Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 317 pages)
huh? " |
[quote author=SL**K link=topic=192035.msg3067203#msg3067203 date=1226338375]@ikamefa only amoebas like u got deformed shape etc 6 fingerz[/quote]@sh**t ehrmmm ![]() what is that up there? ingrish? " " |
you know sey dat gal sabi run i nor get strength to run behind her jor i go siddon wait am for mama room she go hear am today ![]() |
wey the iice? ![]() |
wetin dey vex you? |
[quote author=SL$$K link=topic=192035.msg3047518#msg3047518 date=1225985217]@ikamefa beta keep ur mouth zipped up like that etisalat girl before i remove the extra "finger" causin' malfunction in ur brain.[/quote]hahahahahaha! so from internet stalker , you don turn to phalanges surgeon? and from surgeon you turn fiam! to psychologist instanta! .if you had this knowledge right from the start you would not come in here starting a mumu thread ,talking about gamine being harsh to you on yim wake up and smell the "fufu" , its her prerogative to be harsh ! she does not have to be nice to amoebas like you! shikena! |
[size=15pt]BOOM SHAKALAKAAAAAAAAAAAAAAA![/size] |
!@ laurini " "i nor know sey obama dey inside my pant oh ![]() |
iice:twinny i know jare am kind of hooked hoping to have bald eyes in future jor " " |
pashminas, long boots, false eyelashes, and short wigs ![]() |
bia lauryn obama na my erhm unclegrandfadabroda oh which equals to mukinatus cousinunclenephew! so jawo loro bobo yen oh " " |
MrCrackles:huh? moi? tufiakwa ! ![]() the surgeon-general warns that snogging is bad for my health mukina2:muki i dey for one thatched hut for no-mans' land oh |
MrCrackles:hehehehe! persin wan snug iice na today? dem plenty wey wan snug this gal oh ![]() |
sistawoman:sistawoman why are you explaining things to this mumunical !@topic i talk am before this thread na shior brekete! thread! " " |
foolishness na in be dis so the girl nor gree give you face? she don turn temperamental? ![]() @topic so what are you trying to achieve by posting the convo? sey make we dey avoid the gal? yeye! thread! shior! |
@twinnies make all of una siddon dia dey claim my grandfatherbrodauncle for dia you nor see hin forehead sey hin own resemble my own? ![]() anyways i nor get time its time for lunch hia make i go wack amala and ofe oha ![]() twinny iice abeg tish me alla dis new frezeer move ke? ![]() |
butt? ![]() the onion one abi the flat ones? ![]() |
mukina nor mind me jare! i just see twinny with her freezing moves i just had to shout " "how una dey? did i tell you? my sisterbrotheruncle won! and am moving to the white house tonight yay! obama! obama! obama! ![]() by the way i saw your nl broom stick girl you nor easy this days oh |
whine to the left " " whine to the right " "bend down low! hehehehehehe! ![]() |
freeeeeeeeeeeeeeeeeezerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr! large sub-zero frezeers chei! and to think that i wanted to stay drunk through out today!yay! obama won! ![]() |
twinny trust me na ![]() i don carry tatafo go dia ![]() lauryn sabi shake jare! anyways when you see muki tell am sey if she finish the pammy na me and her oh aight loff gotta run! |
na lauryn dey whine so? ![]() omo see yah onion booty ! ![]() for starters the guy has a distinctive voice sha coulda been better! oya oh more shake videos oh i must learn how to whine by force" " |
if my husband does not mind am going to hyphenate my present last name and his but if the man, dey find trouble i nor get time and energy for wahala i go use his name ![]() |
my mother can never do that! |
twinny i nor blame dem jare must be your magnificent frozen tundra ![]() but can they stand the "frozen temp."? my own na over busy sef,ask me my name i nor dey remember am this days ![]() wey mukinatu? she dey steal pammy again? ![]() |
hehehehe! sweety indeed ![]() mon twinny na who be alla this fifuls ke? ![]() yes oh am kind too busy this days ![]() how " is "you? mukinatu i still dey wait for that thing oh you aight? |
@topic short mini skirts with tights ![]() |
dbanj - suddenly ![]() she go say : ori yato sori owo yato sowo otun wa so wipeeee ![]() oko yato soko " " |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 317 pages)
"
[/color]