IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 439 pages)
stevedure:datz why wen i see all diz feminists dey spit their nonsensë i go just start dey laugh..... we dey hear stories of men getting räped by women... but how many convictions we don see? endless stories of domestic abuse on women and the culprits always feel the full brunt of the law.... but when na woman dey do the abuse, people go dey laugh the guy (even the women dey follow join). Q: woman says she isnt happy in her marriage? A: you are not treating her right. Q the man isnt happy in his marriage? A: he should stop whining like bítch and fix his problems. Even sex sef..... Q: u cant get ur penís up? A: u are impotent Q: her vaginä doesnt get wet? A: That's ur fault too. #WeCantSeemToWin |
Oyind17:Heartlessness is for us na.... we can be "stone-cold" but all dem honeys go still dey gbadun our stiz. But even u too wan turn amazon? make i no come jam u for shiloh2019 dey beg for husband oh. Pele u hear. |
with the way 9ja women no know wetin "working out" mean......... u go blame us? after just 2 kids..... they go from Mercedes Maybach to Mack Truck. accumulating all the baby fat without even giving a fück. not to mention the excessive food consumption. |
i will be down to my boxers in no time..... no mind all those guys that came before me.... itz either all of dem na homo..... or they dont have peníses. who una wan form logic for? important occasion my foot. |
I dey come first.... make i shorp |
Swearest:and wetin i com do again wey i go need healing....? |
falconey:well that explains a lot. |
Oyind17:kilode? |
.... in this generation, society doesnt care about what you as a guy feel...... and itz goin to remain like that for a long time. Meanwhile, we go continue to dey act like Second-rate James Bond's for the foreseeable future . itz the harsh truth, but i was never the "Sharing" type any way...... |
WTF is this shît? The mumu is strong with this one. |
if u know say u no get fine face and Big,fine yash..... no even begin try that ish....... coz u go just fade further into oblivion.... #NoTime.... bt d o.p na girl abi guy? |
MrsPhyno:Exactly..... and i know right? female armed robbers are very few and far between... but i think i saw one in a national daily last year. una dey fall our hand......that field of work is not reserved for guys only. C'mon ladies RISE AND TAKE UP ARMS. |
an e-brawl is one thing but to start dey poke nose for people personal matter na another level e dey wetin dey do una na.....? |
YEX wia is our girlx dignitaries |
deliver us from evil |
[quote author=misspicy post=36544052]gays are mostly common in the north sef /quote] whatchu say gurl? |
![]() |
MrsPhyno:we dont operate on sundays so that should count for something right? |
MrsPhyno:i'll keep that in mind in the mean time, i'll stick to the profession i luv most in the world. #ArmedRobbery ![]() |
misspicy:why you dey call all dem backyard feminists? |
flawlessT: ![]() |
optimistD:dont mention it.. |
MrsPhyno:but we are MEN.. we are not supposed to be insulted for any reason whatsoever you guys are supposed to suck up all the abuse and jst get on with it.... not retaliate. |
those brass knuckles go make sense.... she feels say she be bad a$$? let us see how she would handle herself in a fist fight. i go komot all her teeth. |
forget all those nigguhs that came before me.... you don't Jesus what you need is to see,touch and if possible..... handle and play around with a vag!na. i mean like a real one, not the one you see on game of thrones. |
!#$% |
why guys dey fall hand na? diz is pure nönsense #LetUsRiseAgainstTwo-timing |
So now upon all the problems we get to contemplate on for 9ja....... another person own na to prevent him daughter from marrying a catholic. we don graduate from "NO INTER-ETHNIC MARRIAGES" to "No INTER-DENOMINATIONAL MARRIAGES". #WicWayNa? |
and ur own work na to dey snap people toes for inside church? Datz some creepy, stalker shít right there mehn. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 439 pages)
)



