Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 194 pages)
You sent a letter, where was the house reply to your letter..... ![]() ?Communication is a two way thing You talk I reply Then action follows. Only you can't be talking and acting on my behalf at the same time. Where is the house reply to Funbara's letter.... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Kanu kukuma so pass like this Everybody know where him end up last last. Dino did worst to madam Tinubu The woman took it in silently. This woman with different children for different husband sef dey talk..... Okay let them , give her a permanent seat there, so she can be representing her constituents......... Person wey dey advise this woman dey very very foolish. Very foolish. |
It takes two to tango... You can continue pummeling me and expect me to fold my hands.... You bomb , l bomb. Make everybody kukuma craze together. |
Political jobbers, no appointment no participation.... All na for chop and chop Dem no send masses papa |
Person wey Dem go arrest before day break Funbara no go fit help am. E go dey hide under one single finger of Funbara......... Power don change levels oooooooooooo Power don return to where power dey Peter managed an assembly full of PDP members effectively in his first tenure That's masterclass That's leadership Funbara dey follow headless mobs advise Mtchewwwwwwwwww |
Politicians like to dey give themselves hope... So na PDP wan give Nigerians hope Ordinary party rancour Una no see am solve Mtchewwwwwwwwww Nonsense people coming together to form a bigger nuisance. Thunder scatter una |
Who asked you.... Move show your political strength Leave explanation for portable. |
Because of ordinary ministerial appointments Person go join SDP wey be say Na Tinubu men full there. If El Rufai thought he was a movement, he should have started a political party on his own Mtchewwwwwwwwww. |
Normal normal Fly go support shit Who are you without your father But for your father's influence, what are you doing in the green chamber......... If Dem ask for you scorecard since you get there na...... Na explanation go full ground No single workings Like father Like son |
Mallam Rufai..... OBI do pass this one We know wertin end am El Rufai cannot in any way claim to be champion of democracy, he is just another beneficiary of the man government made. He is just gathering disgruntled elements like him. I love his style anyway Just dey gather bad belle of like minds. Creating association of bad belleism |
Kettle dey call pot black Saraki of all person Saraki wey dey from chamber dey go court Himself step down........ ![]() ??Na why Dem say Nigerians get short memory be that. Saraki no get any moral standard to tell anyone to step down for investigation. |
PDP..... ![]() ??As long as SS is concerned If Una do PDP zonal Congress one million times, na still Wike and him goons go win Why l like Wike be say Him no dey follow boys Na men him dey roll with |
oyeb15:Who be this local Farmer.... ?Why you dey embarrass your generation on social media na. |
Na now day break for kindergarten governor E wan settle fight 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣🤣😅😅 See how disobedient children push am enter submission......!!!!!!!! |
VinnyBaba:Like they supported Buhari countless times and he failed woefully.... Untill the South West came to his rescue. Una too dey overrate this North. Una dey always think say Na only una head craze take start and end . Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww |
Atiku too like play... 😂😂😅🤣🤣🤣😅 😂😂🤣😅😅🤣🤣 He can only deceive you know who.... Atiku and play be like Sergio Ramos and Pepe.... |
All the disobedient children of hate and destruction wey wan Funbara to fight in vain Funbara don outsmart all of una Common sense don prevail. No be by violence You do anyhow You see anyhow...... Funbara just dey do drama on TV for una He know wertin go sup, if him no obey Una go just dey una 2by2 shop dey analysed court judgement wey pass una brain. |
😅😅😂😂🤣🤣😂😅 🤣😂😂😅🤣😂😅🤣 PDP problem one Atiku PDP problem two Wike Remove those two from the party, PDP is safe as a political party. If l be Wike lailai, l no go give PDP to Atiku after all the labour wey l put in for PDP Atiku sef greedy Take president Give party chairman to the South, you no gree Very very greedy and outdated politician. May my enemies continue to be in confusion |
People wey get money dey fight Na una common man dey die on their behalf Foolishness, on top how much........ Mtchewwwwwwwwww People wey go soon settle on the long run You go dey die for polithiefcians...... ![]() ![]() ![]() Foolishness. |
abbey621:Last time l checked l never complained about my life to you or begged you anything. Please adhere to the topic and leave me out of your frustration. Anyways, there were no where in my comments, that l quote and address you. Social media is not an avenue to showcase stupidity please. |
Trump wey be chief racist dey ban person for racism...... Wonders shall never end. Trump and his co travellers no no say, Dem no get pass 4 years. All this bullying here and there will end after 4 years They are using their term to seek revenge and vengeance from passived enemies. Hmmmmmmmmm So so petty from a so called power house USA behaving like Russia this days while Russia is behaving like the USA of then. |
Be like that place sweet am , he wan go another round again Omokomo Eleribu Lagos State government dey merciful, person wey Dem supposed charge for terrorism give life imprisonment. |
Daddy George sef don know say If Dem dey mention Animal wey get horn E no concern snail. Snail no follow for the matter at all at all. Go and read Obi election petition to the tribunal again, if you can read and understand OBI never said, in the petition that he won the election, he only pleaded that he be declared winner because the acclaimed winner is not qualified to rule not that the acclaimed winner did not win the election. OBI sef no wertin sup, na him disobedient children dey cry more than the bereaved. |
🤣🤣😂😂😅😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂😅 See who dey talk Just one election, you don port comot from PDP |
😅😅😂😂🤣🤣😂😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣😅🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂😂😂😅 Rivers politics of mockery All Sim initial gragra, don end. |
Bendeco02:Make l no follow pig rub body for mud....!!! I Waka pass |
Asari Asari No be today he don dey threaten Nigeria. But Wike was able to tamed him throughout his 8 years in power. Asari Sir, nothing go happen. |
Like he has a choice not to listen before Baba have had enough of devilish advise from the online mob lawyers...... The real lawyers don tell am say You dey use your future dey play. |
Mtchewwwwwwwwww Rich people go dey fight themselves Dem go give una #2k to come help Dem fight their fight... Shey Natasha no get pikin ni.... ![]() ?Abi she no dey family How many of Dem dey the protest. |
Match wey don already dey lead you one zero already You still wan join play...... Hmmmmmmmm, l appreciated her for telling you the truth ahead. If you think say, you go fit play the match carry Jersey join but if your mind dey doubt your ability to play the match Runnnnnnnnnm Single motherhood is not a curse or a disease but, you supposed no loose guard if you decide to join. Okafor law fit still happen. |
IBB007:State of Emergency no go happen Na Funbara go comot .......... Balance of power no dey him favour. He can't prevent the house from sitting and he is answerable to them. They can summon him anytime and failure to show up is an impeachable offense No let all this plank market lawyers deceive you FUNBARA IS ON THE WRONG SIDE OF BALANCE OF POWER EITHER AT STATE OR FEDERAL LEVEL FOR NOW. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 194 pages)


