Hclacid's Posts
Nairaland Forum › Hclacid's Profile › Hclacid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
damn!!! ![]() |
wapopomé!!people wicked oo.na gunpoint them whoze like that ![]() |
live, study, work and die in togo.this is the chance u've been waiting for, those intrested should send an email to lotterytogo@megatrans.com and wait for reply. ![]() |
@thuglife and what, ![]() |
@migs what if you discover that clemcy's a guy? |
hmmmmmmmmmmmmmmmmm |
clifford orji wins nigerian presidential election on landslide. |
as 1 naira equals 500 U.S. dollars ![]() |
one of my friend begin to sleep for street after only 2yrs of weed experience,look!he never even take shower,comb him hair or change wears.now e don complete 4yrs wey he dey act like this o. recently he waka pass one bill board wey get "ganja smokers are liable to die young due to madness".as my guy see the message fear catch am he come begin say "i will not die before my time and as for madness i reject it".you see wetin ganja fit do person! |
@poster no worry i go introduce my grand pa to you make dem complete 3. @aristole u wicked o! |
damn u really suck |
na who even put ur mouth for wetin no concern you? |
i no know before say na the same na. |
@poster cool one there. ![]() |
... |
do you prefer babe instead of baby? ![]() |
BEWARE!! all of una wey dey mess up with bio-medical terms. |
@aristole nice joke abeg no mind them my dear. |
una wicked o, i bow for una oo ![]() |
haba ify baby, i had a fever but am better now. how u dey? |
an anambra man said to his son,'junior if you carry first position for ya class, i go buy you big television'.on hearing this, junior got very excited and started jumping saying 'i go press am put for AIT,MITV,CHANNELS,SILVERBIRD,NTA2,NTA10, i go press am press am tire. very annoyed,his father landed on his face a heavy slap and shouted 'YOU WON SPOIL AM!' |
e be liken say dem dom kidnap rebellious as she no show face again. |
... |
@rebellious where're u baby girl ![]() ![]() |
@mailmaniac all i do is surfing when i throw myself into the ocean |
@REBELLIOUS why are u giving up so soon or vocabulary don finish for dictionary. now tell me, do you really have a pussy? |
@rebellious i don dey wait more than 1 hour make u reply me,u no see my post or abi you don blind?no worry by the time i slap you perpendicularly you go get your miracle.somebody say amen! |
@poster why u no turn yourself into engineer and get the job?you are suffering frm a disease known as 'oju ko ri ola ri' |
at this your age!!?even viagra is harmful to ur health.abeg o don't compare urself to those guys in the bible. ![]() |
the only advice that i'ld give to the guy is to throw himself into the ocean. ![]() |
coming ![]() |

