Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 580 pages)
Control wetin.... If what's going on right now is called Control that means say If his not in control dat means all the 200million Nigerians for don dey bush with Bandits.... Cause I don't understand oh |
Lol dem don say Crpto dey affect naira |
MtN |
After the backlash they should try to unsee the pishure... Abi dem need Hisbah to help dem arrest her.... |
we Meuvee... How can you be abusing this administration mouth piece. |
he b like say Nigeria go soon experience end time from Insecurity to fire... |
President of the Iron Condemn Company of Nigeria.... |
Goan Ask the printer man he go tell you... |
lol wu be there Camera man the thing no clear abg call Clearance this looks like Photoshop or fake news in FG voice... See that one dey smile with the tools wey dey him hand the tools dey give him joy... |
Na brand new .. is either the people in charge of the bidding use juju for the bidder or na game plan to discourage the owner |
and you're a fraudster with alot of lies |
He be like say getting married to a prostitute is beta dan getting married to a banker this days... |
They've say his not a talkative... That mumu Femi just make Stupidity looks cheap wetin I dey talk sef Stupidity can be bought Money can make a wise man become stupid..... |
The US cow sef look different from the Fulani own.... I need someone to help me go kidnap the US cow I want to check something maybe America will react... |
Yea buh if our Governor try to make law and security the FG will come for dem... When the SW governors came out with the Amotekun plan dey ar against it nd against them using arms. |
How many times... Awon eyan FFK the street is hard man must chop... |
Lol the guy still av to kneel down to get an expire goods.... |
Masterito:which tools must you guys carry oda people's region for head let everyone face his or her region nd fight for aw dere life will be better not you castigating oda region whereas urs is on fire... |
There people will not goan protest this now... Na south west Mata dem dey always carry for head like Pure water.. |
Odi Woro Si Woro... Format don dey for immigrant u get to America Embassy they ask you why are you going to USA I'm going there to procure a weapon to protect myself... |
lol Fireboy sef dey fear to touch her The boy dey over calcu mak Cuppy no go tell him say all d touching wey he du na him pay be dat for the music wey dem wan produce..... |
lol at least format don dey for dem... Dem don get wetin dem go tell there babe to login... Please baby can you try all diz pant on to see say na aur size.. Naso dat one too go naked dey wear the pant for the guy front to see say e size am.... |
everyone is scared of candle |
all is well.... Before going to protest now in Nigeria dey arrange 100k for one corner nd a Lawyer at the same time he get why.... |
lol as e talk say ogun go kill person if d thing now turn to back to sender now wey ogun send one hoodlum or tout to kill the police hom colleagues go dey find our sympathy nd na him first wish person death.. |
m140:you said people that lost there life in d military uniform what about civilians that av been loosing there life to this same military in uniform are they not human beings.... |
oloyedewaris:lol like during lockdown when one million boys were sending letters to people did the police show up.. We have seen alot of cases where Thief will write letters to some places and the police won't take it serious is that not organized enough.... the one million boys day when they're terrorizing everywhere the mushin people nd bariga people have to come out them sef nd fight for dere safety... |
that's it.... They can provide police for a Protest... But you can't gt a police when armed robber come pay u a visit... You can't get a police for where Bandits go strike..... you can't make police available for where Fulani Herdsmen go strike like eating someone's crop... You can't get a police to rescue people from kidnapper.... Police can't secure our highway e.g Kaduna road, Ondo ore Buh dey can secure Lekki Toll Gate from protesters is God not wonderful... |
You Sha don give him what will make Bandits or Boko to notice him... please give him two Soldier nd nd two police to start looking after him..... |
Well he as been given a 2nd chance to amend is ways nd stop been blunt... |
Lol... dem come write the thing like say na Facebook page like or Instagram page like dem write... And 71 others... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 580 pages)