Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 580 pages)
Stupidity is free in dat side sha you don't have to pay a dime to possess it they must have inherit the stupidity from there parent..... Dem dey kill u guys with soldiers u no fit protest dat... |
lol yeye dey worry both of you.. I think say ones you're a Governor you get immunity over everything so u no fit die Mafo.... |
So if petrol jump to $200 per barrel na suffer we go dey suffer..... |
Mak dem put the recall Truck for Copartt nd let's start buying it as accidenented at cheap rate..... |
janedonez:is just like doing interview after you don get the job... |
yusufu16:Lol yeye |
Why them dey close door to screen dem.. are dey sharing information with them... |
Lol looters don come carry the Palliatives during the ENDSARS era.. Person wey faint for live TV mak we see d drama wey e go du dix time... |
Live score don tire everybody... something must kill a man one yeye livescore no fit come dey scare us we go play our part nd take precautions wear mask we no fit run away... |
Wetin Rubber Stamp General Oversea wan talk before... okay after two months we will now count how many people wey die and compare it with the past administration if we neva meet up with the target we continue.. |
Join at your own Peril.. I will rather use myself do blood money and enjoy my money instead of using myself to do Sacrifice for one yeye country... Wey Sheik dey du Middleman and Picker.... |
oga find something else talk... All the probe wey dem dey probe since all diz days na inside Toilet dem go dey pour the result... |
lol maybe the state Government needs to setup a panel and use this avenue to cashout... |
lol just say the liberty you're talking about is peeing inside the gutter up and down and drinking pure water and throwing the nylon up nd down.... Buying Gala inside the holdup.... |
na family mata dem go dey solve am for family meeting.... |
How much be the whole of Ibadan sef if we sell am |
Na the project wey kill Abba be this... Mak them try du am mak we start to dey get 24hrs light at least we will see that one as one of his good deed wey dey glaring ![]() |
we love our static like that we don't want to move with the world.... Our 1k at the polling unit is enough for us so we are not moving anywhere.... |
Duduke 2.0 |
lol Nothing wey no wan go strike for this Government era even people doing Giveaway don go on strike since.... |
That's what you get when you order something online and you're not sure which Country size d seller they use weda Na China, Europe or USA size... |
DSS is coming for you.. You're trying to dethrone the Lord and Savior in Abuja with your T Shirt.. Sha don't try this design on if u no be Celebrity or u no know person if not you're on your own oh... |
womb watcher no see this one coming... |
Well no be all tenant dey easy to evacuate for person house.... Nothing wey Landlord no go see for Nigeria... |
let's take it to Appeal after Appeal we take it to Supreme court we can't take diz judgment |
Scam they're looking for excuses shey na the south pursue dem for farm abi na we go dey kidnap dem for farm... make dem open the border fully for us if we no go sort ourselves out.. imagine importating rice from cotonou dey cheaper pass the rice produced in our country even when there's no crisis... |
Because they now use the money to buy Cow... |
This a win win for the Governor and the Bandits... The Governor cash out, The bandits sef cash out Sheik the Middleman sef go colet him percentage... |
okay call the number wey dey front page |
Pishure of the two dead body or I don't believe... If lie get word and opposite Nigeria police go be the opposite... |
where the Anointing oil.... And where is the High tension Wire... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 457 458 459 460 461 462 463 464 465 (of 580 pages)