Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 317 pages)
na ninesome i dey find! party is too small ![]() |
hummmmmmmmmmmm so all of una dey run abi? muki, brash? iice? ![]() una dey pose and denge? abi? ![]() na wah oh ![]() |
@topic vim nko? or Ajax even powdered lysolcontact me sharp! sharp! i get kiosk for junction! i go fix you up ! ![]() |
hypocrisy full ground inside this thread sha! ![]() lots of gibberish " " NL strikes again GBAM! ![]() @ topic marriages break up every day! so what? if the bride was supposed a christian ?? whats the big deal with ure and soul E's marriage?so she is older? ehen? .yeye! |
@ topic lots of pammy and peppered ponmo with enough roasted monkey tail to go around! " " |
musiliu ishola- hausa njo fuji " " |
hummmmmmmmmmmmmm ![]() |
omega25red:oh yeah! " "@topic na agbero you for beg na , just begin shed fake tears, roll for ground, sharp! sharp! transport money go appear! " " |
netghost:mr confuco-ghost! " " huh? what you should do? ![]() you need to stay far! far away from her! ![]() |
mukina2:gbam! " " BRASHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH! wey you? ![]() missed yah too |
awwwwwwwwwwwww make she get well soon oh wey brash? wetin do am? ![]() how are you doing me loff? |
Tiffy went AWOL ! for me ,considering that his job is very demanding, and his boss is the spawn of Lucifer! , he told him to go phork himself for like 3 hours , just for me |
sara j: ![]() |
MrCrackles:awwwwwwwwwwww LMAO! i don laff comot my front teeth ![]() the paya! paya! king na hin you dey cuss so? ![]() Empress too dey try small sha! ![]() 2+ 2= 22 ![]() |
davidylan:na today? abeg go find big padlock yeye! ![]() muki oh! i been get erhmmmmmmmmmmmmmmm! ![]() how una dey sha! |
if my twinny is mixed that is to say am a " ![]() nahhhhh i nor dey go oh! , make una send brash ,hin sabi waka wella " "but if una wan go to those relatives in Artartica make una call me i go dey ready! ![]() muki nor send those shudrens oh ![]() i go just run comot from house shikena! ![]() later loff! |
japanese relatives? " "what about those relatives in papa new guinea? na who dey go visit them? ![]() oya bring the kerosene and match box jare! make we dey ready for am! ![]() abeg nor send the shudrens oh! na only amala i dey chop 24/7 " "dem go just get kwashiokor! ![]() |
Brashh ! namaste! ![]() wey twinny sef i neffa see her ![]() MrCrackles:oh really? i get firewood for back of my hut make i light yah teeth on fire? you go warm wella kwuik! kwuik! ![]() |
mukina2: am sure that socks dey boom! wella eeeyaaaaaaaaa! pele! how many grandchudrens twinny get? 20000! " "abeg borrow ma yah broom! i wan try reach tibet before all those monks go dey lunch-break! ![]() |
ToToChoper:" " must i wear anything special? after all am going to be in a drunken stupor for the most part " " so why wear some thing special? ![]() |
he must be out of his crazy mind why kill his kids? he should have left them to be adopted by others |
half his estate! ![]() i nor send am message na! ![]() |
Sweet T: ![]() @ topic : i will quickly go and find 2 fella style igbo! light it for them make dem high wella, to continue their runs " "Alubarika ni koko! ![]() |
erhmmmmm did i miss anything? ![]() why this place get cobwebs like this? ![]() una nor fit sweep? ![]() make i go tell mama! ![]() mukinatu nor run oh bring yah ass back here! ![]() |
MrCrackles: ![]() |
legalise it? not really sure about that ![]() if they're going to put mary-jane extracts in hair products and pain killers i say do it " " |
isn't clomid a fertility drug? ![]() @ topic you wan born twins? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 317 pages)
or Ajax even powdered lysol




