Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 580 pages)
Truths9ja:I don't know what domain you're talking about I'm in Nigeria I'm not outside the country for now and I still use it to trade today... Is only the Website that's not working the app dey work.. |
Lol Naija na Comedy hub... |
Lol this one don Ruger him Papa.... |
Truths9ja:Lol nobody ban any Binance nd Crypto wallets maybe you're using the wrong wallet or have been trading at the wrong platform.... If u dey use Naija SM dey reason u go dey loose that's how people started doing panic selling on doz app last week... |
Lol some state no even get any BDC be like say people no dey use Dollar for doz state na dere thing suppose cheap pass |
Cantonese:I went to neighboring country and I see where dere Electricity company came to disconnect someone light and they didn't go with the Wire they only removed the wire from under the Meter and dey dare not connect it... I'm like try this in Nigeria you will sing song the NEPA staff in Nigeria will have to go with wire if possible they can go with ur pole sef dem fit go with it.... Nigeria are one special breed that can't keep to simple law buh when they go outside the country they become law abiding bkuz of fear of been deported.... |
Lol with the smell wey shea butter dey bring I no fit even near the food.. The other day I saw someone using it to fry Plantain I was like ehn ehn are u trying to save cost bkuz this thing cost pass Vegetable oil abi dem tell u say na Wetin go give u long life..... |
Lol beggars work for my hand.... This same 5naira, 10naira, 50naira, 100naira is what some big company use to sell dere goods out mak una dey play.... |
Cantonese:Lol prepaid meter alone can't guarantee they will get dere complete money even the taskforce in charge of monitoring this prepaid meter are ready to be compromise take tips from people.... What I know is money will Neva be complete so far is Nigeria... Other country av seen and experience with my eyes even the neighboring countries people obey all diz common law buh in Nigeria u will see someone bypassing telling u with confidence.... |
Lol human being are just insatiable... |
So Ghana Produce more Cocoa than Nigeria times 3 and still no reflect on dere economy.... That means Cocoa isn't enough to boost the reserve.... |
Oga kill all the 10kidnappers instantly stop jam packing the prison... |
Lol jus go dey try wake up early dey enta BRT.... Or go find house for Mushin, Empire area, Ojuelegba side and Ebute Metta, APapa Road too rent can still be managable in doz area jus dat he dey rowdy..... |
Lol you will always have access to free WrestleMania of real fight or abusing each other at least once in a week or twice in a week..... Anytime u no see any fighting for any face me and face you within 1month run And you will always see people fighting on who will sweep the compound and wash the toilet..... |
Congratulations bro... No mess up hold the Job tight oh the way u will hold ur phone tight in this economy..... |
Lol I don abandon anything wey involve Cement for now..... Na only food I face for now... |
Lol if u like marry ur phone that's ur business.... |
Lol which one be don't get sick u think say u fit tell sickness not show up..... My advice is this is the best time to mind your business and no du pass ur sef.... |
For Job Stampede.. For Church Stampede, For food Stampede shey we no fit coordinate ourselves in this part of the world ni.,... |
Lpl |
Not like they want the country to work... Since the person dere is not Wu dey like they don't want the country to work dere 247 prayer is make the country fail more so they can av justification for not liking him..... |
Lol he don reach North too..... Be like say dere Brutality dey carry Powerbank now.... Na wetin Southerners dey face be this.... Dem say night raid is banned na day time own come worst na why dem prerfer night raid be this so they can beat people like goat without any record... |
Lol maybe the Coach should go watch the wing they're playing in derr club..... |
Lol if u dey Oyo na another state ur IP address go dey show... |
Lol na dere Fathers house everybody should be able to enjoy them sef.,. |
Lol shebi he dey renovate Kwara hotel and build unfinished Bridge at Tipper Garage na concrete plan be that too ![]() All the Governor's have money with them buh they don't know aw to use it Dan to embezze it.... |
Lol make i go enrol myself in one Secondary Schl and higher institution at once so I can qualify for Govt Giveaway nd also Change my state of origin ![]() |
Lol the article go change Dollar rate.... |
Princedapace:With your underpayment of 35k did you think of commiting any crime.... Why did u see most Youth corper go into depression after there service year all doz stipends will still keep you away from crime ... Underpayment and unemployment are not the same one can still give u hope no matter what... |
Lol without even announcing nobody will notice light wey dem no dey give people dem still anounce say Dem wan off am for 7hrs.... My own Area wey dey Use Band E light dey go for a week nobody go anounce anything.... |
Princedapace:Lol buh underpayment can still give u a little hope and stay away from crime than someone who doesn't have any his hand will be idle and wants to venture into crime.... Is from the same underpayment most people that Japa build properties they're selling to Japa or raise funds to Japa..... Buh someone without any Job can he ever have any hope talkless of thinking of Japa.... |
Lol country not up to Nigeria Population buh still tying with Nigeria with Unemployment rate.... There unemployment rate trying to overtake Nigeria... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 580 pages)