Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 194 pages)
infofta:Osiso go give ya mama her phone Before you disgrace your generation on social media okay Osiso |
😂😅🤣🤣😅🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣😂 Group of jesters Make Dem carry am enter government house back na Toothless bull dogs When the fight was hot, they left him alone Na now day break for them. |
This expired product sef dey talk.... Make una do una worse E don happened, be say e don happen. If craze sure for una Make una enter PH go practice the craze Make we see who craze pass. |
The online jet lis, Jackie chan, hulk Hogan don finally disgrace Funbara themselves Shebi we tell una Una dey form Voltron Mtchewwwwwwwwww Who pass you No be your mate. Funbara till we meet again Enjoy your six month leave Byeeeeeeee |
Na this same people manage Buhari and we no wertin Nigerians went through.... Everybody go just they talk Yen yen yen yen Anything to be relevant in this matter |
😅😅🤣😂😂🤣🤣😅🤣 😂😂😅🤣🤣😅🤣🤣😅 Dis one sef dey talk One single relevant case We never hear say he won Even if it is ordinary Two fighting case Food don land Everybody na lawyer for now Until another matter come up |
Fayose talk am You go see spirit ooooo Funbara don dey see spirit now Headless useless mobs wey no contribute anything to his accession to Governor, absolutely nothing, don come dey give am advise. You see where there advise land you |
Campaign after election You go explain tire Shey headless mobs don pursue reach where you no understand.......... You go explain explain tire |
At least normal citizen can breathe a sign of relief and go about their normal daily activities. Any body do werey lasan Body go tell the person. Case settled Who wan cry fit go cry now Either online or offline That one concern Una |
All these mushroom boys.... Make Dem let them know say Na state of emergency Rivers dey ooooo Incase Dem no understand wertin be state of Emergency Make the elders , explain give them. Anybody wey hand touch lasan Na till further notice be that. |
😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂🤣🤣🤣😂😂 Everybody mind go rest now Including all the online hulk Horgans and jet lis Make everybody go sleep |
Na this kind talk dey make people dey do anything for money... Even if it involves kpaing anybody. You no how many motivational speaker dem don kpai because of this your foolish talk.... Money no be by age Money no be by hustle Money no be by education Shove your 35 age gap limit your ass. Having an asset irrespective of your age gap limit is a big leverage in life. Remove the nonsense age limit you set here. |
E don follow him new leader Rufai Enter tiktok 😅🤣🤣🤣😂😂😂 😅🤣🤣🤣😂😂🤣 Comedians Na to dey compete with peller and sadaiboj remain now. Una no fit displaced peller for him home |
Dem dey think say l be gentle pikin for house but the street think otherwise. All the bad pikin for street Na me get their password that time. But my parents look at me as a weakling I no kukuma follow Dem argue Na me gentle pass inside house If Dem accuse me of anything my papa and mama no go gree, me sef go deny . |
alphaconde:😂🤣🤣😅😅😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😂😂 Like 50cent said Don't you know, l am alive for a purpose That's so you God too love you Long long time Man You are special indeed. |
This boy don need attention again EL Rufai don carry attention comot from an Werey boy.... |
Which kind yeye prophet be that.... Even God dey punish betrayal severely. Check your Bible na. Example yapa there. Na weertin Funbara dey find he go get Weertin una no go gree personally Una go come online dey yarn nonsense.... Mtchewwwwwwwwww Nonsense ingredients |
Tales by moonlight..... Una go explain tire Saliva go finish from una mouth. With all sincerity I go even do more than what Wike is doing to Funbara Agreement is agreement You can't hoodwinked me and just tell me to just accept sorry like that. We go dig am finish If heaven wan fall make e fall. |
The female version of El Rufai Cho cho cho cho cho Everywhere. Continue oooooooo When una dey gather share the benefits Una tell us..... ![]() ![]() ?Mtchewwwwwwwwww Thief dey call other Armed robber She go still contest for Senate in 2027 The same house she call cult house. |
Dis one sef na una celebrity abi People wey brain dey pepper Shameless goats |
Yawa dey sleep yanga go wake am Issokay Pikin wey talk say him mama No go sleep, himself no go close eyes. |
What goes around comes around This white duck is just setting a precedent that will come and hunt him very very soon. Power is transient He still leaves power and suffer same thing. Let him do anything for now That wey e dey cook Himself go chop himself |
id4sho:Is too early ooooo You don go smoke pass recommended gauge abi.... |
Abuse of the naira according to EFCC is a crime punishable by anything. Ok that's good and acceptable But What happened to the children of the okoyas This nonsense must be challenged in court EFCC invited others for mere discussions And arrest others , then charged them to court This selective charges and witch-hunting must stop. Let the same law be applied to all fair and square. What is all this nonsense sef. One cannot be above the law and another below the law. All those yeye human right activist must challenge this matter once and for all. |
haweezee:E don smoke powder E think say na Dem village family meeting una dey discuss here. Ozwooooorrrrrr |
Who go support short man devil Very very evil person If na you sef be southern Kaduna Indegene with wertin una eyes see and wertin Rufai son dey post, you go carry votes give devil again..... ![]() ? |
😂😂🤣🤣😅😅😅🤣 😂😂😅😅🤣😅😅😂 Patient flog nurse... Nurse wey wicked before Make the man just travel make Dem no mark him face. Nurse wey be say Dem be registered witch |
As far as say na him Mama No put mouth Make Dem no come reason your matter. Leave them oooooooooooo Na mama and pikin matter If you shook head lasan Your head go bald badly Na you go use head carry everything. Throw face Abeg |
Lamidi is right El Rufai is just angry not for the sake of Nigerians but because of failed ministerial appointments..... Mallam you go cry tire For this regime, puff puff you no go see No be everybody be Jonathan. |
Weertin man do for this life ..... ?Women, those creatures get power Na so one woman say make the elder one kpai the younger one take plus Yahoo, and he kpai am. See wertin Jacob in collaboration with him mama do Esau. No be today Fear woman |
This man OBJ eeeeeeeeehnnnnnn Talks like When he was in power Everything was at it best in Nigeria. Some of our political leaders needed to be shamed publicly. Some hanged |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 194 pages)
