Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 580 pages)
xynerise:Sure now I did my renewal in another Africa country even though I was charged in dollars on dere Portal they didn't accept my Naira card.... So automatically you can do renewal anywhere.... |
Emir8:Lol nobody will give you international passport within 4weeks I don't know about another country buh Nigeria you go pay bribe tire sef u might still be on it for 3month to 6 month na why I advice people to du renewal 6mnth ahead of the expiry.... And you've download the NiN app on PlayStore and that one too isn't sending OTP that one too can be used to get the digital version... |
Khastro:Oga nothing dey achieving in anything is just like you having an understating room mate and also not having an understanding roommate... We have seen Roommate who read together, achieve great feat together and we av seen Roommate that destroy each other so how's that different from Marriage... |
You no get PVC this are part of the reason someone must have a PVC not only for election.... If NiN portal isn't accessible you switch to your other ID after this just try gather some money go get Passport even if na one year he go take to get it just start the process anytime it comes out to me Passport is more preferable.... |
Believeintruth:Lol the Enugu guy doesn't live in Enugu stop looking for excuse isn't in Nigeria constitution that you must live in a state before you can be appointed stop looking for Justification for ur bigotry and tribalism.... There are alot of people in Govt that came from abroad and were appointed practice what you preach and stop looking for justification.... |
Believeintruth:What do you call a smart comment people that call them sef not been Tribalist nor Bigot can't reciprocate what they want others to do for them... We can see on the Enugu thread where anoda man was appointed from another region people from his region never chest beat about it but celebrate the reciprocation the guy he never act like you people that keep looking for reason and justification to not appoint people outside ur tribe nor region..... If is about competence must we wait till someone live in ur state or region before he or she can be appointed if we are to follow u people excuse that means anyone who study abroad and live most of his life there's not competent to be integrated in any of our system since you need Justification for not appointing someone outside your tribe nor region..,. Reciprocate what you're preaching simple as ABC buh you will rather want to teach others to du what you can't tolorate.. |
Marriage are part of the things Nigeria sees as Achievement.... He dey always be like say dem win a Throphy.... |
Beremx:So far she as a different format that alone Is enough evidence Jamb portal can't give out different format to Candidate if they're using one format that's what everyone will get even her Barcode is loading another person's details all this are enough evidence.... If they feel like Jamb is lying they should sue Jamb and also get Forensic expert this will help them more and even make some Billion for damages... |
Beremx:Lol you people and defending anything ask anyone who du Jamb this year for the Format of there results and do a simple comparison abi why her own format dey different from other people own..... Have you seen any candidate coming online to counter Jamb say that's the real Printout format... |
If she get any objections make she approach the court and tell them how her own Printout format dey different from other people own and also get a Subpoena to summon the service provider to tender the real transcript of the text she received from Jamb simple as ABC.... Or make people open GoFundMe for her nd sponsor the case and sue Jamb for 10billion... |
DrGoodman:Lol you people and always trying to spin the narrative shey doz people see Obi future you can go to different thread and see how people keep abusing Dapo of Ogun state of been a failure did you see anyone defending him or saying no be Yoruba dey abuse him ... There's one guy Owobokiri or something is still active I guess his not Igbo also.... What the OP is doing is jus jargons they're the type that want a Government to perform miracles under 6month make he finish first before we can call him failure... |
Lol how this people go even take survive without SM.. Fake News jus too much during the election period.. |
Ok have you try to check the format of the results she's parading if the format is the same with the present one..... You can't use someone past result to judge another result... So if we are to go by your reasoning that means Nigeria student who do bad in Primary school and secondary schl stage and latter came out with First class in University are supposed to come out with Pass.... |
The Dapo guy na waste... Ogun state no jus get luck.. |
Jogs1900:Leave them even El Rufai people are calling Bigot appointed up to like 3 people from other tribe..... People that're not Bigot av failed to appoint others from another tribe and always looking for justification for derr own bigotry... |
U people don come again..... Be creating thread up nd down.. Some of u jus think Govt is chinchin that you can just turn a state to Dubai within few months if he easy contest.... |
Lol so na APC still dey help the opposition appoint leader.. |
Lol you people are on drugs... |
Lol he don be for her..... |
Cooly100:Go to Kaduna and say Kaduna is no man's land I want to see something.... At least let's try with you and see an example if nobody will talk or not so that Lagos can learn from them.... |
Still bought 520 today.... |
chinchum:I know say na Noise go any country even Africa countries Na Chinese and India get citizens pass for dere nd we no hear any Noise.... Even ordinary Ghana derr China has the highest number of documented citizens more than Nigeria na only undocumented we fit use beat them.... |
Lol all this Japa things are jus Noise give alll Nigerian Visa to leave the country you will be surprised half of the Citizens won't leave... With all the Noise people wey dey leave the Country yearly no reach 10m.. Na SM just dey make the noise plenty people don dey Japa since the 80s through illegal route na bkuz say people are taking the legal route more na why he dey be like say people plenty.... Nigerians wey dey Japa yearly no even plenty reach reach Mexican wey dey run enter USA wey dem share border with.... Nigerians in UK no plenty reach half of Indian and Chinese wey dey UK still na our noise plenty pass... |
nobeku:Lol why the tears you people and emotion do you wish to rule the Country the way Buhari ruled us.... Seizing our hard earned money from us and his I don't care attitude I guess his ur mentor.... If my kid try to rule Nigeria the way Buhari did I will disown them... |
May God help us.... I no even know what to say as an adult if I dream say I see my self go toilet for dream immediately I go wake up we no go jam agbako.... |
Una no go find something du with una life... Bunch of clueless lot you wan turn am to POS business.. |
Lol Anybody wey worse Pass Buhari in this world should be killed... |
Hoilgbegiri:I no follow u drag anybody wey like make he win how d winner take add substance to ur Life I don't live in Kano whoever they like they vote... |
Hoilgbegiri:Lol to you guy's everything na Party I'm sure if you guys av politicians like Yahya of Kogi in party you support na worship you go dey worship the clueless Governor wetin I even dey talk una wey dey worship Ortom..... |
So in one word u no fit dey access Twitter as guest anymore.... |
If you like demolish all.the building in Kano is non of my business.... Na Tax payer money u kuku dey use du am. Na wetin the Tax payer order for u dey give dem.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 580 pages)