Politics › Re: Femi Fani-Kayode Meets Femi Adesina (Pictures) by inoki247: 9:31pm On Feb 13, 2021 |
Jargons jam Jargons... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Tottenham Hotspur (3 - 0) On 13th February 2021 by inoki247: 5:17pm On Feb 13, 2021 |
We neva fit predict wetin go happen naso Liverpool go run call police wey Leicester change d Mata for dem..... |
Politics › Re: Lagos State Commissioner Of Police Arrives At The Lagos Toll Gate Scene by inoki247: 2:18pm On Feb 13, 2021 |
Arrive to take pictures...
when are they going into the bush to say hi to Bandits nd Fulani Herdsmen... |
Car Talk › Re: Mercedes Benz Crosses 50 Million Vehicle Production Landmark by inoki247: 2:05pm On Feb 13, 2021 |
Ayo2004: Toyota go soon celebrate 5trillion  Toyota be like pure water |
Politics › Re: Lawyers To Free 13 Lekki Protesters From Lagos Police by inoki247: 10:18am On Feb 13, 2021 |
He don sure say na dere dem go spend Valentine....
Nigeria mata dey some how if u go dey form Robocop d Government will reshape u... |
Politics › Re: Bandits Planning To Acquire Anti-aircraft Missiles, Attack Military – Sheikh Gum by inoki247: 10:08am On Feb 13, 2021 |
Bandit spokesman |
Politics › Re: Smuggling Becomes Booming Business In Katsina State As Land Borders Remain Shut by inoki247: 6:27am On Feb 13, 2021 |
smuggling dey rise for dat side evryday like Bitcoin.... |
Business › Re: Devakumar Edwin: Products From Dangote Refinery To Hit The Market By Early 2022 by inoki247: 9:52pm On Feb 12, 2021 |
ok after hitting the market we go dey buy fuel for 50 naira per liter.. |
Politics › Re: If Only We Can Get Yahaya Bello To Be Our Next President - Olukorede Yishau by inoki247: 9:41pm On Feb 12, 2021 |
Yea if only he can be our president on Covid matter... President Covid  |
Politics › Re: Salihu Lukman: How Fani-Kayode’s Defection To APC Was Stalled by inoki247: 9:32pm On Feb 12, 2021 |
lol keep saying Jargons buh if people like Wike, Jonathan, ObJ wan join u will welcome dem....
Just say d guy is a lightweight he no get any impact wey e go add to d party so u guys av to discard him like rat wey chop poison wey dem throway..... |
Politics › Re: Police Deployed To Lekki Toll Gate And Other Areas In Eti-osa by inoki247: 7:44pm On Feb 12, 2021 |
lol police don get enuff teargas now..
Them don get where them go test there new tools.... |
Politics › Re: Cryptocurrency Has Made Our Currency Almost Useless & Valueless"- Sen. Sani Musa by inoki247: 3:36pm On Feb 12, 2021 |
Yes I support your motion Jarey...
Senator Muntula na Cryptocurrency cause am wey dollar neva be 1 naira...
Na Cryptocurrency cause inflation...
Na Cryptocurrency cause unemployment...
Na Cryptocurrency make fuel cost...
If Foolishness or stupidity get state of origin or region we know where e go be.... |
Politics › Re: Insecurity: Military Benefitting From Terrorism In Nigeria – Sheik Gumi Alleges by inoki247: 3:12pm On Feb 12, 2021 |
Na dere own Cryptocurrencys b dat na dere way of seeing money be that.... |
Politics › Re: Sani To Northern Governors: Share Returning Herdsmen Like Federal Allocation by inoki247: 3:06pm On Feb 12, 2021 |
I no fit laff abg....
Make Kaduna no hoard dem for hand like Palliatives mak dem share am so dem go circulate....
|
Politics › Re: PDP Platform Will Save Nigeria From Collapse – Metuh by inoki247: 3:02pm On Feb 12, 2021 |
Him Mouth don open dat picture up dere looks like Meme... |
Politics › Re: Making NIN Mandatory For Bank Accounts Senseless, Nigerians Lambast FG by inoki247: 2:02pm On Feb 12, 2021 |
I think say BVN was helping in fighting corruption wetin NiN go come dey fight when we switch to NiN.... |
Politics › Re: NBA Sues Buhari Over IGP Adamu Tenure Extension by inoki247: 1:57pm On Feb 12, 2021 |
okay... To which Court US court or Ghana Court... |
Foreign Affairs › Re: Central Bank Of Kenya To Use Bitcoin As Reserve Currency by inoki247: 7:21am On Feb 12, 2021 |
Anything this set of Govt join he go crash don't be surprise if we change our reserves to BTC na from dat day d thing go start to dey crash..... |
Politics › Re: Pat Utomi: APC Is Now Worse Than Jonathan's PDP Government by inoki247: 7:05am On Feb 12, 2021 |
morgstreme: Nobody will frustrate you if you try to make it legally..
Stop being lazy upstairs! So business folding up or all the fintech dere policy is affecting or the farmers been disturbed by insecurity are lazy upstairs abi u guys can defend rubbish sha... |
Politics › Re: Kehinde Ajibade: IPPIS Is A Scam, FG Deceived Us by inoki247: 1:19am On Feb 12, 2021*. Modified: 7:46am On Feb 12, 2021 |
Just say na you guys wan turn the next demon wey d Devil wan use next to send the Kid bak home...
When ASUU was fighting u guy's ar chopping life nd enjoying u no see all diz wen fight don finish na him all na eyes open.... |
Politics › Re: Pat Utomi: APC Is Now Worse Than Jonathan's PDP Government by inoki247: 10:01pm On Feb 11, 2021 |
imagine party wey want make everyone poor and embrace all this 10k tradermoney and 30k job...
If you try to look for a way to make it legally dey will frustrate u and start banning things.... |
Politics › Re: Ganduje: I Think El-rufai Doesn’t Understand The Issue Of Insecurity by inoki247: 9:08pm On Feb 11, 2021*. Modified: 9:51pm On Feb 11, 2021 |
You people are confused....
You people don say Bandits is the Northern Version of Niger Delta Militant...
if we ask say wetin dem dey fight for now them no go see anything talk at least we know Niger Delta na bkuz of Oil Buh Bandit we no know.... |
Politics › Re: 181 Kidnap Victims Freed In Katsina After Govt Negotiates With Bandits, Miyetti by inoki247: 2:04pm On Feb 11, 2021 |
Crude oil |
Family › Re: Outrageous Traditional Marriage List In Akwa Ibom: Man Runs Away by inoki247: 8:38am On Feb 11, 2021 |
Baba Japa...
Turn Marriage to investment... |
Politics › Re: Governor Yahaya Bello Confirms That Femi Fani-Kayode Has Joined APC by inoki247: 4:28pm On Feb 10, 2021 |
Brolosho...
He no fit stay with one woman he still no fit stay for one party...
If this one reach heaven I'm sure he go still talk say make dem allow am visit hell... |
Celebrities › Re: ‘I Remind My Daughter Every Day That I Am Not Her Father’ – Bolanle Ninalowo by inoki247: 4:15pm On Feb 10, 2021 |
Na like diz Motivational Speaker dey talk not knowing say baba don go run DNA for back.... |
Properties › Re: Rain Destroys Part Of 500–Year–Old Benin Building by inoki247: 2:24pm On Feb 10, 2021 |
CHOPbeating: "May be the gods are angry that the people are not taking much action against recent bloodshed and kidnappings in the geographical entity" The gods are angry dem no fit go Government house abi dem no know the road to Govt house..... |
Properties › Re: Landlord Shoots Tenant Over Rent In Lagos by inoki247: 12:06pm On Feb 10, 2021 |
6 shot and you dodge am like Hollywood movie....
But 1 years plus the guy no try.... |
Celebrities › Re: Physical Assault: Court Remands Singer Lil Frosh In Ikoyi Prison Till March 2021 by inoki247: 8:50am On Feb 10, 2021 |
if he come diz world again he no go eva misbehave....
You dey find wu to fight u no go Ketu or Ojota bus stop to go fight agbero.... |
Politics › Re: NCC Sim Registration Ban, Are They Aware That Millions Of Workers Have Been Sack by inoki247: 7:57am On Feb 10, 2021 |
This country the Government will push you till you start doing something illegal... |
Politics › Re: Gunmen Abduct Taraba Deputy Gov’s PA by inoki247: 11:39pm On Feb 09, 2021 |
Dem go soon kidnap everybody for that side including d Governor that's why he made a suggestion dat everyone should be given Gun.. |
Politics › Re: United Arab Emirates Becomes The First Arab Country To Reach Mars by inoki247: 8:52pm On Feb 09, 2021 |
Fulani herdsmen go soon go Mars with there Cow make dem go chop grass... |