₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,857 members, 8,514,034 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:56 PM

Toggle theme

Ikamefa's Posts

Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 317 pages)

Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:09pm On Feb 15, 2009
MrCrackles:
Me sef pack craze for head like Igbo man fan! cheesy kiss
hahahaha cheesy  that is to sey craze * craze = wetin?

nobody is getting woundjured here tonight, am sure there is nothing some pammy cant solve abi?  wink cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:07pm On Feb 15, 2009
MrCrackles:
Na lie, i nor tiff anything!

I never tif since dem catch Shina Rambo
!! cheesy grin tongue

Mama know say i be good boi, she no say u be case
! cheesy
gbam!  cheesy

mukina2:
Ika warn am o angry angry

i don tif papa gun since . .make i blow his brains comot angry
shocked shocked shocked shocked shocked i carry god beg you nor blow his brains oh shocked shocked
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:00pm On Feb 15, 2009
@ brash?  shocked shocked shocked shocked shocked shocked


I am Debonnaire and dapper!
Yeah, a refined dude with a refined taste!!



oh yesssssss!

me too, i am a catalyst and caustic !  cheesy cheesy
yeah , a purified babe with a distilled taste!  "  grin ' cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:57pm On Feb 15, 2009
mukina2:
Ika
fear dey catch me sad


iice come carry me go o cry

make we go togeda sad
go where? " grin " iice is on planet mars, you wan follow am? cheesy

suddenly you nor sabi brash again! cheesy hummmmmmmmmm!!!!! undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided

brash wetin you do muki? angry cheesy cheesy cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:51pm On Feb 15, 2009
brash nor mind am
she dey demo for you  grin grin grin grin


mukina2:
Please Ika who be brashy? huh

you sabi am? huh

wetin hin dey do  inside our home? huh tongue

make i call po po? huh
you dis gal why you dey yarn so?

abeg nor come  spoil my bribe wey i wan collect from brash here oh   cheesy cheesy cheesy cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:41pm On Feb 15, 2009
MrCrackles:
I dey ooo!
Vallantia normal day for me jare
Madam buy me superman granny sized pant!! shocked shocked grin cheesy
I dey wear am naw tongue kiss
U
?
na me , tiffy and a whole keg of pammy yesterday oh grin grin grin grin grin

i shack so tey i nor even remember my own name yesterday cheesy

t'was aight though!  cheesy cheesy


@ muki  kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

muki ask iice: sey wey my own share of the meat she been tiff?  cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:33pm On Feb 15, 2009
MrCrackles:
Ika6 Gbosa Gbosa Gbosa!!!! grin grin kiss
awwwwwwwwwwww kiss kiss kiss kiss kiss kiss

how u dey ? how was your valantia day? " grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:25pm On Feb 15, 2009
spikedcylinder:
Sorry to disturb o but I came here looking for iice. Where is she please? huh
" grin "

she dey for mars, she is on a trade mission for the united states of winged erhmmmmmmmmmm ! wink tongue tongue tongue tongue tongue

nor worry she go soon land ! " grin "



wey alla me valantias? grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Islam › Re: Attention: Mukinatu by ikamefa(f): 4:08pm On Feb 10, 2009
MrCrackles:
I wonder oo!

People dey vex
!!
na today? e don teyyyyy! grin grin grin grin grin grin
Islam › Re: Attention: Mukinatu by ikamefa(f): 4:03pm On Feb 10, 2009
hahahahahahaha alla dis for the attention of mukinatu right? grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Celebrities › Re: Chris Brown Arrested For Slapping/ Assaulting Rihanna! by ikamefa(f): 4:00pm On Feb 10, 2009
grin na wah!

why all this bruhaha over a a slap and some mean upper cuts?

so rihanna is too pretty to be battered ? " grin "

so a pretty bwoy! battered a pretty gal? ehen! cheesy

* long hiss * make i go siddon some-where dey drink my akamu! cheesy cheesy cheesy

yeye!
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 3:48pm On Feb 10, 2009
mukina2:
ikaaaaaaaaaaaa  shocked  shocked

na why i faint for tap today grin the thing  was talking in my belle grin shocked grin

how na  kiss kiss kiss

i dey sue angry angry
was it speaking french and chinese? "  grin "


sue who?  cheesy cheesy cheesy  brash?  grin grin grin grin grin


iice oya waka enter hia oh!  cheesy

later girls! kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

erhmmmm i hear sey some people dey carry gigantic  boner /s for this yard! na true?   "  grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:45pm On Feb 09, 2009
hummmmmmmmmmm na who dey lie?

the red meat you chop lick effrything wetin you think sey e e be? grin grin grin grin

report jare ! grin grin grin
Music/Radio › Re: The Grammy Awards: Are YOU Watching Or Listening To It Right Now? by ikamefa(f): 7:37am On Feb 09, 2009
watched it! most disorganized show ever!   cheesy cheesy cheesy

what was MIA wearing?  grin grin grin whaaaaaaaaaaaay! "  grin "

i love her spirit sha! even if the baby was gon pop- out on stage, she just  had gat to swagger with those dudes! "  grin "

that Jeniffer Hudsons' song just made me tear-up!  cry cry cry
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:14pm On Feb 08, 2009
mukina2:
i am allergic to octopus sad

the thing get too much hands abi na legs grin

all nor fit cook finish grin

make the thing nor come grab my neck grin grin
" grin "

na lie jor you want make i open yah yansh here? cheesy

the meat you been dey chop lick plate yesterday , wetin you think sey e be? cheesy cheesy cheesy


Brash no mind muki jare , i don send ma boys to the river dem go soon bring the octopus come cheesy cheesy cheesy cheesy
Fashion › Re: What Are You Wearing Right Now? by ikamefa(f): 9:59pm On Feb 08, 2009
black skinny jeans and sweater!
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:44pm On Feb 08, 2009
mukina2:
Ika
have no fear na kiss nothing den fit do " grin " . make we go with papa shakabula join? grin

brash
you want suya? grin
but na eboue make am o grin cheesy
with hin long dane gun? cheesy ok make we go

ok brash make i go kill the octopus come ! grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:36pm On Feb 08, 2009
lane? shocked shocked shocked bilikisu and monsuru dey wait me dia cheesy

i nor dey go embarassed, dem sey dem go beat me die! cry cry cry cry cry cry cry cry cry
Fashion › Re: What Stuff Are You Into At The Moment? by ikamefa(f): 9:33pm On Feb 08, 2009
skinny jeans embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed

e gba mi ohhhh!! cheesy cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:28pm On Feb 08, 2009
brashy! no pammy today, all the pammy wey i get , my pet monkey don take am baf finish !"  grin "

but i get fried octopus! you go chop? the thing get pepper wella!  cheesy

muki nangadef na!  cheesy cheesy grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:21pm On Feb 08, 2009
shocked shocked shocked shocked shocked shocked

undecided why ajadrage dey bust yinglish so? cheesy cheesy cheesy cheesy wetin dat pikin dey yarn sef?

una do well hia oh

muki kiss

brasy! kiss kiss kiss

wey ma twinny? i neffa see her brake- light since! undecided cry cry cry
Romance › Re: Who Is A Husband Material? by ikamefa(f): 9:47pm On Feb 04, 2009
MrCrackles:
Na Ankara and Gabbadine material!! cheesy


IkaAAAAAAA!!!! kiss
oh really! silk and lace nko? kiss kiss

sistawoman:
That would be fire, stain,  rust, water resistant material.  grin
prolly? " grin "

@ topic totally agree with sistawoman posts so far! wink
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:44pm On Feb 04, 2009
cheesy cheesy grin grin
grin grin cheesy cheesy cheesy
cheesy cheesy grin grin grin grin
cheesy cheesy grin grin grin grin grin grin
" grin "

Romance › Re: Who Is A Husband Material? by ikamefa(f): 9:40pm On Feb 04, 2009
undecided undecided undecided undecided

na wah oh story full ground for hia!  undecided

@ topic husband material?  undecided winch kind material be that one?  undecided

made of asbestos  , wood or clay?  cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:12pm On Feb 02, 2009
mukina2:
Ika nor hold me o angry

Brahs give me my change, you left here 4 days ago to go to market angry you con today with nothing.

give me my change o. make neighbours nor hear us grin
hold you ke! grin grin grin grin grin abeg carry go!!!!!!


brash berra run! this gal don vex pass anything oh! grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Music/Radio › Re: Glo Fires D'banj For Demanding 4 Million Per Show by ikamefa(f): 11:03pm On Feb 02, 2009
MrCrackles:
Ini Edo is a gutter cunt LovePeddler, i dont need her!
Dbanj is a sweaty talentless idiot!!
I nor send dem
cheesy grin
shocked shocked shocked shocked
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:02pm On Feb 02, 2009
MrCrackles:
[font=Lucida Sans Unicode]IkaA
Na u wey i find go[b] Mushin[/b]
Which road u pass come here? grin cheesy kiss
for which side?  tongue i don tanda since in front of mallam Bature kiosk dey wait una!  grin grin grin



muki you wan wound brash? yayyyyyyyyyyyyyyyyyy!
make i go find , chair! cheesy cheesy cheesy cheesy
Romance › Re: Trying A party by ikamefa(f): 10:59pm On Feb 02, 2009
bluespice:
ika, a six-some would be apt tongue
" grin "

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 317 pages)