤣🤣😂😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😅😅😂😅🤣 E no wan repeat the same mistake Wey turn am to EFCC customer. E still get case, he needs to thread carefully. People sha wan finish Bello by force by fire |
See who want to be president of Nigeria Can you imagine........ ![]() ??Chaiiiiiiiiiiii ooooo A poor farmer blame his farming tools as always. You have crisis in your house and you are pointing fingers at your peaceful neighbors I don forget The mad man, don advise am again. |
This guy is a die hard supporter of his father . He must have enjoyed certain kind of love and privileges from his dad. Well done Man. Fathers una dey see una life Una go carry children dash mothers dey claim one invisible daddy up and down. |
We Don tell Dem before say SDP belongs to Emilokan El Rufai dey do strong head E think say na labour party Dem never drop am..... ![]() ??When it comes to Nigeria politics Give am to JAGABAN Hate him for all the world He is 100 times ahead of his foes. |
🤣🤣😂😅😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅 So SDP still pursue hell Rufai and Atiku enter ADC.....!!!;! 🤣😂😂😅😅😅😂😂😂 🤣😅😅😂😂😅😅😅😅😅 THESE PEOPLE ARE NOT SERIOUS |
😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂 Pained appointment bandits E go clear for hell fire Rufai eyes. Person wey dey desolate political for him home base dey challenge the president of Nigeria 😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂😂😅 This Rufai too like play All because of appointment |
😅😅🤣🤣😂🤣🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂 Chaotic Trump He prepared well for Ramphosa visit He got him, where he wanted him. |
Give us all of the hostages and let the war stop Is that too hard to demand...... As long as the hostages are being held Let the bombing continue. Craze jam madness........... Person wey you sef no say, e fit keeee you sit down Jeje You go dey wipe am slap. Your own don set be that. |
Explanation go finish for una mouth The thing be say From the video we saw Dem no allow am enter finish. Una go explain tire |
😅😅😂😂🤣😂😂😅 🤣😂😂😅😂🤣🤣😂 Na Buhari, IBB, SANNI abacha come get.... ??Another pained appointment bandits Say whatever He is your president in another 8 years. Una go cry tire Luckily for her, 2 years don comot from the 8 years, she still got 6 more years of tears to go |
I no kukuma see phone press in my own days But all the street plays l played. The only phone wey l press na Sega and Nintendo games. Rating..... ![]() ![]() 100/100 |
And l get daughter My daughter come tell me this kind thing for house.... That teacher and the school mind no go touch ground. Na my wahalaaaaaa go close that school for life. |
😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣😅😅😂😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂 Dem wan jail people wey no gree vote.... ![]() 😅😅🤣🤣😂😂😂🤣 Prison go full pass police station Una go arrest tire |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 194 pages)
