Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 317 pages)
erhmmmmmmmm! pammy must flow that day like water! ![]() i intend to drink my self into a stupor! ![]() |
pssssssssssssssttttttttttt! ![]() any nairaland celebrity in the house ![]() |
@topic i dont know jare ![]() if my nuts " " and lumps can fit into it ![]() i guess am wearing it , i guess i tend not to follow trends or any personality i just do me! ![]() |
@Gamine nor mind them busy eye-brows rock! ![]() make e look like centipedes oh , even scorpions sef na una saka! ![]() |
mukina2:yes na! why all this tolotolo threats? na who give am pikin? e neffa settle me or any body in hia, come dey yarn opata! scatter koo, clatter ni " " |
dayokanu: na who be dis? gerraway jor! scatter wetin? produce gini? na today? ![]() |
MrCrackles:yipeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee! mukina2:100 gillion , million dollarsssssssssssssssssssssssssssssssss abi na in kind you want am? i go give you bags and bags of monkey tail ? ![]() |
@ temi 4 urea ![]() oh really ? you for join us na! " "since disease go plenty ,and you are the matchmaker from hell, you need to partake in it |
emilyone:Ayu, kini? the only thing wey hin sabi na [b]Alujo [/b]shikena!Ayuba nor sabi nattin! jor! ![]() |
MrCrackles:huh? wetin be this stuffz oh? ![]() mukiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii wey yah ass ? I is freeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee! " "@ twinny nor mind me jare ! i be international waka-smith so my ride nor dey stay one place oh ![]() |
twinny? ![]() Ngwa! twinny na true? ![]() nor mind brash after you sue am collect money me sef wan sue am for coming back hia empty handed! ![]() hin go buy pammy and peppered-ponmo tire! " "later me loff! |
@ topic yes i do think fuji music brings out our culture saheed osupa is trying, but there are times when his songs don't really make sense too personally i prefer the old musicians haruna isola, dauda epo akara and so on ! |
mukina2:gbam! that is to say my tisha nor sabi book be thatimagine oh! i told her the answer is 2.5 na koboko she take answer me " "i dey go report am for child- beating and for endangering the skin/hide of a child " "muki how "is" you today? |
bushy eyebrow aka uni brow " " awesome! ![]() |
erhmmmmmmmm is 2+2= 25? ![]() |
haaaaaaaaaaaa those immigration people sef dey to oversabi ![]() i was going to ask you for: tanfiri boli and epa guguru kilishi agbalumo asala " "MrCrackles:gbam! i knew you were going to ask na! i don ready for you since! if my teeth scatter i get spare ones as you can see " "brash gotta run!
|
airport road? that one is too ajebotaish for me jare!i need either A.J city gala, or munshi own ![]() nor mind me jare! ![]() what about kulikuli? ![]() |
una do well oh ![]() me ika6 i nor dey use nattin " "make my armpit dey boom! bang! and pulverize everybody wey dey near , i nor send una message oh! ![]() (the fear of aluminum ultimately Alzheimer disease is the beginning of wisdom ) ' " |
why dem dey find sexiest girl? na me na! i dey very sexifull " " abi make i post pishur? ![]() |
but of course! wey the cd? dem still dey sell fan yogo for naija ![]() na oshodi gala i dey find jare ![]() yes ke! nor mind my twinnies dem dem nor sabi nattin ![]() ( muki and iice nor be me type this one oh, my keyboard has a life of its own " " ) |
yippeeeeeeeeeeee peppered ponmo? the thing get ugu taste??" " abi na bitter leave dem take prepare am?yes oh! all the way to pammy paradise, just hold yah side wella c o s this pammy na overnight oh,the thing nor dey fear face " "erhmmmmm you bring gala come from 9 j a? ![]() |
MrCrackles: ha! brash i nor know sey you dey house oh! yes na me come na make we pally shack all the pammy before muki and iice go waka come back ![]() i don dey crave pammy since! oya na! pour me a big cup ![]()
|
@ twinny ,mk2 and mr crackles sending the loff right back at cha! ![]() |
yayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy! ![]() this house dey empty , make i go tiff pammy? ![]() |
@topic lipstick jungle that show aint gwaan die lai-lai " " |
spoilt:hahahaha! ![]() |
haaaaaaaaaaaa ! i seeeeeeee! errbody on this thread is on sabbatical abi? una well done oh ![]() |
hummmmmmmmmmmmmmmm! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 317 pages)




Aaaaah!!!