Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 194 pages)
You really love her kehhhhh...... Love keeeeeeh you there. If na me be her eeeeeeeeehnnnnnn With all these nonsense wey you dey talk Wertin l go do you eeeehn If you hear Wo.... Before the MAN join you don disappear. Village people still dey give this one bumper to bumper. |
I no wan ever be like 2face Give me the one who stood by me She will stand forever no matter what. But the one who made me can dump me like piece of shit anytime things fall apart. |
Food don land for EFCC Dem wan cut their own shares. The money too large for just few people. Cbex must settle some people Dem no fit just chop alone. Nothing EFCC go do Dem, na just settle me , l Waka comot be the case here. |
Hell fire Rufai just dey collect home and away But how do you believe in a man that has lost his home based politically. Na person wey no get ground for home not to talk of away loses dey lead coalition. E no funny una sef..... ??.?Una just dey overrate this their nonsense coalition, that will never happen anyways. |
And some adult children dey compare Emilokan with Obi politically Mtchewwwwwwwwww Small success, OBI go loose guard Be like as elupeeeee be now Na only OBI and some uncircumcised online musketeers remain so. |
Atiku is a man destined to fail politically But a successful political scammer . His agreed for power was his greatest weakness. If only he knows when to stop and support others. He would have made it in Nigeria history politically. HIS GREED FOR POWER WAS HIS GREATEST WEAKNESS |
Now to Atiku Dem never leave youuuuuuuu Chai, come be like Atiku suffer pass Job for Bible..... Hell fire Rufai go soon leave you because he has left you before. You go dey trust hell fire Rufai |
Minister for mourning and lamentation... Mr black uniform Na where disaster dey Dem dey see am Evil spirit |
I no like to dey hear this kind thing... No government inherited better things Even the better ones una inherit, una go still spoil am. We didn't elect complainant We elected a builder. Any government wey just talk this kind nonsense again should be voted out. |
Donald Trump 🤣😅😅😂😂🤣🤣😅 😂😂🤣😅😅🤣😂😂 This white werey go just press goggle dey find which area him go carry fight enter Big werey |
Be like Elon musk go first be the first casualty for this him oga trade war. |
Funbara finally jettisoned the online mobs and sycophants, he visited the Master. Person wey pass you No be your mate No matter the level of craze or gragra wey you get........... |
So Putin sef dey fear ICC So the werey sef get who he dey fear 😅😅😂🤣😅😂😂🤣🤣 😅😂😂😂🤣🤣😅😂😂 |
Hmmmmmmmm Finally Kanu don get prison mate He no go dey lonely again They can both live together forever |
Make l hear from your wife too Na only you dey talk I no fit judge your wife, with all these plenty talk Na person wey dey guilty dey get plenty explanation for mouth. I dey suspect you too. |
I know those earning far above that and their life is still in a mess financially and maritally. It is not about what you earned It is your ability to be productive, resourceful and always looking for opportunities to earn more actively or passively..... No let anyone wey no dey feed you or participate in your financial life in whatever ways, lead you into financial depression... Stay active Be hopeful Don't be satisfied with little Aim higher. |
Dynamicboss:Go watch the video yourself Mesef had to watch that part over and over again to ensure that it was surely a turning around. |
You are giving the publicity they want Continue oooooooo Continue |
Dis thing called Darlington I kukuma like am E get mouth diarrhea Him mouth no dey rest....... He reach to accuse portable of juju Because the beating no be here Portable just they cut the werey blow like thief anyhow........ |
😅🤣🤣😂😂😂😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣😂🤣 Their normal anthem after defeat Sore lossers..... Ordinary chest beaters Person wey portable beat like thief Video is everywhere go and watch. E get where portable give the werey blow. He turn 360 degree like child wey dey play suwe. |
Atiku support keh Is either he get it or scatter it all When it comes to talk like this It must revolves round him alone That's exactly where he is missing it. Too selfish to lead anything tangible. |
All for power These northern elites eeeeehn Una go just dey create problem all for power Issokay |
Listen to yourself again....!!!!!!! You are happy justifying rubbish |
Defenders of the Constitution in the mud Constitutionalised criminals. Return the funds for the services that was not rendered. Thievessss |
So, malami follow for the hell fire Rufai group wey wan rescue Nigeria..... 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 , 😂🤣😂🤣😂🤣😂😂 Malami of all persons The one time custodian of the Nigerian constitution, using it to chop as much as he can. Dem denial am governorship and ministerial appointments, baba quick join aggrieved orphan apprehentice group headed by Rufai and Atiku. |
Daddy falana don too dey yarn too much nonsense this days He is acting like he is the author of the Nigerian constitution. Common knowledge as how.... ??Must the communication between the president and sole administrator pass through him to be authentic.... ![]() ??Na so him deceive Funbara till Dem pursue am |
NigeriaIsGreat:Thank God say E no come from your village God rewards hardworks Not wishes........!!!!!!!!!!!!!!! |
Refund keh NBA refund Kini Association of legal bandits Money wey Dem don share before program even start........ |
The tribal eeediots Have nothing to say They are quiet about it....!!!!!!! |
Underdog wey become president despite the enemies within and outside... It is now that he has everything under his control you now think he will lose.... If you are still thinking that emilokan will loss in 2027 Irrespective of your age Go back to your mother and suck breast again. Millions of obi, Atiku, Rufai and their wailing wailers can't stop him . Till 2031.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 194 pages)
??.?
What is going on here?