Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 317 pages)
dani1luv:na me talk dat one abi na you? ![]() muki! mukii!!! mukiiiii!!!!!!! come see as this persin dey cuss you oh,come give am bilala! " " |
dani1luv:oh yeah alla dem neffa shit finis? ![]() i don tell muki tire nor to dey cook that her diarrhea inducing soup she nor dey hear oh ![]() |
? wey alla dis shudrens sef? ![]() |
![]() |
see as chris panel beat her forehead and lips? chei! ![]() |
![]() na beans? ![]() this one wey look like sey him rub eyeliner for face? " " |
[quote author=finest-boy link=topic=226265.msg3505516#msg3505516 date=1235416456]Iice Can I Meet You " this one don loss tipe! tipe! ![]() |
Ogaga4Luv:right back at cha oh! eyi ta ba wi fo gbo, logbo n gbo eyi ta ba wi fo gba logba n gba kose! kose! ni ti ilakose! tuaaaaaaaaaaaaaaaaaaaah! " " ![]() |
psssssssssssssssssssssssssssssst! come make we go tiff pammy ![]() e dey inside mukis closet! i saw one giant gourd in there dis morning, i nor know where she get am from come quick make we go ! ![]() |
@ck " "that your band? what kind of music are they playing? ![]() i hope not pangolo rythms? c o s amma sue the pants of yah! that guitarist and that harpist na die them be! ![]() muki! muki! muki! ![]() @ brash! salam! salaam! oh! ![]() iice |
none of the above jor! ![]() |
crazykid:gbam! they are thriving and getting bigger ![]() ha i don forget na crase ![]() chamotex:bwoy yii o get body temperature e at all ![]() pammy koo! holy water ni! ![]() @ muki rat poison? |
i really don't like all his gra! gra on stage ![]() but erhmmmmmmmmmm i love the song! ![]() |
chamotex:thunder fire dat yah keyboard shamoteesi abi na who be dis? kuku talk sey you sef wan chop! ,see as you dey drool all over the place sef ![]() yeye! ![]() |
na sour mummy and daddy i dey find jor! ![]() |
ma binu oh, na that japanese coat dey flabberwhelm me sorry!carry go jare ! ![]() |
MrCrackles: ![]() abeg nor vex oh oya gba!
|
crazykid:huh? ![]() |
gbam! to muki with all my loff ![]()
|
MrCrackles: ![]() |
oya make una take this one, make una settle una kwpata jare ![]() later me loffs
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 317 pages)
come see as this persin dey cuss you oh,come give am bilala! " 
? wey alla dis shudrens sef?