Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 317 pages)
ok make i yarn! ![]() dis na mills and boon story or another nollywood script abi na harlequin romance novel? " "so una dey shagg each others brains out at any time "t" and so? ![]() bikonu find anuther story post jor! ![]() wetin make we come do now? off patas? ![]() |
![]()
|
californication, dexter,lipstick jungle,weeds, the mentalist (hummmm dat guy is hot) private practise, cant wait for the return of the tudors that king is absolutely insane |
ajani27:then this too shall pass! stay with her and make it work , its not a perfect marriage even from the onset. |
Dual Core:abi sortin dey worry this church rat? waka far! carmelily:a very good idea! now here are the rules: 1. you swallow only at one gulp 2. competitors are not allowed to vomit or regurgitate " "3. you [b]cannot [/b]use your teeth to crack the skull (dual-core's head )" "" ![]() 4. water, pammy ,paraga can be used to step-down? ![]() any questions carmelily? " " |
this is emotional -cheating am sure if the bobo your wife was emailing to was around, she would have physically cheated on you sad! sad! .you guys can still patch things up, be more affectionate towards her( abeg don't hit her anymore)but can you fully trust her anymore? ![]() if you still love her and want her give her another chance |
carmelily:oh really? then we must organize a big akpu- swallowing competition soon ![]() @ muki wey ma own oh ! ![]() |
james1:huh? erhmmmmmmmm ok let me 1st go and smoke my six- wraps of igbo " "i will be back later! ![]() |
JustGood:na who dey shoot missile you? " " abeg go carry ,banana -leaf cover yah face " " come here come dey yarn okpata , yeye! ![]() tRoOE:nor be only you the thing dey wonder! " " na real wonderment for me too ![]() warped brain na hin them get ![]() |
i nor get one |
mukina2:ehen! nahhhhh ! i nor dey take ma pammy play both the ones inside and outside of me " "mukina2:you this girl u sure sey na only air you dey smoke? " aight love ! |
mukina2: " near the refuse dump nko? ![]() anuther persin go dey read that description up there go think sey na true mukina2:" " chei! how people dey smoke air? wetin be the taste abeg? i talk am na you crase pass! ![]() |
this horoscope thingy works for some people and for some it doesn't shikena! |
mukina2:oh really ? " " abeg show me people wey dey wella? ![]() na everybody inside hia dey crase ![]() u nor know? ![]() |
hahahahahahaha me needs to stretch and flex! " "twinny nor fit ![]() am good luff |
grafikdon:erhmmmmm oya oh where can i lay my hands on the dvd thingy then ? i dey sound like oliver twist abi? ![]() |
carmelily:ehen i talk am! that day as i dey strong-eye dey swallow the humongous bolus of akpu " "i see as people gather ! dem plenty " "i nor know sey u dey among them " "why u nor come join me? ![]() |
Totally in love with your work ![]() so when is part 2 to the end " ' of this mark of uru coming out? ![]() @ grafikdon what happened to your other work about the[b] lady assassin[/b]? ![]() na so u go just dey give us tit-bits everytime? " "if both stories are complete abeg post am jare ! " " or better still if its for-sale yarn make we sabi ![]() many kudos to you jare! ![]() |
[quote author=Method-Man link=topic=135324.msg2369763#msg2369763 date=1213380560]ELASTIC KOSTAY! RUBBER KOSTAY! METAL KOSTAY! BERE-KAN-YAN! [/quote]" " hahaahahahahahaha ![]() kostay oni pako nko? " " |
iceland:na today? ![]()
|
ok i nor dey post am hia na my box i dey go post am hahahahahahaha its time to have some fun ![]() |
kelvodavee: huh? five days? ![]() |
yesssssssss i want me likey " "make i post am? ![]() |
wetin dat tin be? ![]() |
oya take ![]()
|
i saw my mum do it to my niece 5 years ago the girl is healthy and bouncing |
mukina2:bribe abi slap? " " |
mukina2:@ twinny wetin make i say sef? take heart me loff @ muki i go wound you , berra ![]() |
@ikamefa na now i remember where i see u before. i do my NYSC camp for isialangwa! huh? for real? u been see me , for where i dey swallow akpu? " " |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 317 pages)

"
.you guys can still patch things up, be more affectionate towards her( abeg don't hit her anymore)
