Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 580 pages)
chudez0147:Lol that money no fit Japa go anywhere unless he wan go neighboring country... |
Lol 2 Odds... U will smile and cry at the same time |
DDIA:Lol maybe Fake on the insecticide buh until u taste am na him u go confirm if the fake fit kill humanbein.. |
Lol if truly 12million people Neva get NiN linked to derr number how Dem take du am nd Nigerians are sturbbon.... |
Lol na everything gets fake for this country.... Na only Fake Cement I Neva see nd we go soon get to that one too.... |
Lol how much dem dey sell this one maybe we should switch to it since the original too cost.... Bkuz anything for market now na Dollar everybody dey call... |
Lol make the banks follow all diz online app step na abi no be app be Opay wey put am for dere app even Alat by Wema... |
Lol inheritance dey different from personal achievement.... |
Lol du am first nd put security mak we no go dey face another saboteur.... |
Lol na Police man pishure I dey see dere.... Where the serial killer pishure for identification... |
Lol na desperation dey worry dem he don go.... Jus go prepare for another year and don't make the same mistakes again... |
Ok na... Why adding region to the heading why making it looks like he rejects it cause of where his coming from nd not where he works.... |
Lol there's freedom of Speech na Freedom after speech no sure.... Thank God say na people wey dey call dem sef fearless dey deal with each nobody go call anybody tribalist... |
Lol whatever works for you.... I don't av any particular genre of music or any musicians I need to look up to.... I listen to music as my spirit leads... Any type of genre even Fugi, APala, highlife wetin concern me the main goal is to lift my spirit up nd give myself hope that so far I can listen to this I still have hope that means I'm not dead yet..... |
vickydevoka:Lol buh regulated you can't trade with other country than UK.... US own too as a US Tag US Binance... If the Govt feels it needs regulation then they should do what the developing countries are also doing... |
Truths9ja:Lol buh shutting it down in US and Regulating it in UK they're not illiterate.... When you want to find examples for development in country you make use of this country as examples buh when Nigeria try similar thing they du dere u call dem names.... Are you guys not hypocrites.... In UK you can't even trade beyond UK all doz switching nd trading with different countries won't work.... In US derr Binance av a US Tag u will see Binance US... |
Lol |
Lol |
Lol I no see Abuja derr nd NEPA dey tell dem for Abuja say dem wan off light for 7hrs or so.... |
Lol human being get problem... If she dey snap any aw now become SM freak na u go still tag he hookuppp babe.... |
Massiveglory:Lol na when traveling no be Luxury before.... Even Years of 30k to UK how many people can afford it then.... People will even prefer to take Sahara Desert den... |
The Crypto market in Nigeria just need to be regulated bkuz the abuse don dey too much .. In UK you can't use ur Binance to trade beyond UK... In US they've dere own Binance separately US Binance get US tag..... Even China one of the Largest economy no allow Crypto any aw that's why you will see most of dere Vendor prefer Whatsapp trade.... Once Nigeria see one opportunity dem go wan chop am all at once till he become abuse..... Binance don delist Naira P2P like this.... |
Lol Dem no use Ikosi like most people... The way people cherish nd use that Ikoyi u wey du ur registry for another place go think say na Fake wedding u du.... |
Lol Dem learn am from America movies wey dey follow inside Manhole for road to enta bank and apartment... |
If no be wickedness dem suppose use street treat the girl fvck up.... Aw can you try to seize a man freedom.... |
Dialpad:I tell people den is a trap.... Buh dem no hear.... Dem think say buying dollar to keep na investment... |
Lol which one she want make she come home and enjoy cheaper one den.... People jus want everywhere to be rosy... |
Na where Politicians go use dere week be this.... |
Lol be like say some Forces like as the country dey enjoy darkness... The Govt needs to find a lasting solution to all this.... So if Private firm start investing in electricity is this what they will also be facing... All this type of thing go start to dey Pursue private firm to dey invest in electricity.... |
Lol he for Join Nigeria Senator or Politicians na dem like to dey run away with Govt Car.... |
No be communal Clash be this.... Why people dey even fight cause of territory and land wey dem go leave one day.... Even inside the same State people no wan Co Exist... God forbid if Bandit or Herdsmen come pay this same people visit all of dem will run na only to dey kill each other dem Sabi energy wey dem suppose use fight bandit and Herdsmen dem no gt ... |
Rip to the dead..... If material too cost mk people abandon building anything for now if dem wan live long... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 580 pages)
