Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 194 pages)
This online portable mallam too dey overrate himself.......... Yen yen yen too much talk No dey full basket Show workings Leave cho cho cho Like portable |
Very very useless man You dey make your parents loss because of public toilet chai Some meeeeeen eeeeehn As you die now She no go back am again.... ??Very very useless man |
Well deserved........ Evidence dey No be cho cho cho governor Evidence Boku everywhere. Unlike the agulu hero beer founder. |
Any nonsense for that region Iran must dey..... Any terrorists organizations in that region, na lran be their godfather.... E never reach time to delete this lran like this... ![]() ![]() ?I blame Biden, he gave these houthis rebels too much chance to act larger than life. Trump is here E no send any Papa |
OBI sef don join Dem Yes Daddy, won run us Street We Don wise Oshomole do am Obaseki do Sanwo do am All na to deceive gullible and willing eeediots To show how humble they are Mtchewwwwwwwwww Wolfs in sheep clithings 419s GBAJUEsssssss |
🤣😅😅😂😂😅😅🤣 😂😂😅🤣🤣😅😂😂 2-0 down Half time never finish And second half still dey come. Fayose warn this Funbara ooooo But headless mobs just dey push am go where he no know.... Wike talk am before the election say WE GO CHOKE DEM ( Referring to Atiku ) But Funbara come chop inside E CHOKE ABI E NO CHOKE...... ![]() ![]() ![]() |
This price war no go end in Jesus name Na who get long life go last Who get short life in the industry go kpai comot. Una don rip us enough Make una take from the one wey una don rip cover for the losses. As Una say Nigerians no go breath Una mind too, no go touch ground. Let the price war continue oooooooo |
Mallam portable Cho cho cho cho All because of ministerial appointments Kwantinue oooooooo Na you go tire Agbalagba onijekuje |
id4sho:The truth is bitterrrrrrrrr You are to protect your woman na Abi na she supposed to protect you... ![]() ![]() |
Na so women be Dem fit go, it is fine But if you go You are not man enough.... Yeh oh yeah I am not man enough Are we okay now Just let me go in peace I no want drama biko |
Person wey give you breast suck for two years You think say breast easy to come by..... ![]() ![]() That one na one Two Men think say, na only to provide be them work Mtchewwwwwwwwww They are not emotionally attached to this children. Any small thing Go and meet your Mummy. Na that go and meet your Mummy gan gan the matter take bend . |
Righteousness2:Na the Bible wey you dey always quote to support nonsense dey vex me pass. Well you are entitled to your opinion though |
Mallam El Rufai and sons See your people.... Is this what you want us to vote you in for... ![]() Monkey dey work Baboon dey chop |
vikithor:I think Nigerians, should wake up and start suing this police force anyhow, may be they are overwhelmed with court cases. Dem body go rest. Instead of crying every time about the police force This is purely abuse of power. |
Because you felt your right was abused, you decided to abused the right of another person All because of blockus And you think the man will come home and be at peace with you after leaving the police den... ![]() ![]() ??Police sef, na wertin no make sense, dey ginger them, imagine this case now. |
First ever..... ?!?In onitsha..... ![]() ![]() Is that not the capital..... ??And one packaged fraud called OBI ruled for 8 years But gave them HERO BEER SO THAT THEY CAN DRINK TO STUPOR Chai...... And he want to rule Nigeria. Sincerely, Soludo is presidential Track records everywhere he goes. |
Set awon Aba billionaires.... |
🤣🤣😅😂😂😂😂😂 🤣🤣😅😂😅😅😂😅 See who wan rescue Nigeria He himself is confused Just imagine Like Atiku Like Obi Chai |
I don talk am before, wahalaaaaaa no dey leave the owner........ Dem dey travel together. Na now El Rufai go respect OBI You no fit survived in a party you are not welcome.... SDP is a national party though small but Emilokan boys full there We Don talk am before but Dem dey doubt us. El Rufai think say, SDP na Kaduna State.... ??He go learn politics now El Rufai is nobody without Buhari Na another version of political portable he be |
If Una treat pikin well Una no go dey beg am later... Na now day daybreak for many of the so called fathers. Una go leave mans to hustle for the children Put when food don done Una go carry spoon come. Asake forgive the old man, do your best but no keeee yourself on top anybody. |
Make APC do meeting they ignore this Rufai He is pained, he is in severe pain. Ignore him like PMB did to fayose.... E just dey cry everywhere like portable Cho cho cho cho cho |
Make l no lie Na name l come check I no even read anything.... But well.... Na Dem I no dey disappointed... |
This one called Trump Go just spend four years creating more enemies for the USA than he met it. Person go just use him tenure fight everybody in and outside him country........ You can't fight the world No one ever succeeded trying it.... I just hope the USA will be able to recover after his tenure because the damage will be too much to repair..... |
Rich people go dey fight Poor people go dey help them explain why Dem dey fight...... Poverty no dey tire una..... ![]() ![]() ? |
Eyaaaaaahhhhh Finally El Rufai don to portable Cho cho cho cho cho cho cho Everyday, everywhere.... Chai Chai Chai Just because of failed ministerial appointments. |
🤣🤣😂😂😂🤣🤣 😅😂🤣🤣🤣😅😅 OBI wan use Bala do vice this time around 😂😂🤣🤣😅😅😅😂 Bala is excited Bala is happy Make l just dey laugh Bala in advance 🤣😅😂😂😂😂😂 🤣😅😅😂😂😂😅 🤣😂😂😅😅😅😂 |
See as every dick and harry just dey face USA anyhow with everything and anything. Trump just succeed in dragging USA into the mud......... This is just the beginning We dey go four years Na who start wahalaaaaaa go tire for the wahalaaaaaa. You can't take on the world no matter how powerful you think you are. The world is bigger than YOU Mr Trump. |
OBI OBI He don dey plan porting again Wen Soyinka called them GBAJUE Dem dey cry yen yen yen......... This man OBI is just after himself nothing else Not the people Not even his own immediate party Just anything good for himself and himself alone That is a typical example of a bad politicians. I love him He did not hide this fact Except for those who chose to ignore. |
Kettle calling pot black |
Association gone wrong When you associate with global werey |
Even your enemies and destractors knows that You did it for and against Obaseki You did it for and against Atiku Funbara too is a living witness. They can deny all they want But deep down DEM KNOW SAY NA MAN YOU BE. |
Googledotcom:😂🤣🤣😅😅🤣😂😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣😂😅🤣 😂😂😅😅🤣😅😅🤣😅 Dem don dey cry on behalf of the ljaws Last time l checked Ijaws are not violent and unreasonable people |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 194 pages)
??