Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 194 pages)
The truth be say Your life don end before e start my brother Nobody go help you oooooooooooo Na you go run from anybody or anything wey dey gamble around you. Avoid them patapata Make Dem hate you You sef hate Dem When your life better Dem go live you back. I get bad bad stories to tell about gambling addiction but not now |
😅😅🤣🤣😂😂😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣🤣😂 You don go jam wertin pass you. Weertin you sef find go there. As you don see am now, thinking wan keee you abi.... ![]() ?Your mind no gree touch ground again abi |
Nobody is porting to elupeeeee Even in their supposed strongholds Who wan labour in vain before. When they called them ANDREW LIVER SALT PARTY , DEM DEY VEX NO BE SO E BE NOW..... |
Make l just dey laugh 🤣🤣😂😅😅😅😂😂🤣 😅😅😂🤣🤣🤣🤣😂😂 One thing is certain here Atiku wan scam Obi That one dey...... Nothing wey Dem go agree wey Atiku go accept later. But Atiku can accept anything for now Because of power...... In all of these, na Giringori l pity pass |
Labour party was peaceful and calm until Giringori forced his way in. Interestily, he will still leave them and jump ship as usual. |
Atiku sha wan colonized this Obi by force by fire Atiku do one term keh........ ![]() ??Who dey deceive who......... ![]() ??Dem dey whine Obi. North do one term and Obi do two terms.... ??Una dey whine who..... ![]() ? |
🤣🤣😂😅😅😂😂😂 🤣😅😂😂😂😅😅😅 Some old people and elders of this era no dey get shame again.... To lie , na normal thing to Dem. Daddy Atiku Well done oooooo You don give ODESHI free advert. |
Tomorrow no dey end. Everybody dey use Giringori catch cruise |
I refused to labour in vain in Jesus name. |
Biafra One of una president dey Tinubu hand Una other foreign president dey Finland prison Who swear for una like this..... ![]() ![]() ![]() |
Set awon Aba / Onitsha billionaires...... |
Reuben na all mouth , no action Osho as proven over and over again that He is a fighter.... My money on Osho baba If Reuben last first round E don win |
Ipob youths Children of disobedient Child of perdition and destruction Funbara is saying Get thee behind me ooooooo Leave me alone ooooooooooo Your support is a burden Get thee behind me ooooooo |
🤣🤣😅😂😂😅😅 🤣🤣😂😂😅😅😂 🤣😅😅😂😂😂😅😅 This how to fight for freedom By denying the same people you are fighting for, right to what they are entitled to. And you now say These entities are not terrorists. No problem oooooooooooooo Enjoy the monsters you created and accommodated. |
The Burkina faso some eeediots said is better than Nigeria but they refused to go there. They rather die in Nigeria than go to Burkina faso. Children of hate , perdition and destruction. |
No wonder NAIJAFEVER NEWS.... hmmmmmmmmmmm After he don steal kogi blind. Make the ododo dey pay the gbese Nonsense write up |
Emilokan is actually the one forming coalition with other parties and regions.... The other group are appointment bandits and pained elements seeking personal revenge. They will labour in vain as usual. |
And the Andrew liver salt party is going into comatose See who wan rule Nigeria. Ordinary political party, he can't put in order. Scammer. |
😅😅😂🤣🤣😂😅😅😅 🤣🤣😂😂😅😅😂🤣🤣 You no how we give our local chickens the best to eat , in preparation for festive periods. Na wertin Putin dey do Traore so..... He did same for the Syrian president, ASSAD until, he couldn't sustain the man in his own country again. Make Traore enjoy it, while it last. |
lexy2014:Must it always be because of personal gains... ![]() And of what use, is it to you, if l even tell you. Is like explaining yourself To the deaf.........!!!!!!!!!!!! |
Zocalite:Like you care about me.... ![]() ?Common getaaaaaaaaaatttt Don't inflict me with your bad belleism Start saving and preparing your bucket of tears now |
Take writz with you That guy is too good for Bayern Leverkusen |
And the disobedient children Plus the Appointment bandits Still think Emilokan will loss the 2027 election. Brace your eyes up for the tears ahead. |
One of the trouble wey OBI born don call am Linussssssssss Na the starting be this More to come. |
Soldiers used their hand catch thief.... ??The thief come still steal from soldiers.... ??Heaven don finally come down to visit that thief. The day l witness a soldier using his boot to beat a thief without touching the thief Controlling like football just with his boot Since That day Anytime l see soldiers in uniform I go dey look them like assassins. |
🤣😅😅😂😂😂😂😅 🤣😂😂😅😅😅😂🤣 All this old men with snake waste E don sharperly carry hand go Another man wife waste. Nigerian meeeeeeeeeennnnnn Chaiiiiiiiiiiii |
Larryfest:My guyyyyyyyyy You just brought back my age long memories meeeeeen POLICE STORY BY JACKIE CHAN |
Na the El Rufai dey lead the oppositions wey other mugus dey queue behind am. Mugussssssssssss |
Again l repeat Nigerian or Biafra.... Make una dey write the headlines well |
Eluuuppppppp Shey una dey see am Una president no fit unite ordinary party members na Nigerians he wan unite. Make una dey play YES DADDY...!!!!!!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 194 pages)
