₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,323 members, 8,511,213 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 05:07 AM

Toggle theme

Gigabyte13's Posts

Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 212 pages)

Celebrities › Re: Tonto Dikeh: "Leave Churchill Alone, It’s Been 10 Years"- Olunloyo Sparks Debate by gigabyte13: 10:33am On Oct 09, 2025
This tonto eeeeehn
God safe Churchill
Na tonto for keeeee am.
I just dey happy for the guy
E for don rest in peace since.
Celebrities › Re: Blessing CEO Confirms Breakup With IVD, Says ‘Love Is Not For Me’ by gigabyte13: 10:28am On Oct 09, 2025
Blessing Blessing
Love doctor no see love
She don use love choke the guy
She just dey use the guy pepper her haters.
Now the love don tire the guy sef.

See the werey wey una girlfriend dey follow for love advice.
Mtchewwwwwwwwww
Celebrities › Re: Sarah Martins Buys Lexus SUV, Blasts Troll Over BBL Comment by gigabyte13: 9:09am On Oct 09, 2025
Small girl big God
Mtchewwwwwwwwww
Clitocurrency team.
Mtchewwwwwwwwww
Na time
Body go tell una.
Market go soon expire
Politics › Re: Nigerian Activist Okey Nnorom Held by IDF After Gaza Flotilla by gigabyte13: 8:54am On Oct 09, 2025
Na government send you go there in the first place....huhhuhhuh??
Government is useless
Government is useless
But if una don go find problem abroad
Una go remember government.

When you dey go
You tell government.....
We get enough problems for house, anybody wey go do anyhow outside
Anything wey him see, make he take am.
Crime › Re: Shot And Killed By Her Husband For "Sleeping With Her Manager" by gigabyte13: 12:45pm On Oct 08, 2025
Weak man
Everywhere....
Mtchewwwwwwwwww
Politics › Re: Urchins Are Following Peter Obi" - Kenneth Okonkwo, Peter Obi Replies by gigabyte13: 10:54am On Oct 08, 2025
Kenneth saw it all
E go dey lie for una.....huhhuh??
E Sabi everything about dem
So e no fit dey lie na
TV/Movies › Re: Bbnaija’s Imisi Takes Home ₦80m Cash Prize And Brand-new SUV In Grand Win by gigabyte13: 9:37am On Oct 08, 2025
Audio Money
Na so we go hear
Small time now
Dem go see her dey run other people husband or BF

Let her enjoy while it last Sha
Business › Re: I’m Back – Iyabo Ojo Announces Return To Nigeria by gigabyte13: 9:12am On Oct 08, 2025
So.....huhhuhhuhhuh
How does that solve gas issues and our problem in Nigeria.
People go just dey attach importance to nonsense.
Family › Re: Lady Shares Shocking Messages From Ex-Husband After Leaving Marriage by gigabyte13: 9:22am On Oct 07, 2025
Failed Man.......
You go explain tire
E pain am well well.
Politics › Re: Fubara’s Men Absent At Governor's Reunion With Wike by gigabyte13: 4:17pm On Oct 06, 2025
If what use are lossers in the gathering of winners.
People that never wanted Funbara in the first place, they came to chop when the food was ready.

Mention those men and their contributions to Funbara winning the election...huh?
Theivessssssssss
They only wanted to real where they did not show .

Their presence in that meeting is equal to their absence
INSIGNIFICANT.
Politics › Re: Petrol Remains ₦865/litre Amid Dangote’s Free Delivery by gigabyte13: 8:15am On Oct 06, 2025
Shey e supposed dey sell #200 as na una follow contribute buy am the delivery truck
Mtchewwwwwwwwww
At least for now, even if l never like dangote for once, l support am in full for this oil matter.

Una wicked mama and Papa who be petrol marketers will be selling a litre for 2000 by now if not for dangote.
Politics › Re: If You Were Nigeria’s President For One Week, What Would You Change First? by gigabyte13: 2:45pm On Oct 05, 2025
Just a week......huhhuhhuh??!
Declare emergency on power supply.
NEPA no give you free prepaid meter....huh??
Don't pay NEPA bill.
NEPA come your house to disturb you for bill , carry Cutlass pursue them....
No economy strive without power supply.

President for the Street
Politics › Re: Free Nnamdi Kanu Before It’s Too Late - Igbo Communities In Canada Warns by gigabyte13: 11:51am On Oct 05, 2025
Ultimatum people in diaspora don start again.
Make una go help ekpa first.
Kanu don dey where he go end him journey.
Crime › Re: Wife Confronts Police At Mile 2 After Officer Threatened To Kill Her Husband by gigabyte13: 5:04pm On Oct 04, 2025
donmixc:
violence and southerners are like 5 and 6 that's why i don't visit that region undecided undecided
If l call you wertin dey my mind now
Dem go say na hate speech.
You dey compare violence in the South to una side........huhhuhhuhhuhhuh??
Una wey get zero tolerance for human life.
Crime › Re: Wife Confronts Police At Mile 2 After Officer Threatened To Kill Her Husband by gigabyte13: 5:02pm On Oct 04, 2025
Make Dem turn her to widow in her presence
Police too do
If not for the uniform
We for no no we be daily light robbers again.
Police harassment of the same people they should be protecting is alarming.
Dem go carry vex from station
Enter road, dey find who to pour on
Everybody dey vex now ooooooo
Jobs/Vacancies › Re: I Had The Opportunity To Sit On An Interview Panel Recently, And All I Can Say by gigabyte13: 4:25pm On Oct 04, 2025
The one wey funny me pass
Your sister say
Carry phone give the panelist you don dey late for church
😂🤣🤣😂😂😂😂😂😂
🤣😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣
😂😅😅🤣😅😂😂😅😅😂
This kind person, get connection wey pass una own, na una dey take am serious
E no take una serious......
Politics › Re: Minority Leader, Others In Kaduna House Of Assembly Decamp To APC From PDP by gigabyte13: 5:32am On Oct 04, 2025
I want to see the trick hell fire Rufai want to use in kaduna state to install his puppet in 2027.
By election
He lost
The way they will cancel him out of kaduna political landscape in 2027 eeeehn
Himself go shock
Say
I my this useless.........huhhuhhuhhuhhuh
Politics › Re: ADC, Obi Strategize For FCT Election by gigabyte13: 11:21pm On Oct 03, 2025
The one wey Dem do for him backyards
During by election
Dem wipe am komkom
He no strategies for that one
Na where Wike/Emilokan dey
E wan go strategies
If e win one single LGA for Abuja
I go dey take the werey seriously serious
Crime › Re: Ex-Senator, Elisha Abbo In Police Custody Over Alleged Rape Of Minor by gigabyte13: 6:46am On Oct 03, 2025
intimacy gadget senator
Part of the people that want to rescue
Mtchewwwwwwwwww
Politics › Re: “Obey Party Constitution” – PDP National Secretary, Anyanwu Blasts Damagum, NWC by gigabyte13: 8:14am On Oct 02, 2025
You all now see the reasons Wike is fighting seriously for Anyawus reinstalment as the party's national secretary....
Wike is miles ahead of all his folks in the PDP.
He go ground Dem........
If PDP use fiat power for am, he go use court ground Dem.
He is well prepared for what is coming
I mean, well prepared.
If you see a proper politician
You will know.
Foreign Affairs › Re: Washington & Doha Seal Defense Pact: Strike On Qatar = Strike On US by gigabyte13: 6:04pm On Oct 01, 2025
😂😂🤣😅😅🤣🤣
😂😂😅🤣🤣😅😅
Deal or no deal
If lsreal attack Qatar again
For whatever reasons
Na USA go apologize on behalf of lsreal to Qatar
Nothing go happen.
You go dey trust USA......huhhuh
Crime › Re: What I Did When Armed Robbers Came To My Hostel When I Was In The University by gigabyte13: 5:56pm On Oct 01, 2025
If na school
No be armed robber
Na hungry cultist.
Crime › Re: Girl Slaps Guy Who Won’t Let Her Dance In Peace ( video ) by gigabyte13: 5:53pm On Oct 01, 2025
Slap wey him Mama and Papa no fit give am at that age
Because of yansh
E collect free
Indiscipline nonsense.
Politics › Re: Nigeria At 65: El-rufai Advocates True Federalism, Fair Elections by gigabyte13: 5:51pm On Oct 01, 2025
🤣😅😅😂😂😅🤣
😂😂😅😅🤣🤣😅😅
Is more popular than the political party he claim to represent....
He just wants to be in the news at every opportunity.
Like he wasn't a part of the destruction of the nation.
Forming Lord and savior now
Mtchewwwwwwwwww
Evil people
Properties › Re: Help!! My Landlord Is Depending On Me For Survival. by gigabyte13: 5:44pm On Oct 01, 2025
Na you dey form odogwu na
You dey dash am money wey no get receipts.
Na you dey calculate for your brain say , your money supposed don reach 2032, you get receipts to prove am........huhhuhhuhhuh?
Make l tell you the truth
No be kindness you dey do
Na foolishness.
As you dey give am
Dey collect receipts
Na tenants you be
You no be their family member.
Dem fit throw you out at anytime.
Turn am to receipt
They collect receipts as house rent for evidence.
If not you go chop threatening and blackmail tire
Foreign Affairs › Re: US Government Shuts Down After Senate Fails To Pass Funding Plans by gigabyte13: 8:28am On Oct 01, 2025
First time in six years
Last time was wen this werey was president and this werey again.......
Trump wants to be lifetime president in the USA but the US is not Russia, North Korea or China.
They will deal with him internally.
USA is one of the country where democracy is truly practiced....
Trump will bring out the werey in everybody in the USA down to the common man on the street

WEREY LA fin wo WEREY......
Politics › Re: 2027: We Have Qualified Governors – PDP Dismisses Jerry Gana’s Comment On GEJ by gigabyte13: 8:40pm On Sep 30, 2025
See wertin Dem don dey use GEJ name do already.....
Dem don dey rubbish am already, even without the ticket yet.
Dem sha wan pour red oil for GEJ white.
Himself go dey run body with red oil people.
Anything wey him eyes see
Make he take am like that.
Crime › Re: Video Of EFCC’s Raid At Westmac Hotel, Edo by gigabyte13: 7:04am On Sep 30, 2025
EFCC don dey behave like the Nigerian police force.
Attach school hostels
Drinking bars
Hotels
Just to find anything called yahoo
Na yahoo boys Dem dey find up and down now
God no go shame us
Romance › Re: Is It Right To Apologize To Your Wife When She Cheats On You? by gigabyte13: 2:29pm On Sep 29, 2025
🤣😅😅😂😂😅😅🤣
😂😂😅🤣🤣😅😂😂
Make e just be fiction
Make e no be true life story
If na true life story
Dem supposed carry the Man dash Amadioha abi sango, anyone wey near am immediately as sacrifice for other MUMU men to receive Sense.....
Like what the Bleep....
Romance › Re: Painful Wedding Experience by gigabyte13: 11:01am On Sep 29, 2025
Woman wey you dey toast wey never gree
Marry, e con dey pain you
😅😅🤣🤣😂😂😅🤣🤣
😂😂😅🤣🤣😅😅😅😂
Dem supposed carry oraimo cord wipe you for eyes make everything red for you.
Politics › Re: Peace Indeed - Fubara Ally Calls Out Wike's Men For Snubbing Anniversary Service by gigabyte13: 7:27am On Sep 29, 2025
Don't cry more than the bereaved
Funbara is not crying
Na una dey help am cry.
Like you guys even want him to be Governor in the first place.
Fake
Fake
Fake people all around him now both online and offline.
Some of you call him names, when he was handpicked but are now showing fake fake love and concern.
Getaaaaaaaaaaaat

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 212 pages)