Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 317 pages)
gems stones lots and lots of gem stones ![]() |
crazykid:i dey oh and you? |
Ndipe:calabar lang? ![]() Ndipe:that's why they say east, west home is the best!. |
very sad indeed! |
[quote author=Okija_juju link=topic=182303.msg2938886#msg2938886 date=1223944736]Sausage[/quote]sausage? " "una nor go kill persin for hia |
sistawoman: ' na food? ![]() |
oh ma eyez ![]() |
abroad where? Cotonou? Tibet? Afghanistan? Iraq?, Russia? Jaipur? where? ![]() |
de thing dey too big? " 'yes i want , you get de one we get pammy taste inside? ![]() Finally:go to tibet she dey dia! ![]() |
how e go shock me? e nor shock you! , the thing go come shock me? muki you get chingum? ![]() |
i talk am this girl is high as high as a kite ![]() erhmmmm wey those salt bags and puppies sef? ![]() |
you beat me? abi this pikin dey dream? ![]() where is your proof? " "iice nor mind am oh she don high on paraga! ![]() |
iice:me loff i will only forgive you because of all this purple rays i dey see so we dey hia jare we dey fight for sortin! ![]() |
[quote author=Okija_juju link=topic=151765.msg2933109#msg2933109 date=1223845514]Question; 20 Naira or less, Does God deserve more?? My Answer; It dosent matter the amount, the questionis what part did God play in earning you the cash. Lets say I am a practicing criminal (e.g a Yahoo boy), and one of my Magas pays up, does God deserve a fadden?? Remember that he doent support my business, neither does he promise me anything in return even if I split my cheese in two halfs and give him the larger cut. Secondly, why give Thirdly, Christians have turned God into like some old school Godfather like mafioso, who comes every sunday to demand protection money. Moreover, the amount we put in the tray no matter how small is only part of a drop that makes an ocean. Lets take an example from a church like Redeemed with over 1million members worldwide. Assuming every body puts 20naira every sunday, multiply that by 20, you get 20million every sunday, Isnt that more than enough for the church?? Not forgetting that you are not actually putting 20 naira, because by the time you count the number of collections in one gathering, added to the merchandise you'll purchase from the church, you find you that you have actually given them over 500naira for no service at all. Further more, the bible says nothing about the minimum amount allowed, so I might as well give him a coin. It don't matter. Moreover, Its your money, you can do as you please. it don't matter.[/quote] |
mukina2:" " i don laff tire big! big! bags abi? oya oh send them to me quick ! ![]() |
mukina2:i don laff scatter for hia at this post above hahahahahahaha muki u nor go kill me oh salt bags? Small ones or big ones? |
nor be only wounjure ![]() if you need new things , go and meet our uncle warren for help my own be sey just send dat thingy na ![]() i don dey loose ma temperature again oh " " |
if warren buffet na our uncle then you is rich as well so by foxxxxxxxxxxxxxx nor dey dia ![]() just send me the thing i dey ask you since shikena ![]() |
see yah mouth! ![]() new efri-thing koo new something ni ![]() i look like bill-gates pikin? ![]() |
annyplenty:this is a common practice in 9 j a even in yoruba- land @ topic if he does not want the woman , no need to be confused he should speak up! abeg wey the confusion in this matter now? ![]() |
mukina2:i don bribe you tire na so people dey ask me whether i get provision kiosk for jxn ![]() from bazzoka to trebor wetin i neffa take bribe you? okkk oh! wetin you want? ![]() gala? " ' |
ok make i change tactics " "muki sugar,honey,maggi in my soup, the fly in my beans,the milk in my tea send me dat thing na? |
have a humongous " emeka" shikena ![]() |
huh? ![]() |
iice:haaaaaaaaa! me loff 'nor mind muki she sey she give you dat thing ![]() mukina2:i don loose am tey! tey1 muk iyou go wound! ![]() if i nor get dat thing now! now! ![]() |
na the apology thread!, it takes a matured mind to do this |
Creamish:as if you nor follow dem chop the spawnie! ![]() |
carmelily:yes oh! " ' na me go win the gold medal , my own go pass micheal phelps ! ![]() carmelily:" ' hahahahahaha! wey the boy sef? ![]() mukina2:muki you did not give twinny nattin ![]() i carry spawnie beg you,nor make me loose my temperature oh ! ![]() |
gif iice ? ![]() how persin go dey find ma trouble like dis? ![]() my spawnie? nahhhhhhhhhh!we go find anuhther thing take replace hin head maybe a bicycle or yam- tubers or goat head sef! " " |
mukina2:nor mind this nwantakere! we wan use hin head practise ! " "how bodi me loff? i don ask u tire wey ma own na? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 317 pages)


very sad indeed!
Shuooooo!!!
Been hazy recently