Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 461 462 463 464 465 466 467 468 469 (of 580 pages)
After calling a Spade a Spade they will continue to use it as Shovel ![]() |
Oritse Femi still come like the post.... Buh shey dem no fit call each oda nd talk about it on phone. Well everything na Social Media dem dey settle am now I dey wait the day wey Govt go shut down the internet na Celebrity go die pass |
You no take Bitcoinn to swear an oath.. Ye ye |
If you see person wey dey sell GNLD drugs or NEO Life dere mouth dey sweet like Akara or Choko Milo dem too na Motivational Speaker... he come be like say Na Nigeria be the home of Motivational Speaker... |
Abeg where's the Video or Audio cos the Transcript too long.. |
lol people even dey carry calculator to calculate how many hours the president dey spend for Air... with all the traveling then we no see any impact he still sit down for the country we no still feel the impact... |
if the state police is compromised make dem go report the Mata for Abuja |
If you ask them why's the country not progressing is because the Price of oil in the international market is Low if we pray say make the thing high again we go dey see speech like be ready to suffer more... |
Na everything this Govt they Suspend and Ban I hope say dem no go soon Suspend or Ban Oxygen... |
Okay he good Mr supervisor thanks for your feedback we appreciate your going... |
wetin be her usefulness to the economy before |
Wahala just plenty for our country... |
All is well intelligence agency no fit follow procedures to go arrest people pass harrassment.... |
Condom or Postinor go don save diz woman all this thing wey she dey go tru... |
we all know is not about been competent before if he dey possible to appoint cow the president will do that... |
Lovelive:Keep having the fear of God until u land ur sef for wetin no plan.. This Nigeria you're not in advanced countries there are something's you don't put your mouth in this country terrorism is their source of embezzlement over dere so if u try to cast dem dey will go extra mile to hunt you down... |
Leave dem... Like say people no use Western union nd Money Gram, Even Domiciliary account carry out fraud.. is just like saying because of the increase in kidnapping on the highway all road must be closed and people should stop travelling.... |
Nigeria Loan mata be like person wey go colet Lapo instead make he use am boost him business he use am go dey buy food stuff for house dey embezzle am... |
Everything in this country na him crises don hit.... |
tegrianonigltd:bro way back Google am he said it when he no see headies win den no b now I dey talk... |
He no fit work here cause he go affect the movement of cows |
Go follow Obasanjo talk nonsense like diz e go destroy dem all.. |
You wey dey always du I too know continue until ur ITK land you for where you no plan... Na Nigeria we dey no be everything person dey chook mouth..... |
Let's Embrace Cowtocurrency... |
So Africa Nations cup dey go on I no know.... Abi na dream dem play am ni cos I don't understand.... |
ehn ehn so na everybody dey employed for that side... Na wu dey sell dem Buruntashi nd Dogo Yaro since all na don be Bandits Spokesman ![]() |
DonBenny77:Nobody is hating anybody just because is not your turn to start winning doesn't mean you should say shiit about the people winning that moment let dem enjoy there time wen ur time comes e fit b say na only beat or freestyle go give u all d award dey av eva won..... So because he was not winning award den he was saying rubbish so if u know aw to say rubbish just wait for the day u will be attack with your rubbish nd don't see it as hate cause is ur words so people av the right to quote that ur words and use it on ur Mata to see how you will feel.... |
This world sef waking up nd going bak to sleep is not guranteed... |
So he can list Award as Achievement now... Same person wey talk say Award no dey determine person success awon eyan Motivational Speaker..... |
He wan try address the country but the mail man never deliver him speech to the address.... Na NiPOST dey mail him speech so he go take time before he deliver... |
People wey dey pack Iron Condemn neva enta d bush. |
The country just dey go reverse... Maybe they should kukuma ban phone mak we go bak to Landline... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 461 462 463 464 465 466 467 468 469 (of 580 pages)